Hieronder staat de songtekst van het nummer Johnny , artiest - Falz met vertaling
Originele tekst met vertaling
Falz
J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop!
Everybody say yeah yeah
J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop!
Everybody say yeah yeah (loops…)
Johnny just drop
Na person shoot am down
Johnny wey dey innocent
Johnny wey dey new in town
They kill am for Jos
For no just cause
Nobody fit commot for house
Dem no born us
Johnny no get priviledge
But Johnny want more
Him wan go study
Johnny say him wan be doctor
Him family die for the same flaws (floors)
Same floors wey him blood pour
Why we no fit be one bros?
Why you wasting all the blood for?
Shey na religion abi culture?
Abi politician wey dey sponsor?
Wetin be the thing wey dey cause war?
Wey you no stop to dey draw blood
Why do you need to swing the machete
What is the point of the gunshot
Pause… Johnny just drop
Huhn, Johnny just drop
For no just cause
Huhn, go
Huhn, Johnny come Johnny go
Johnny just complete him youth service
Passing out tomorrow
So the guys dem do party
For the place wey the bois dem dey meet usually
One or two drinks to relax no be say dem too shack
Time don go, night don show
Make dem come go house
Who stand for road?
make I horn o
Na’in popo shout!
«park there!
where your particulars?
and where
Do you think that you’re going like this?»
Niwo yi ale — Erope ele ma be?
Teba soro ju e ma te
«Una don run go chop life oya give me my share!»
Before dem talk one he say «shut up!
Small boy!
Who dash you liver?
talk more I go cork gun»
Small time he don pull trigger ah!
He don kill am o!
We’re gonna have a short break
Every body say yeah yeah
Johnny just drop
Na popo shoot am down
This motherfucking trigger happy nigga
Just cause unnecessary sorrow for him family sha
All because dem no oblige you
When you ask for some cash
No fucking threats no weapons
Just him and his guys in his car
You have the guts too tell me
You accidentally discharged?!
Madman!
waka!
you be bloody bastard!
You waste a life and try to tell me
That you sorry after
Trying times and dark days
It’s just becoming darker
It’s still the same sad story
Just another chapter
Johnny drop for Borno
Johnny kpie for Plateau
Some blame it on religion
Some dey fight for Malu
Johnny drop for Lagos
Cause a foolish man overdo
If Johnny continue to drop
Eyan melo lo ma ku!
Eyan melo lo ma ku!
Everybody say yeah yeah
Thank you brothers and sisters
See you later
Eyan melo lo ma ku!
J.J.D J.J.D J.J.D Johnny laat je vallen!
Iedereen zegt ja ja
J.J.D J.J.D J.J.D Johnny laat je vallen!
Iedereen zegt ja ja (loops...)
Johnny laat maar vallen
Na persoon schiet ben neer
Johnny wey dey onschuldig
Johnny wey dey nieuw in de stad
Ze doden voor Jos
Zonder enige reden
Niemand geschikt voor huis
Dem nee is ons geboren
Johnny krijgt geen voorrecht
Maar Johnny wil meer
Hij wil gaan studeren
Johnny zegt dat hij dokter wil zijn
Zijn familie sterft voor dezelfde gebreken (vloeren)
Dezelfde verdiepingen wey hem bloed gieten
Waarom passen we niet bij één bros?
Waarom verspil je al het bloed voor?
Shey na religie abi cultuur?
Abi politicus wey dey sponsor?
Kan het zijn dat we oorlog veroorzaken?
We stoppen niet om bloed af te nemen
Waarom moet je met de machete zwaaien?
Wat is het nut van het schot?
Pauze... Johnny laat maar vallen
Huhn, Johnny laat maar vallen
Zonder enige reden
Huhn, ga
Huhn, Johnny kom Johnny go
Johnny voltooi hem gewoon jeugddienst
Morgen flauwvallen
Dus de jongens gaan feesten
Voor de plaats waar de bois dem dey elkaar meestal ontmoeten?
Een of twee drankjes om te ontspannen, nee, zeg maar dem too shack
Tijd don go, nacht don show
Laat ze naar huis gaan
Wie staat voor weg?
laat me claxonneren
Na'in popo schreeuw!
«parkeer daar!
waar uw gegevens?
en waar
Denk je dat je zo gaat?»
Niwo yi ale — Erope ele ma be?
Teba soro ju e ma te
«Una don run go chop life oya geef me mijn deel!»
Voordat hij er een zegt, zegt hij « zwijg!
Kleine jongen!
Wie stoot je lever?
praat meer ik ga kurk pistool»
Kleine tijd dat hij de trekker overhaalt ah!
Hij doodt me o!
We hebben een korte pauze
Elk lichaam zegt yeah yeah
Johnny laat maar vallen
Na popo schiet ben neer
Deze motherfucking triggert happy nigga
Veroorzaak gewoon onnodig verdriet voor hem familie sha
Allemaal omdat ze je niet verplichten
Als je om wat geld vraagt
Geen verdomde bedreigingen geen wapens
Alleen hij en zijn mannen in zijn auto
Jij hebt ook het lef zeg het me
Per ongeluk ontslagen?!
Gek!
waak!
jij bent een verdomde klootzak!
Je verspilt een leven en probeert het me te vertellen
Dat je er later spijt van krijgt
Moeilijke tijden en donkere dagen
Het wordt alleen maar donkerder
Het is nog steeds hetzelfde trieste verhaal
Gewoon weer een hoofdstuk
Johnny dropt voor Borno
Johnny kpie voor Plateau
Sommigen wijten het aan religie
Sommigen vechten voor Malu
Johnny dropt voor Lagos
Veroorzaak een dwaze man overdrijving
Als Johnny blijft vallen
Eyan melo lo ma ku!
Eyan melo lo ma ku!
Iedereen zegt ja ja
Bedankt broeders en zusters
Tot ziens
Eyan melo lo ma ku!
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt