Hieronder staat de songtekst van het nummer Get Me , artiest - Falz met vertaling
Originele tekst met vertaling
Falz
Ah!
Yeah!
Bad guys in the building
Yeah!
I dey for bed since I dey try move
In my 27years I never see this kind groove
We dey fight hangover me and my guy Jones
And I no dey I too dey like booze
You know that kind level wey you don shack to
Wey you see every girl like if I catch you
Lola say she want place
Make we come highschool
Okay thank you
But me I’m quite cool
I don’t know about Jones but use your best effort
I’m a good man I don’t succumb to peer pressure
I shack up I demo
Only for like 10 seconds
For the shortest resistance, I hold the best record
20 minutes later
Hot don cool down brother
We don stop to bother
Shayo don dey enter
Lola pass the polishi
Make we smoke the claro
I come start to wonder
Let me go for parole
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ah!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
they don get me
Ah dey prove hard guy
Ah dey there dey form stunt
Me wey no dey smoke ah don clear one blunt
Ah dey mix when already sef guys don drunk
The high come dey be like say e go last one month
She give me space cake
She say guy come chop
Ah say gimme space
Wait my heart wan stop
Ah still try comport
Many guys don knock
Make them like form 12
All my guys don talk
I chop the cake finish
Now ah see the light
Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night
I no know wetin Jones don add to him Sprite
But na Psalm23 wey my guy dey recite
20 minutes later
Hot don cool down brother
We don stop to bother
Shayo don dey enter
Lola pass the polishi
Make we smoke the claro
I come start to wonder
Let me go for parole
Ooo!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ah!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
they don get me
Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night
Chai!
they don get me
Na Psalm23 wey my guy dey recite
They don get me
Aah!
Dey don get me
See as fine girl dey wound person
I dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ah!
Ja!
Slechteriken in het gebouw
Ja!
Ik wil naar bed omdat ik probeer te bewegen
In mijn 27 jaar heb ik nog nooit zo'n soort groove gezien
We vechten tegen een kater tussen mij en mijn man Jones
En ik niet, ik hou ook van drank
Je kent dat vriendelijke niveau waar je naar toe gaat?
Wey zie je elk meisje like als ik je betrap
Lola zegt dat ze een plek wil
Zorg dat we naar de middelbare school komen
Oke, bedankt
Maar ik ben best cool
Ik weet niets van Jones, maar doe je best
Ik ben een goede man. Ik geef niet toe aan groepsdruk
Ik shack-up ik demo
Slechts voor ongeveer 10 seconden
Voor de kortste weerstand heb ik het beste record
20 minuten later
Hete don koel af broer
We stoppen niet om de moeite te nemen
Shayo don dey komt binnen
Lola passeert de polishi
Laten we de claro roken
Ik begin me af te vragen
Laat me voor voorwaardelijke vrijlating gaan
Ze snappen me niet
Zien als fijne meid dey wond persoon
Ah ze vormen moeilijk als niemand me stuurt
Chai!
Ze snappen me niet
Ah!
Ze snappen me niet
Zien als fijne meid dey wond persoon
Ah ze vormen moeilijk als niemand me stuurt
Chai!
ze snappen me niet
Ah, het is een harde kerel
Ah, daar doen ze een stunt
Me wey no dey smoke ah don clear one blunt
Ah dey mix wanneer al sef jongens dronken zijn
De high come dey zijn zoals zeggen e go afgelopen maand
Ze geeft me spacecake
Ze zegt kerel kom hakken
Ah zeg geef me ruimte
Wacht mijn hart wil stoppen
Ah, probeer nog steeds comport
Veel jongens kloppen niet
Maak ze zoals vorm 12
Al mijn jongens praten niet
Ik hak de taart af
Nu ah, zie het licht
Ah ze vragen Lola waarom de zon 's nachts opkomt
Ik weet niet wat Jones aan hem toevoegt Sprite
Maar na Psalm 23 wey my guy dey recite
20 minuten later
Hete don koel af broer
We stoppen niet om de moeite te nemen
Shayo don dey komt binnen
Lola passeert de polishi
Laten we de claro roken
Ik begin me af te vragen
Laat me voor voorwaardelijke vrijlating gaan
Oooo!
Ze snappen me niet
Zien als fijne meid dey wond persoon
Ah ze vormen moeilijk als niemand me stuurt
Chai!
Ze snappen me niet
Ah!
Ze snappen me niet
Zien als fijne meid dey wond persoon
Ah ze vormen moeilijk als niemand me stuurt
Chai!
ze snappen me niet
Ah ze vragen Lola waarom de zon 's nachts opkomt
Chai!
ze snappen me niet
Na Psalm23 wey my guy dey recite
Ze snappen me niet
Aaah!
Dey snap me niet
Zien als fijne meid dey wond persoon
Ik doe het moeilijk als niemand me stuurt
Chai!
Ze snappen me niet
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt