Hieronder staat de songtekst van het nummer Follow Follow , artiest - Falz met vertaling
Originele tekst met vertaling
Falz
No brake, no job, no sense
Na joro, jara, joro, joro, joro jo jo jo
Attention!
(Zombie)
Quick march!
Slow march!
(Zombie)
Left turn!
Attention!
(Zombie)
Quick march!
Slow march!
(Zombie)
Left turn!
Attention!
(Zombie)
Quick march!
Slow march!
(Zombie)
Left turn!
Attention!
(Zombie)
Quick march!
Slow march!
(Zombie)
Left turn!
Ah, oh, eeh, eeh
Ah, shakara po alakori
Emi ti mi o lowo la po mi
Follow follow wan kill the boy (boy)
But e just dey go like zombie
OG na God I take beg
Una no go fit to stop my fake flex
My phonetics my complex
Teacher don’t teach me nonsense
Me I want to rock the latest
Shey you no dey feel my swag dey make sense?
I dey tell the boys of how I go take spend
Even when I know account dey red
My mates them dey reason how to make bread
Me I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
You for see the likes on top my JPEG
No break, no job, no sense
Na joro, jara, joro, joro, joro
Attention!
(Zombie)
Quick march!
(Wey the party)
Slow march!
(Zombie) (Shey o ti pari)
Left turn!
(I don show)
Attention!
(Zombie) (O no no no I must blow blow blow)
Quick march!
Slow march!
(Zombie)
Left turn!
(Drop Comment)
Attention!
(Zombie) (Give me likes)
Quick march!
(Drop comment)
Slow march!
(Zombie) (Anyhow)
Left turn!
(No problem)
Attention!
(Zombie) (Emi ko ni mo ni moto)
Quick march!
Slow march!
(Zombie) (Why're you acting like you don’t know)
Left turn!
Na me and you go dey inside the trouser
I see wetin David buy for Chioma
I need to break my bank to feel among now
Ki emi ati boys na jo ra
Sho ri wedding Banky and Adesua
Sho ti gbo pe Toke ti ra Range Rover
Ye fo ya, I go borrow pose na
I go be the talk of the town, I go take over
I need followers e dey important
They say person dey Lekki wey dey pump yansh
I need HBD, I need congrats
I need mentions I need more
My mates them dey reason how to make bread
Me I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
You for see the likes on top my JPEG
No break, no job, no sense
Na joro, jara, joro, joro, joro
Attention!
(Zombie)
Quick march!
(Wey the party)
Slow march!
(Zombie) (Shey o ti pari)
Left turn!
(I don show)
Attention!
(Zombie) (O no no no I must blow blow blow)
Quick march!
Slow march!
(Zombie)
Left turn!
(Drop Comment)
Attention!
(Zombie) (Give me likes)
Quick march!
(Drop comment)
Slow march!
(Zombie) (Anyhow)
Left turn!
(No problem)
Attention!
(Zombie) (Emi ko ni mo ni moto)
Quick march!
Slow march!
(Zombie) (Why're you acting like you don’t know)
Left turn!
Attention!
(Zombie)
Quick march!
Slow march!
(Zombie)
Left turn!
Attention!
(Zombie)
Quick march!
Slow march!
(Zombie)
Left turn!
Attention!
(Zombie)
Quick march!
Slow march!
(Zombie)
Left turn!
Attention!
(Zombie)
Quick march!
Slow march!
(Zombie)
Left turn!
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro
Geen rem, geen baan, geen zin
Na joro, jara, joro, joro, joro jo jo jo jo
Aandacht!
(Zombie)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie)
Bocht naar links!
Aandacht!
(Zombie)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie)
Bocht naar links!
Aandacht!
(Zombie)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie)
Bocht naar links!
Aandacht!
(Zombie)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie)
Bocht naar links!
Ah, oh, eeh, eeh
Ah, shakara po alakori
Emi ti mi o lowo la po mi
Volg volg wan kill de jongen (jongen)
Maar ze gaan gewoon als zombie
OG na God ik neem smeek
Una no go fit om mijn nep-flex te stoppen
Mijn fonetiek mijn complex
Leraar leer me geen onzin
Ik, ik wil de nieuwste rocken
Shey, je hebt niet het gevoel dat mijn swag dey logisch is?
Ik vertel de jongens hoe ik ga besteden
Zelfs als ik weet dat account rood is
Mijn vrienden weten niet hoe ze brood moeten maken
Ik vraag me nog steeds af hoe ik blend ga nemen
Ik moet praten over de kwestie wey trend
Jij ziet de likes bovenaan mijn JPEG
Geen pauze, geen baan, geen zin
Na joro, jara, joro, joro, joro
Aandacht!
(Zombie)
Snelle mars!
(Wey het feest)
Langzame mars!
(Zombie) (Shey o ti pari)
Bocht naar links!
(Ik laat niet zien)
Aandacht!
(Zombie) (O nee nee nee ik moet blow blow blow)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie)
Bocht naar links!
(laat reactie vallen)
Aandacht!
(Zombie) (Geef me likes)
Snelle mars!
(laat reactie vallen)
Langzame mars!
(Zombie) (Hoe dan ook)
Bocht naar links!
(Geen probleem)
Aandacht!
(Zombie) (Emi ko ni mo ni moto)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie) (Waarom doe je alsof je het niet weet)
Bocht naar links!
Noem mij en jij gaat in de broek
Ik zie wetin David kopen voor Chioma
Ik moet mijn bank breken om me nu te voelen
Ki emi ati boys na jo ra
Sho ri bruiloft Banky en Adesua
Sho ti gbo pe Toke ti ra Range Rover
Ye fo ya, ik ga lenen pose na
Ik ga het gesprek van de dag worden, ik ga het overnemen
Ik heb volgers nodig die belangrijk zijn
Ze zeggen person dey Lekki wey dey pump yansh
Ik heb HBD nodig, ik wil gefeliciteerd
Ik heb vermeldingen nodig Ik heb meer nodig
Mijn vrienden weten niet hoe ze brood moeten maken
Ik vraag me nog steeds af hoe ik blend ga nemen
Ik moet praten over de kwestie wey trend
Jij ziet de likes bovenaan mijn JPEG
Geen pauze, geen baan, geen zin
Na joro, jara, joro, joro, joro
Aandacht!
(Zombie)
Snelle mars!
(Wey het feest)
Langzame mars!
(Zombie) (Shey o ti pari)
Bocht naar links!
(Ik laat niet zien)
Aandacht!
(Zombie) (O nee nee nee ik moet blow blow blow)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie)
Bocht naar links!
(laat reactie vallen)
Aandacht!
(Zombie) (Geef me likes)
Snelle mars!
(laat reactie vallen)
Langzame mars!
(Zombie) (Hoe dan ook)
Bocht naar links!
(Geen probleem)
Aandacht!
(Zombie) (Emi ko ni mo ni moto)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie) (Waarom doe je alsof je het niet weet)
Bocht naar links!
Aandacht!
(Zombie)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie)
Bocht naar links!
Aandacht!
(Zombie)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie)
Bocht naar links!
Aandacht!
(Zombie)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie)
Bocht naar links!
Aandacht!
(Zombie)
Snelle mars!
Langzame mars!
(Zombie)
Bocht naar links!
Geen pauze, geen baan, geen zin
Een joro, jara, joro
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt