Hieronder staat de songtekst van het nummer My Money , artiest - Falz feat. Terry Apala, Falz, Terry Apala met vertaling
Originele tekst met vertaling
Falz feat. Terry Apala, Falz, Terry Apala
I don’t play with my money
Ahn!
I don’t play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
Ahn… yeah
Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh
Oti telay Shade, o ti gbe Fu Ronke
Person wey dey owe money, oti fe ma show ge
Better tell your girlfriend, g oni gbese lon fe
Telling me rubbish, taking me for novice
You dey wan run think say I no go notice
Brand endorsement, omo no story
If you no get thirty milli, don’t phone me
Babe mi ma need some sugar, wetin I go give my
That two hundred k wey you say make I take na money I go take buy suya
You go still add like two zero
I be yoruba boy but I’m too Igbo
I go pay staff, I go shoot video
Calculate that you go see you are telling me story
Pay me what you owe me
Me I no go holla, no!
we no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba
You dey find Yawa
You go see wahala, no!
we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me, me
I don’t play with my money
Ahn!
I don’t play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
(I don’t play with my money)
Don’t tell me rubbish if you no get money
Don’t mess with my talent if you no dey sorry
Tell me something wey eti wan hear
If it’s not making money, it’s not making sense
Twenty million in a month
Ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba
I get many responsibility tin ma face
Omo no be child’s play
Many, many people don price me for
Kobo I no complain but still na hustle
I no want make una pity me
Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o
Ma fun mi n’sitori
Money wey you owe me, me am nah joking
I’m noh laughing, I’m noh kidding, fun me lowo mi
Shey yu dey whine me shey yu dey whine me gimme
I don’t play with my money
Ahn!
I don’t play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
(I don’t play with my money)
Money I earned with sweat and blood
Money I go rather go spend abroad
If you don’t pay
Please rest assured I will take action, I swear to God
Still same Gee’s wey you hear before say I no dey play with any boy
Knock, knock, knock, don’t get the door
I fit come your house in the early morning
Lies you feeding, so deceiving
Don’t promise, you don’t know the meaning
Hide and seeking and I know you’re dribbling
Stop that Sh__, it’s so demeaning
Dem man know that I’ve been busy
Working in getting more cheese really
Dem man ways is still sneaky
Dem man tryna duldge me
Don’t gimme story
Pay me what you owe me
Me I no go holla, no!
we no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba, you dey yawa
You go see wahala
No!
we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me
I don’t play with my money
Ahn!
I don’t play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
Ik speel niet met mijn geld
Ach!
Ik speel niet met mijn geld
Geef me mijn geld
Mijn vriend betaalt me mijn geld
Ah… ja
Iwo fe ma arme kpelu owo ti mo lening eh
Oti telay Shade, o ti gbe Fu Ronke
Persoon die we geld schuldig zijn, oti fe ma show ge
Zeg het maar tegen je vriendin, g oni gbese lon fe
Mij onzin vertellen, me voor een beginneling houden
Je dey wan rennen denk zeg ik ga niet opmerken
Merkaanbeveling, omo geen verhaal
Als je geen dertig milli krijgt, bel me dan niet
Babe mi ma heb wat suiker nodig, wetin ga ik mijn . geven
Die tweehonderd k wey die je zegt, ik neem geen geld, ik ga kopen, koop suya
Je gaat nog steeds optellen als twee nul
Ik ben yoruba-jongen, maar ik ben te Igbo
Ik ga personeel betalen, ik ga video opnemen
Reken uit dat je gaat kijken, je vertelt me een verhaal
Betaal me wat je me schuldig bent
Ik, ik ga niet, nee!
we zijn geen vriend
Betaal me wat je me schuldig bent
Geef me mijn rabba
Je vindt Yawa
Jij gaat wahala zien, nee!
we zijn geen vriend
Betaal me wat je me schuldig bent, me, me, me
Ik speel niet met mijn geld
Ach!
Ik speel niet met mijn geld
Geef me mijn geld
Mijn vriend betaalt me mijn geld
(Ik speel niet met mijn geld)
Vertel me geen onzin als je geen geld krijgt
Knoei niet met mijn talent als het je niet spijt
Vertel me wat wey eti wan horen
Als het geen geld oplevert, heeft het geen zin
Twintig miljoen in een maand
Ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba
Ik krijg veel verantwoordelijkheid tin ma face
Omo geen kinderspel
Veel, veel mensen prijzen me niet voor
Kobo Ik klaag niet, maar toch geen drukte
Ik wil geen medelijden met me hebben
Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti aankomen o
Ma leuk mi n'sitori
Geld dat je me schuldig bent, ik maak geen grapje
Ik lach niet, ik maak geen grapje, lach me uit, lowo mi
Shey yu dey zeur me shey je zeurt me geef me
Ik speel niet met mijn geld
Ach!
Ik speel niet met mijn geld
Geef me mijn geld
Mijn vriend betaalt me mijn geld
(Ik speel niet met mijn geld)
Geld dat ik met zweet en bloed heb verdiend
Geld dat ik liever in het buitenland ga uitgeven
Als u niet betaalt
Wees gerust, ik zal actie ondernemen, ik zweer het op God
Nog steeds dezelfde Gee's wey die je eerder hoort zeggen dat ik met geen enkele jongen speel
Klop, klop, klop, krijg de deur niet
Ik pas 's morgens vroeg bij je thuis
Leugens die je voedt, dus bedrieglijk
Beloof het niet, je kent de betekenis niet
Verstoppertje en ik weet dat je aan het dribbelen bent
Stop die Sh__, het is zo vernederend
Dem man weet dat ik het druk heb gehad
Echt werken om meer kaas te krijgen
Dem man manieren is nog steeds stiekem
Dem man probeert me te verwennen
Geef me geen verhaal
Betaal me wat je me schuldig bent
Ik, ik ga niet, nee!
we zijn geen vriend
Betaal me wat je me schuldig bent
Geef me mijn rabba, jij dey yawa
Ga je zien wahala
Nee!
we zijn geen vriend
Betaal me wat je me schuldig bent, ik, ik
Ik speel niet met mijn geld
Ach!
Ik speel niet met mijn geld
Geef me mijn geld
Mijn vriend betaalt me mijn geld
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt