Hypocrite - Falz, Demmie Vee
С переводом

Hypocrite - Falz, Demmie Vee

Год
2019
Язык
`Engels`
Длительность
223090

Hieronder staat de songtekst van het nummer Hypocrite , artiest - Falz, Demmie Vee met vertaling

Tekst van het liedje " Hypocrite "

Originele tekst met vertaling

Hypocrite

Falz, Demmie Vee

Оригинальный текст

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

People just dey do like say na dem be Jesus

People so wicked but they so religious

Who dey calculate

E no dey show the figures

Who dey demosnstrate wey dem run leave us

People too complain but they fear to speak up

You don’t want to die but nothing to live for

Christian and corrupt no suppose be mixture

Real mosu lo mi no suppose dey thief jor

Real talk no be fight rara

Everybody get fault for inside matter

We dey talk human right

We no be specter

Who are we to crucify the homosexuals?

Most of una don dey involved from time

But no be anybody business who you wan climb

You dey form gentle man when we dey with you

But you go still go home beat your wife to stupor

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Pastor wey dey do like say e no be sinner

I see the speck in you eye

No dey point finger

What about the really greedy politician

Acting like you really care for the layman

And what about even you voters

Wey dey act like say you only see two jokers

Recycle the same corrupt men

Later you complain, you say you hate government

And the fake prophet

Some dey for convent

With underage boys

Wey dem make boyfriend

And you claim consent

When you messing with a minor

Some say na devil box oh

No telli for their parlour

Eh eh

Because she no be virgin

You no meet am well

But the one wey tie scarf

You no give am hell

But you say you no dey smoke

You no dey drink liquor

But your heart dey evil

Shey you see the picture

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Somebody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Of course I know say truth is bitter

Bitter gidi gan pass bitter leave oh

What is the essence of debating

When we know the truth in our mind

Why you come dey do like say you no dey shit

Why you come dey do like say you no dey love oh

We no fit be the same

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Перевод песни

Mensen doen gewoon, zoals zeggen dem nee, dey shit

Mensen willen gewoon zeggen dat ze nee zeggen adem oh

Mensen zeggen gewoon dat ze superkracht krijgen

Mensen doen gewoon, zoals zeggen dem nee, dey zwak oh

Ah ah ah ah ah

Niemand wan dey zaaien waar e nee dey oogsten oh

Iedereen is een verdomde hypocriet oh

Eh ah

Iedereen is een verdomde hypocriet oh

Oh na na

Iedereen is een verdomde hypocriet oh

Mensen willen gewoon zeggen dat ze Jezus zijn

Mensen zo slecht, maar zo religieus

Wie berekenen ze?

E nee dey laat de cijfers zien

Wie dey demonstreert wey dem run verlaat ons

Ook mensen klagen, maar ze zijn bang om te spreken

Je wilt niet dood, maar niets om voor te leven

Christelijk en corrupt, stel je voor dat het een mengsel is

Echte mosu lo mi nee veronderstel dey dief jor

Real talk no be fight rara

Iedereen krijgt de schuld voor inside matter

We praten niet over mensenrecht

We zijn geen spook

Wie zijn wij om homoseksuelen te kruisigen?

Het grootste deel van de tijd is er niet bij betrokken

Maar er zijn geen zaken die je wilt beklimmen

Je vormt een vriendelijke man als we met je samenleven

Maar je gaat nog steeds naar huis en slaat je vrouw tot verdoving

Mensen doen gewoon, zoals zeggen dem nee, dey shit

Mensen willen gewoon zeggen dat ze nee zeggen adem oh

Mensen zeggen gewoon dat ze superkracht krijgen

Mensen doen gewoon, zoals zeggen dem nee, dey zwak oh

Ah ah ah ah ah

Niemand wan dey zaaien waar e nee dey oogsten oh

Iedereen is een verdomde hypocriet oh

Eh ah

Iedereen is een verdomde hypocriet oh

Oh na na

Iedereen is een verdomde hypocriet oh

Pastor wey dey doen, zoals zeggen, nee, zondaar zijn

Ik zie de vlek in je oog

Geen puntige vinger

Hoe zit het met de echt hebzuchtige politicus?

Doen alsof je echt om de leek geeft

En hoe zit het zelfs met jullie kiezers?

Wey dey doet alsof je zegt dat je maar twee jokers ziet

Recycle dezelfde corrupte mannen

Later klaag je, zeg je dat je een hekel hebt aan de overheid

En de valse profeet

Sommige dey voor klooster

Met minderjarige jongens

Wey dem maken vriendje

En je claimt toestemming

Wanneer je knoeit met een minderjarige

Sommigen zeggen na devil box oh

Geen telli voor hun salon

Eh eh

Omdat ze geen maagd is

Je kent me niet goed

Maar die ene stropdas sjaal

Het kan je niet schelen

Maar je zegt dat je niet rookt

Je drinkt geen sterke drank

Maar je hart dey kwaad

Shey je ziet de foto

Mensen doen gewoon, zoals zeggen dem nee, dey shit

Mensen willen gewoon zeggen dat ze nee zeggen adem oh

Mensen zeggen gewoon dat ze superkracht krijgen

Mensen doen gewoon, zoals zeggen dem nee, dey zwak oh

Ah ah ah ah ah

Iemand wan dey zaaien waar e nee dey oogsten oh

Iedereen is een verdomde hypocriet oh

Eh ah

Iedereen is een verdomde hypocriet oh

Oh na na

Iedereen is een verdomde hypocriet oh

Natuurlijk weet ik dat de waarheid bitter is

Bittere gidi gan pass bitter verlof oh

Wat is de essentie van debatteren?

Als we de waarheid in gedachten kennen

Waarom je komt dey doen, zoals zeggen dat je nee dey shit

Waarom kom je dey doen zoals zeg je nee dey love oh

We passen niet hetzelfde zijn

Iedereen is een verdomde hypocriet oh

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt