Hieronder staat de songtekst van het nummer Baby Boy , artiest - Falz met vertaling
Originele tekst met vertaling
Falz
Yea, old soldier no go die
Baby boy no go tire oh
Face cap pelu sunshade
We are in the club house on a sunday
Star player loun ball oh
You go know we make money, no be small oh
And our babes no go old oh…
Bobby no go fall oh
Young blood, you can see in our conduct
Awon babes kosi spaghetti pelu bum short
Comfo… this your body go be soft work
Jeka joma jigi, mio raye gbogbo long talk
Young blood, short nikka pelu long socks
No be boy swag, if you gat it put your 1s up
I heard they say our attitude is pompous
Our paro no dey end e be non-stop for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Open roof in th Mercedes, so that w can wave the enemies
Sweet 16 with the energy
Wetin we dey find for cemetery
If we never show ko si parry, ah
She’mo pe’wa loni faaji
Even when i turn father oh…
Ko’sarugbo ghana oh
Young floyd, motiri pe omo yen beautiful
Two hands up, moti wole pelu three two
Fine girl if you want it then you jump on it
Why you tryna hold me down, i no wan commit
You say am selfish, cus i no dey sell dreams
Don’t you think that, that’s a little extreme
Player l’omo they boy is on the first team
Even when we be 90, boys wil be flexing for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Ma lo pemi ni' uncle, Mole ma lo da’un
Malo rope moti dagba, moshi wa ni town
Dark skin beauty on my left like am the man
Private jet life, oshi wan ni plan
Omoge la’nfe, we no dey carry mummy
We be fluxing with the long mama charlie money
When we balling on you, we do it marvellously
Shower blessings on strippers in your bachelor seat
I don’t holla, i come silently
Girls wan dey wakka with the young RMD
You hot chalie, shey you’ll come la’le
Am just out here scouting or more talents
In the front aspect, is my core target
Make the face fine make the body come perfect
I gather fine babes like say i dey run pageant
I never get tired, is because
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Ja, oude soldaat, ga niet dood
Baby boy no go-band oh
Gezichtskap pelu zonnescherm
We zijn op zondag in het clubhuis
Sterspeler loun bal oh
Je weet dat we geld verdienen, nee wees klein oh
En onze schatjes gaan niet oud worden oh...
Bobby nee ga vallen oh
Jong bloed, dat zie je aan ons gedrag
Awon babes kosi spaghetti pelu bum short
Comfo ... dit is je lichaam, wees zacht werk
Jeka joma jigi, mio raye gbogbo lang gesprek
Jong bloed, korte nikka pelu lange sokken
Nee wees jongen swag, als je het wilt, zet je 1s op
Ik hoorde dat ze zeggen dat onze houding pompeus is
Onze paro no dey end e non-stop voor het leven
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Open dak in de Mercedes, zodat we de vijanden kunnen zwaaien
Sweet 16 met de energie
We vinden wat we vinden voor begraafplaats
Als we nooit ko si parry laten zien, ah
She'mo pe'wa loni faaji
Zelfs als ik vader word oh...
Ko'sarugbo ghana oh
Young floyd, motiri pe omo yen beautiful
Twee handen omhoog, moti wole pelu drie twee
Prima meid als je het wilt, dan spring je erop
Waarom probeer je me vast te houden, ik wil me niet binden
Je zegt dat ik egoïstisch ben, want ik verkoop geen dromen
Vind je dat niet, dat is een beetje extreem
Speler l'omo zij jongen zit in het eerste team
Zelfs als we 90 zijn, zullen jongens zich voor het leven buigen
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Ma lo pemi ni' oom, Mol ma lo daun
Malo touw moti dagba, moshi wa ni town
Donkere huid schoonheid aan mijn linkerhand zoals ben de man
Leven in een privéjet, oshi wan ni plan
Omoge la'nfe, we dragen mama niet
We zijn aan het stromen met het lange mama Charlie-geld
Wanneer we op je ballen, doen we het geweldig
Douchezegening op strippers in je vrijgezellenstoel
Ik doe het niet, ik kom stil
Meisjes wan dey wakeka met de jonge RMD
Jij hete chalie, shey, je komt la'le
Ben hier gewoon aan het scouten of meer talenten
In het voorste aspect, is mijn kerndoel?
Maak het gezicht fijn, maak het lichaam perfect
Ik verzamel fijne babes zoals zeg ik doe een verkiezing
Ik word nooit moe, is omdat
Ik ben een babyjongen voor het leven
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Babyjongen voor het leven
Ik ben een babyjongen
Ik ben een babyjongen voor het leven
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt