Hieronder staat de songtekst van het nummer Wash Wash , artiest - Eldee met vertaling
Originele tekst met vertaling
Eldee
Eldee the don, sarz on the beat, it’s Trybe records, Oshe!
You see this chemical, if you use it to wash this paper, it will turn to
dollars.hehehe
3k BIS?
They say dem don turn am to 1−5
20kobo for phonecall?
Contract line na sign say you dey ball?
Me?
I dont go to the mainland
I stay close to banana Island
Excuse me what is BRT
When in the club i chill in VIP
Huh, Im going to feature wyclef
Jonathan dey pick my call himself
Ooooh jay-z too dey ping me jor
I been dey follow messi play before
See me, i only fly first class
Na me wey produce fimile for kas
This my new gbedu na him sure pass
Ask my mom i came first in every class… in every class
We dey wash
Everybody’s always tryna be posh
Pretending like say we dey floss
But if u really check am na wash we dey wash
We dey lie
To look better than the next we try
And everybody is a balling guy
But if u really check am na wash we dey wash
Louis vuitton
Fendi gucci prada ferragamo
She say her shoe na chris lobu-ton
She say she no dey wear tailor lauren
Ive never eaten amala
Ive never tasted alomo or paraga
Me?
ive never taken okada
Ive never ever had pure water
I only wear human hair o
Its from Dubai me i dont ever shop here o
I have four blackberry handsets
Im goin to have my wedding in seychelles
Noo i dont kiss on the first date
After clubbing i can’t go to a guys place
Without make-up i still have a fine face
Im serious this is my first time nowwww
We dey wash
Everybody’s always tryna be posh
Pretending like say we dey floss
But if u really check am na wash we dey wash
We dey lie
To look better than the next we try
And everybody is a balling guy
But if u really check am na wash we dey wash
Fashola is a close friend
Dem show my video for CNN
O boy see as i dey pop rose
Im a friend of aliko dangote
I no dye wear one shoe twice
When i dye shop i no dye ask for price
I only basmati rice
Barack obama dey call me for advice
U see the lord sent me to you
It is well just sow a seed or two
The more you sow the more you reap
Do more my guy dont be cheap
Im a youth too i share your plight
Thats why i’m here to fight for your right
Vote for me and i will give you light
After we win everything will be alright… Alllright!!!
We dey wash
Everybody’s always tryna be posh
Pretending like say we dey floss
But if u really check am na wash we dey wash
We dey lie
To look better than the next we try
And everybody is a balling guy
But if u really check am na wash we dey wash
Eldee de don, sarz op de beat, het zijn Trybe-records, Oshe!
Je ziet deze chemische stof. Als je het gebruikt om dit papier te wassen, verandert het in:
dollars.hehehe
3k BIS?
Ze zeggen dat dem don turn am naar 1−5
20kobo voor telefoontje?
Contractregel na teken zegt u dey ball?
Mij?
Ik ga niet naar het vasteland
Ik blijf dicht bij Banana Island
Pardon, wat is BRT?
Als ik in de club ben, chill ik in VIP
Huh, ik ga wyclef uitlichten
Jonathan kiest zelf mijn oproep
Ooooh jay-z ook dey ping me jor
Ik heb al eerder Messi play gevolgd
Zie me, ik vlieg alleen eerste klas
Na me wey produceren fimile voor kas
Dit is mijn nieuwe gbedu na hem zeker geslaagd
Vraag het aan mijn moeder, ik kwam als eerste in elke klas... in elke klas
We wassen ons
Iedereen probeert altijd chic te zijn
Doen alsof we zeggen dat we flossen
Maar als je echt check am na wash we dey wash
We liegen niet
Om er beter uit te zien dan de volgende, proberen we
En iedereen is een ballenjongen
Maar als je echt check am na wash we dey wash
Louis Vuitton
Fendi gucci prada ferragamo
Ze zegt haar schoen na chris lobu-ton
Ze zegt dat ze geen kleermaker Lauren draagt
Ik heb nog nooit amala gegeten
Ik heb nog nooit alomo of paraga geproefd
Mij?
ik heb nooit okada genomen
Ik heb nog nooit zuiver water gehad
Ik draag alleen mensenhaar
Het komt uit Dubai, ik winkel hier nooit o
Ik heb vier BlackBerry-handsets
Ik ga trouwen in de Seychellen
Nee, ik kus niet op de eerste date
Na het uitgaan kan ik niet meer naar een jongensplek
Zonder make-up heb ik nog steeds een mooi gezicht
Ik ben serieus, dit is nu mijn eerste keerwww
We wassen ons
Iedereen probeert altijd chic te zijn
Doen alsof we zeggen dat we flossen
Maar als je echt check am na wash we dey wash
We liegen niet
Om er beter uit te zien dan de volgende, proberen we
En iedereen is een ballenjongen
Maar als je echt check am na wash we dey wash
Fashola is een goede vriend
Dem laat mijn video zien voor CNN
O jongen zie als ik dey pop rose
Ik ben een vriend van aliko dangote
Ik verven geen schoenen twee keer
Als ik verfwinkel, vraag ik geen kleurstof om de prijs
Ik alleen basmatirijst
Barack Obama, bel me voor advies
Zie je dat de heer me naar jou heeft gestuurd
Het is goed, zaai gewoon een zaadje of twee
Hoe meer je zaait, hoe meer je oogst
Doe meer man, wees niet goedkoop
Ik ben ook een jongere, ik deel je lot
Daarom ben ik hier om te vechten voor je recht
Stem op mij en ik zal je licht geven
Nadat we hebben gewonnen, komt alles goed... Oké!!!
We wassen ons
Iedereen probeert altijd chic te zijn
Doen alsof we zeggen dat we flossen
Maar als je echt check am na wash we dey wash
We liegen niet
Om er beter uit te zien dan de volgende, proberen we
En iedereen is een ballenjongen
Maar als je echt check am na wash we dey wash
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt