Na God - Duncan Mighty
С переводом

Na God - Duncan Mighty

Альбом
Legacy (Ahamefuna)
Год
2011
Язык
`Engels`
Длительность
329190

Hieronder staat de songtekst van het nummer Na God , artiest - Duncan Mighty met vertaling

Tekst van het liedje " Na God "

Originele tekst met vertaling

Na God

Duncan Mighty

Оригинальный текст

Wene Mighty

It’s another hot one

Wene mighty lei

you you you you…

No matter what you do.

No be everybody we go like you

Even if you be the world’s best some people go de call you oluku

…call you oluku

But I know say who Chineke don bless no man can curse

…no man no man

I no need to rush, rush

Cuz I de tek am by force, force

Omo nobody can stop o, stop o

Omo na God, na God na God…

you you you you…

nanannananana…

So many know me as otu badu… otu badu

Wetin Baba God do for me, I de shine no be iche badu

Some people go de binu for yo

At the same time go dey jolly wit you

I wonder why this life na your paddy be the person we go spoil your day

No happy to dey see your face

I wonder why dem forget say: Ihe etinyere gi bu agu na onu

Something we dey for God hand eh

Ekwensu aga emetu ya aka?

No way

Onye iro aga emetu ya aka?

No way

O no O no O no I say…

Woaaaahhh wana wana o

My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh

Gbalagala O

Yeaahh, na na na na na na na, thank the lord o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek you live am for God eh, show it to God eh

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you

a na na na na na na

No matter what you do.

No be everybody we go like you

Even if you be the world’s best some people go de call you oluku

…call you oluku

But I know say who Chineke don bless no man can curse

…no man no man

I no need to rush, rush

Cuz I de tek am by force, force

Omo nobody can stop o, stop o

Omo na God, na God na God…

you you you you…

nanannananana…

So when things fall apart, and for the center sey e no go fit hold

Olikwa dem wish you go down, dem never know the plan of the lord

My broda neva neva mind dem.

U betta neva neva mind dem

We are gonna conquer, whether na for hunger

I no go surrender, cuz I know jehovah

Alpha and Omega

If I call him Allah, Him go give me power, wey go mek me hamma

I go tuwara ya mma mma

si ya na' omela

He’s my defender

Oooooo

Woaaaahhh wana wana o

My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh

Gbalagala O

Yeaahh, na na na na na na na, I thank the lord o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek you live am for God o, show it to God o

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you

a na na na na na na

O boy na ma broma is the best

Ona maruna wene mighty

So put your best in what you’re doing

Mek you no despise your little beggining

If you think say na left dem go fail you

If you think say na right dem go laugh you

When you turn around… dem go gbalaga

Betta put your head down-oooo

And look up to the sky yeaaaa

And pray to God to help you now

Woaaaahhh wana wana o

My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh

Gbalagala O

Yeaahh, na na na na na na na, thank the lord o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek you live am for God eh, show it to God eh

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you

a na na na na na na

No matter what you do.

No be everybody we go like you

Even if you be the world’s best some people go de call you oluku

…call you oluku

But I know say who Chineke don bless no man can curse

…no man no man

I no need to rush, rush

Cuz I de tek am by force, force

Omo nobody can stop o, stop o

Omo na God, na God na God…

you you you you…

nanannananana…

Right about now, Kunsi I and I

A me man, holy man and bad man

Duncan Mighty sekkle down wit da metal dance

una lekwu una want so

una don’t know?

a Duncan Mighty production

Cool

Yayow, watcha, it’s a Port Harcourt west song…

Перевод песни

Wene Mighty

Het is weer een hete

Wene machtige lei

jij jij jij jij jij...

Wat je ook doet.

Nee, wees iedereen, we gaan zoals jij

Zelfs als je de beste ter wereld bent, noemen sommige mensen je oluku

...noem je oluku

Maar ik weet wie Chineke zegent, niemand kan vervloeken

… nee man nee man

Ik hoef me niet te haasten, haast me

Cuz ik de tek ben met geweld, kracht

Omo niemand kan stoppen o, stop o

Omo na God, na God na God...

jij jij jij jij jij...

nanannananana…

Zo velen kennen mij als otu badu... otu badu

Wetin Baba God doen voor mij, ik de glans niet zijn iche badu

Sommige mensen gaan de binu voor jou

Ga tegelijkertijd vrolijk met je mee

Ik vraag me af waarom dit leven en je padie de persoon zijn waarmee we je dag bederven

Niet blij om je gezicht te zien

Ik vraag me af waarom ze vergeten zeggen: Ihe etinyere gi bu agu na onu

Iets wat we voor God de hand eh

Ekwensu aga emetu ya aka?

Echt niet

Onye iro aga emetu ya aka?

Echt niet

O nee O nee O nee ik zeg...

Woaaaahhh wana wana o

Mijn leven in de hand van mijn Heer heeft mijn vijand gemaakt voor gbalaga en gbalagala eh

Gbalagala O

Yeaahh, na na na na na na na, dank de heer o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek je leeft ben voor God eh, toon het aan God eh

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, jij jij jij

a na na na na na na

Wat je ook doet.

Nee, wees iedereen, we gaan zoals jij

Zelfs als je de beste ter wereld bent, noemen sommige mensen je oluku

...noem je oluku

Maar ik weet wie Chineke zegent, niemand kan vervloeken

… nee man nee man

Ik hoef me niet te haasten, haast me

Cuz ik de tek ben met geweld, kracht

Omo niemand kan stoppen o, stop o

Omo na God, na God na God...

jij jij jij jij jij...

nanannananana…

Dus als dingen uit elkaar vallen, en voor het centrum, sey e no go fit hold

Olikwa zou willen dat je naar beneden ging, ze kennen nooit het plan van de heer

Mijn broda neva neva mind dem.

U betta neva neva mind dem

We gaan veroveren, of we nu honger hebben

Ik ga me niet overgeven, want ik ken jehovah

Alpha en Omega

Als ik hem Allah noem, Hem ga, geef me kracht, wey ga mek me hamma

Ik ga tuwara ya mma mma

si ya na' omela

Hij is mijn verdediger

Oooooo

Woaaaahhh wana wana o

Mijn leven in de hand van mijn Heer heeft mijn vijand gemaakt voor gbalaga en gbalagala eh

Gbalagala O

Yeaahh, na na na na na na na, ik dank de heer o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek je leeft ben voor God o, laat het aan God zien o

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, jij jij jij

a na na na na na na

O jongen na ma broma is de beste

Ona maruna wene machtig

Dus doe je best in wat je doet

Mek je veracht je kleine begin niet

Als je denkt dat 'nee' links dem ga je faalt

Als je denkt, zeg nee, ga je lachen

Als je je omdraait... dem go gbalaga

Betta leg je hoofd neer-oooo

En kijk omhoog naar de lucht yeaaaa

En bid tot God om je nu te helpen

Woaaaahhh wana wana o

Mijn leven in de hand van mijn Heer heeft mijn vijand gemaakt voor gbalaga en gbalagala eh

Gbalagala O

Yeaahh, na na na na na na na, dank de heer o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek je leeft ben voor God eh, toon het aan God eh

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, jij jij jij

a na na na na na na

Wat je ook doet.

Nee, wees iedereen, we gaan zoals jij

Zelfs als je de beste ter wereld bent, noemen sommige mensen je oluku

...noem je oluku

Maar ik weet wie Chineke zegent, niemand kan vervloeken

… nee man nee man

Ik hoef me niet te haasten, haast me

Cuz ik de tek ben met geweld, kracht

Omo niemand kan stoppen o, stop o

Omo na God, na God na God...

jij jij jij jij jij...

nanannananana…

Zo ongeveer nu, Kunsi I en I

Een ik-man, heilige man en slechte man

Duncan Mighty sekkle neer met da metal dance

una lekwu una wil zo

weet je het niet?

een Duncan Mighty-productie

Stoer

Yayow, watcha, het is een Port Harcourt west-nummer...

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt