Isimgbaka - Duncan Mighty
С переводом

Isimgbaka - Duncan Mighty

Альбом
Legacy (Ahamefuna)
Год
2011
Язык
`Engels`
Длительность
333560

Hieronder staat de songtekst van het nummer Isimgbaka , artiest - Duncan Mighty met vertaling

Tekst van het liedje " Isimgbaka "

Originele tekst met vertaling

Isimgbaka

Duncan Mighty

Оригинальный текст

You are the one that am singing for

You are the one that am talking to

You are the one oh my baby

Obula small thing oh no no no no

Wene mighty eh

OH no no ai ai eh

Oga eme mu isi mgbaka

Baby if you leave my life

Somebody fit mental

Baby if you off your light

So make we dey go (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

So make we dey go oo (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

Obula small thing

Adamma

See the way we are moving stronger

After the bad belle dem back to

Your win dance

See the way you do your thing

Like obama

You make to the world to know that

Am an overcomer

I no go lie you be my sugar banana

Na u still dey high me pass

Marijuana

Since I met you girl I don hammer

Hammer

Baby make we tunbolo tunbolo

Tunbolo oh nwaiiiii

Since I met you girl

I don hammer hammer oh waiiiii

Since I met you girl

Baby tunbolo tunbolo tunbolo

Oh nwaiiiii

Oooooo

I don hammer wene mighty ehhh

Oga eme mu isi mgbaka

Baby if you leave my life

Somebody fit mental

Baby if you off your light

So make we dey go (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

So make we dey go oo (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

Baby let me say the truth

If i if i do you wrong

Ema binu

All I need is you

Cos everything i see u girl

I wan do

The way you turn your waist

Nwanne lenu ukwu eh

The way you dey use ur sometin

I am so confused

Oga eme mu isi mgbaka

Baby if you leave my life

Somebody fit mental

Baby if you off your light

So make we dey go (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

So make we dey go oo (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

The more they look

The less they see

But the more i look

Is the more i see

The more they look

The less they see

But the more i look

Is the more i see

Nobody can tell the reason

Wey make me to write this song

For you

Nobody can tell the reason

Wey make me to write this song

For you baby

Anytime I want to do

I think of you

Imana Obula small thing

After all I put you through

You still love me

I say baby

Anytime I want to do

I think of you

Imana Obula small thing

After all I put you through

You still love me oh oh

Oh no no no no baby

I love you girl I no go lie

Oh no no no no baby

Na u i know walahi talahi

Obula small thing small thing

Obula small thing small thing

Wene mighty leeeiii

Oga eme mu isi mgbaka

Baby if you leave my life

Somebody fit mental

Baby if you off your light

So make we dey go (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

So make we dey go oo (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

Oga eme mu isi mgbaka

Baby if you leave my life

Somebody fit mental

Baby if you off your light

So make we dey go (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

So make we dey go oo (we go dey go)

Make we dey flow (we go dey flow)

Перевод песни

Jij bent degene voor wie ik zing

U bent degene met wie u praat

Jij bent degene oh mijn baby

Obula klein ding oh nee nee nee nee

Wene machtig hé

OH nee nee ai ai eh

Oga eme mu iisi mgbaka

Schat als je mijn leven verlaat

Iemand mentaal fit

Schat als je je licht uitdoet

Dus laat ons gaan (we gaan dey go)

Maken we dey flow (we gaan dey flow)

Dus zorg dat we gaan oo (we gaan dey go)

Maken we dey flow (we gaan dey flow)

Obula klein ding

Adamma

Zie hoe we sterker worden

Na de bad belle dem terug naar

Jouw win-dans

Zie hoe jij je ding doet

zoals obama

Je maakt de wereld om dat te weten

Ben een overwinnaar

Ik ga niet liegen, jij bent mijn suikerbanaan

Na je nog steeds high me pass

Marihuana

Sinds ik je heb ontmoet, meid, doe ik niet aan hamer

Hamer

Baby maken we tunbolo tunbolo

Tunbolo oh nwaiiiii

Sinds ik je heb ontmoet, meisje

Ik don hamer hamer oh waiiiiii

Sinds ik je heb ontmoet, meisje

Baby tunbolo tunbolo tunbolo

Oh nwaiiiii

Oooooo

I don hammer wene machtig ehhh

Oga eme mu iisi mgbaka

Schat als je mijn leven verlaat

Iemand mentaal fit

Schat als je je licht uitdoet

Dus laat ons gaan (we gaan dey go)

Maken we dey flow (we gaan dey flow)

Dus zorg dat we gaan oo (we gaan dey go)

Maken we dey flow (we gaan dey flow)

Schat, laat me de waarheid zeggen

Als ik je verkeerd doe

Ema binu

Alles wat ik nodig heb ben jij

Want alles wat ik je zie meisje

ik wil doen

De manier waarop je je middel draait

Nwanne lenu ukwu eh

De manier waarop je je iets gebruikt

Ik ben zo in de war

Oga eme mu iisi mgbaka

Schat als je mijn leven verlaat

Iemand mentaal fit

Schat als je je licht uitdoet

Dus laat ons gaan (we gaan dey go)

Maken we dey flow (we gaan dey flow)

Dus zorg dat we gaan oo (we gaan dey go)

Maken we dey flow (we gaan dey flow)

Hoe meer ze eruit zien

Hoe minder ze zien

Maar hoe meer ik kijk

Is hoe meer ik zie

Hoe meer ze eruit zien

Hoe minder ze zien

Maar hoe meer ik kijk

Is hoe meer ik zie

Niemand kan de reden vertellen

We laten me dit nummer schrijven

Voor jou

Niemand kan de reden vertellen

We laten me dit nummer schrijven

Voor jou schat

Op elk moment dat ik wil doen

Ik denk aan jou

Imana Obula klein ding

Ik heb je tenslotte doorverbonden

Je houd nog steeds van mij

ik zeg schatje

Op elk moment dat ik wil doen

Ik denk aan jou

Imana Obula klein ding

Ik heb je tenslotte doorverbonden

Je houdt nog steeds van me oh oh

Oh nee nee nee nee schat

Ik hou van je meid, ik ga niet liegen

Oh nee nee nee nee schat

Na u ik ken walahi talahi

Obula klein ding klein ding

Obula klein ding klein ding

Wene machtige leeiii

Oga eme mu iisi mgbaka

Schat als je mijn leven verlaat

Iemand mentaal fit

Schat als je je licht uitdoet

Dus laat ons gaan (we gaan dey go)

Maken we dey flow (we gaan dey flow)

Dus zorg dat we gaan oo (we gaan dey go)

Maken we dey flow (we gaan dey flow)

Oga eme mu iisi mgbaka

Schat als je mijn leven verlaat

Iemand mentaal fit

Schat als je je licht uitdoet

Dus laat ons gaan (we gaan dey go)

Maken we dey flow (we gaan dey flow)

Dus zorg dat we gaan oo (we gaan dey go)

Maken we dey flow (we gaan dey flow)

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt