FEM - Davido

FEM - Davido

  • Jaar van uitgave: 2020
  • Taal: Engels
  • Duur: 3:22

Hieronder staat de songtekst van het nummer FEM , artiest - Davido met vertaling

Tekst van het liedje " FEM "

Originele tekst met vertaling

FEM

Davido

Originele tekst

E be like you don dey talk too much

Small talk you don dey talk who talk

Fem (Baddest)

Oboy you don dey doo too much

Small talk you don dey look who talk

Fem (And di baddest)

Person wey dey find the pitty

Omo no dey give me itty bitty

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

You wey dey find the pitty

Odogwu say we like to party

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Nawa 30bg we go para, para, para

Them go para for you

Before the, before the matter get serious

Before the whole matter gets dangerous

You need to make sure you don’t stay too much

'Cause if you say too much, I fit to rup un on you

You see seh I get fans wey dey para gan

You see seh my own G pass G-Wagon

My nigga, I set trains, no tweet starter

I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Para, para, para

Para for me

(Not she killing this one)

Liedvertaling

Doe alsof je niet te veel praat

Small talk, je praat niet wie praat

Fem (slechtste)

Oboy, je doet niet te veel

Small talk, je ziet er niet uit wie praat

Fem (en de slechtste)

Persoon wey dey vinden de pitty

Omo nee dey geef me itty bitty

Bel me gewoon, je weet het 30bg

Je weet 30bg als je 30bg ziet

Jij wey dey vinden de pitty

Odogwu zegt dat we graag feesten

Bel me gewoon, je weet het 30bg

Je weet 30bg als je 30bg ziet

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Laat je niet zeggen dat je me moet bellen

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Waarom ze don dey para, para, para?

Para voor mij

Waarom iedereen don dey para, para, para?

Para voor mij

Waarom ze don dey para, para, para?

Para voor mij

Nawa 30bg we gaan para, para, para

Ze gaan para voor jou

Voordat de, voordat de zaak serieus wordt

Voordat de hele zaak gevaarlijk wordt

Je moet ervoor zorgen dat je niet te veel blijft

Want als je te veel zegt, ben ik geschikt om je op de kast te jagen

Zie je, ik krijg fans wey dey para gan

Zie je, mijn eigen G-pass G-Wagon

Mijn nigga, ik zet treinen, geen tweet starter

Ik krijg mannen, ik verzamel geen jongens

I dey live my life, man dey turn am to suit onsite

Als ik zeg, geef ze dan het leven

Ze gaan me vertellen wie ze geest geven, geef ze geest

Leef mijn leven, man dey turn am om ter plaatse aan te passen

Als ik zeg, geef ze dan het leven

Ze gaan me vertellen wie ze geest geven, geef ze geest

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Laat je niet zeggen dat je me moet bellen

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Waarom ze don dey para, para, para?

Para voor mij

Waarom iedereen don dey para, para, para?

Para voor mij

Para, para, para

Para voor mij

(Niet dat ze deze vermoordt)

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt