
Hieronder staat de songtekst van het nummer Jamb Question , artiest - Simi met vertaling
Originele tekst met vertaling
Simi
Na so he see me for road one day
He come dey follow me go
He come dey follow me
He say sister, sister please wait
I wanna talk to you omoge
I say tell me
What do you want?
Make E no be like say I too dey front
He said it’s only gonna take one second
He come dey ask me stupid question
Have I met you before?
Is you brother Paul?
Did you go to my school?
Cos I recognize you
Do you live next door?
Does your daddy play football?
Girl I cannot lie for you
I swear I recognize you
Ma bi mi ni jamb question
I no be dundy
I no be fool… I no be fool
Ma bi mi ni jamb question… no
You see your style is just not cool… not cool
Ma bi mi ni jamb question
I no be dundy
I no be fool… I no be fool
I will pay you no attention
To ba bi ni jamb question o
Na so he see me for movies one night
He come dey look me like say he wan swallow me
He say sister you look nice
Don’t be offended o, omoge
What’s the name of the movie?
Shey na tragedy abi na comedy?
Is the guy gonna die?
Or they gonna fight?
Did you come here last week?
I think I saw you here
With another chic
Will they catch the bad guy?
Do movies make you cry?
Ma bi mi ni jamb question
I no be dundy
I no be fool… I no be fool
Ma bi mi ni jamb question… no
You see your style is just not cool… not cool
Ma bi mi ni jamb question
I no be dundy
I no be fool… I no be fool
I will pay you no attention
To ba bi ni jamb question o
Ogbeni broda
Ah ah ah
Mama bi mi lejo oshi o
Ma bi mi ni jamb question o
You say you want to marry me
You say you like my quality
O n’wa bimi lejo oshi o
Ma bi mi ni jamb question
Shebi a won egbe e shey se niyen
You no dey shame
You no dey fear
Otun bimi lejo oshi o
Ma bi mi ni jamb question o
Ma bi mi ni jamb question
I no be dundy
I no be fool
Ma bi mi ni jamb question
You see your style is just not cool
Ma bi mi ni jamb question
I no be dundy
I no be fool
I will pay you no attention
To ba bi ni jamb question o
Nee, dus hij ziet me op een dag voor de weg
Hij komt dey volg me gaan
Hij komt, volg mij
Hij zegt zus, zus, even geduld a.u.b
Ik wil met je praten omoge
ik zeg vertel het me
Wat wil je?
Laat E nee zijn zoals zeg ik ook dey front
Hij zei dat het maar één seconde duurt
Hij komt en stelt me een domme vraag
Heb ik je eerder ontmoet?
Ben jij broer Paul?
Ben je op mijn school geweest?
Want ik herken je
Woon je naast de deur?
Speelt je vader voetbal?
Meisje, ik kan niet voor je liegen
Ik zweer dat ik je herken
Ma bi mi ni jamb vraag
Ik ben niet dundy
Ik ben niet gek... ik ben niet gek
Ma bi mi ni jamb vraag... nee
Zie je, je stijl is gewoon niet cool... niet cool
Ma bi mi ni jamb vraag
Ik ben niet dundy
Ik ben niet gek... ik ben niet gek
Ik zal je geen aandacht schenken
Naar ba bi ni jamb vraag o
Nee, dus hij ziet me op een avond voor films
Hij komt naar me kijken, zoals zeggen dat hij me wil slikken
Hij zegt zus, je ziet er goed uit
Wees niet beledigd o, omoge
Wat is de naam van de film?
Shey na tragedie abi na komedie?
Gaat de man dood?
Of gaan ze vechten?
Ben je hier vorige week geweest?
Ik denk dat ik je hier heb gezien
Met nog een chic
Zullen ze de slechterik pakken?
Maken films je aan het huilen?
Ma bi mi ni jamb vraag
Ik ben niet dundy
Ik ben niet gek... ik ben niet gek
Ma bi mi ni jamb vraag... nee
Zie je, je stijl is gewoon niet cool... niet cool
Ma bi mi ni jamb vraag
Ik ben niet dundy
Ik ben niet gek... ik ben niet gek
Ik zal je geen aandacht schenken
Naar ba bi ni jamb vraag o
Ogbeni broda
Ah ah ah
Mama bi mi lejo oshi o
Ma bi mi ni jamb vraag o
Je zegt dat je met me wilt trouwen
Je zegt dat je mijn kwaliteit leuk vindt
O n'wa bimi lejo oshi o
Ma bi mi ni jamb vraag
Shebi a won egbe e shey se niyen
Jij schaamt je niet
Je bent niet bang
Otun bimi lejo oshi o
Ma bi mi ni jamb vraag o
Ma bi mi ni jamb vraag
Ik ben niet dundy
Ik ben niet gek
Ma bi mi ni jamb vraag
Je ziet dat je stijl gewoon niet cool is
Ma bi mi ni jamb vraag
Ik ben niet dundy
Ik ben niet gek
Ik zal je geen aandacht schenken
Naar ba bi ni jamb vraag o
Simi • 2020
Simi • 2015
Simi • 2020
Simi, adekunle gold • 2020
Simi • 2020
Adekunle Gold and Simi, adekunle gold, Simi • 2019
Simi, Praiz • 2017
adekunle gold, Simi • 2017
Jon Ogah, adekunle gold, Simi • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt