No Forget - adekunle gold, Simi
С переводом

No Forget - adekunle gold, Simi

Альбом
Gold
Год
2017
Язык
`Engels`
Длительность
242300

Hieronder staat de songtekst van het nummer No Forget , artiest - adekunle gold, Simi met vertaling

Tekst van het liedje " No Forget "

Originele tekst met vertaling

No Forget

adekunle gold, Simi

Оригинальный текст

Your mama say omo mi, no follow I never chop

Make you find correct guy, no be love we go chop

Na me she dey talk about

Oro yen ka mi l’ara o

Je’n b’ese mi soro

Make I go hustle o

I want to take care of you baby

So je’n lo, it won’t be long o

I want to take care of you baby

So je’n lo, mi o ni pe de oloo mi

Sora f’awon boys yen o

Tin ba lo won ma tan e o

Mase gbagbe bi ati n ba bo o

Mi o ni pe de

Sora f’awon boys yen o

If I go dem go toast you

No forget how far we’ve gone o baby

Mi o ni pe de

No forget o, no forget say o

No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

No forget o, no forget say o

No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

You know that have been waiting

Have been waiting for you boy

You know my heart is breaking

Cos you gotta go boy

Make you hustle wella

Buy me panamera

But no follow bella

She can’t love you better

You want to take care of me baby

Oya maa lo, mo n reti ife mi

O ma ko’re bo, o ma ko’re de

Ololufe ololufe, don’t keep me waiting

Too long oh baby

Sora f’awon girls yen o

T’oba lo won ma tan e o

Ma se gbagbe bi a tin babo

Tete wale

Sora f’awon girls yen o

If you go dem go call you

No forget how far we’ve gone o baby

Tete wale

No forget o, no forget say o

No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

No forget o, no forget say o

No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

F’adura sin mi lo o

Ma f’okan ba mi lo o

Make I come back home with plenty money

Gbadura fun mi o

Ire a ma ba e lo o

Alafia ba e lo o

Make you remember ayanfe mi

Na you I dey wait for

I want to take care of you baby

Oya maa lo mo n reti ife mi

K’oma k’ore bo, k’oma korede ololufe

Don’t keep me waiting, too long o baby

Sora f’awon boys yen o

Tin ba lo won ma tan e o

Mase gbagbe bi ati n ba bo o

Mi o ni pe de wale

Sora f’awon girls yen o

If I go dem go toast you

No forget how far we’ve come o baby

Tete wale, Mio ni pe de

No forget o, no forget say o

No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

No forget o, no forget say o

Перевод песни

Je moeder zegt omo mi, nee volg ik hak nooit

Zorg dat je de juiste man vindt, geen liefde, we gaan hakken

Noem mij waar ze het over heeft

Oro yen ka mi l'ara o

Je'n b'ese mi soro

Zorg dat ik ga rennen

Ik wil voor je zorgen schat

Dus je'n lo, het duurt niet lang meer

Ik wil voor je zorgen schat

Dus je'n lo, mi o ni pe de oloo mi

Sora f'awon jongens yen o

Tin ba lo won ma tan e o

Mase gbagbe bi ati n ba bo o

Mi o ni pe de

Sora f'awon jongens yen o

Als ik ga, ga dan proosten op je

Vergeet niet hoe ver we zijn gegaan, schat

Mi o ni pe de

Nee vergeet o, nee vergeet zeg o

Nee vergeet o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

Nee vergeet o, nee vergeet zeg o

Nee vergeet o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

Je weet dat je hebt gewacht

Ik heb op je gewacht jongen

Je weet dat mijn hart breekt

Want je moet gaan jongen

Maak je goed druk

Koop me panamera

Maar nee volg bella

Ze kan niet beter van je houden

Wil je voor me zorgen schat?

Oya maa lo, mo n reti ife mi

O ma ko're bo, o ma ko're de

Ololufe ololufe, laat me niet wachten

Te lang oh schat

Sora f'awon meisjes yen o

T'oba lo won ma tan e o

Ma se gbagbe bi a tin babo

Tete wale

Sora f'awon meisjes yen o

Als je gaat, ga je bellen

Vergeet niet hoe ver we zijn gegaan, schat

Tete wale

Nee vergeet o, nee vergeet zeg o

Nee vergeet o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

Nee vergeet o, nee vergeet zeg o

Nee vergeet o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

F'adura sin mi lo o

Ma f'okan ba mi lo o

Zorg ervoor dat ik thuiskom met veel geld

Gbadura leuk mi o

Ire a ma ba e lo o

Alafia ba e lo o

Laat je herinneren ayanfe mi

Nee, ik wacht op jou

Ik wil voor je zorgen schat

Oya maa lo mo n reti ife mi

K'oma k'ore bo, k'oma korede ololufe

Laat me niet te lang wachten, schat

Sora f'awon jongens yen o

Tin ba lo won ma tan e o

Mase gbagbe bi ati n ba bo o

Mi o ni pe de wale

Sora f'awon meisjes yen o

Als ik ga, ga dan proosten op je

Vergeet niet hoe ver we zijn gekomen, schat

Tete wale, Mio ni pe de

Nee vergeet o, nee vergeet zeg o

Nee vergeet o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o

Nee vergeet o, nee vergeet zeg o

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt