Hieronder staat de songtekst van het nummer Karishika (Part 2) , artiest - Falz feat. M.I and Show Dem Camp, Falz, Show Dem Camp met vertaling
Originele tekst met vertaling
Falz feat. M.I and Show Dem Camp, Falz, Show Dem Camp
God save me from karishika
I was stucked on the booty Like a car sticker
I was stucked on bress Like a brassiere
Until she give me problem Like a maths teacher
These girls mehn I no dey trust dem
Once u are posh, Den
Dey go form crush, Den
Dey go con rush men Into endorsement
Now she don brand you
She need reimbursement
To God b the glory For ma story
Girl wey dey hang out With me and my hommie
Say I will give u money If u know me
Started to levitate She was higher dan kpoli
After all our prayers to God
I promise I will never follow yansh at all
She raise my bp and cholesterol
And am speaking from experience
Like pastor boy
Killer with the flow Cus nobody sicker
The money and the fame Now coming quicker
Queen of the coast Don dey find a nigga
Lord save me from karishika
Killer with the flow Cus nobody sicker
The money and the fame Now coming quicker
Queen of the coast Done dey find a nigga
Lord save me from karishika
Am in dallas forming oil and gas dude
Treating her fat belly bell Like where u at boo
I see these karishikas Tryna pass through
Dem dey form wife Me I just dey catch cruise
Killer with d the flow Guess who
Flyest and the illest Call it bird flu
Any queen of the coast I reject you
Omo Who b karishika to a neptune
Flash back Did I tap that Make her back track
Too many karishikas On my snap chat
Tryna confuse me When I see that yansh clap
But is premature In and out Sharp sharp
Rap cat
Battle through lasgidi with my woes
Just aBells on my heels
Lord Keep me on my toes
Why I ain gat time To chill
U Can say am being cold
When they see u making mills
They start coming for your soul
Like, One karashika, Two karashika
Omo cool down No time nice to meet ya
Queen of the night
Come dey form monalisa
That’s why falz call some guys
Come dey feature for karishika
Oh Lord karishika, Karishika
Oh lord karishika
And am back with the
U can touch it But u feel it
SEE these boys are me artillery
And now we on the killing screen
These karishikas feeling me
I see dere spirit vividly
Dey trying to get my soul
But I fade Before dey finish me
Diminish me
Dey go suck u dry Like some kilishi
Because we running this
Dey just exercise utility
Oh lord karishika, Oh lord
Killer with the flow Cus nobody sicker
The money and the fame Now coming quicker
Queen of the coast Don dey find a nigga
Lord save me from karishika
Killer with the flow Cus nobody sicker
The money and the fame Now coming quicker
Queen of the coast Don dey find a nigga
Lord save me from karishika
Wetin u smoke
Wey dey make u feel like lioness
Queen of the coast Oya
Recover from your highness
U think I’ll let u come And
Lie down on my mattress
Dey initiate a man
To the brotherhood of darkness
Why e be say
Elegushi beach Be your address
You see the spirit Wey u cover
Under that dress But u say u pure
U dey form sister Agnes U dey try
U should get an Oscar U na actress
Wey ogbanjeI dey bind mami water
Eyin iya aje Eh ma try gbabi koja
Such a beauty queen I for marry adeshola
Till I come see with my eyes Shes having comma
Mo Double cross eh Kotomu Moh sarey soda
I no know How chioma
Take put me for tight corner
If we fall for d sexyness
Treat them with the negligence
Lord have mercy
Save us from the pestilence
Killer with the flow Cus nobody sicker
The money and the fame Now coming quicker
Queen of the coast Don dey find a nigga
Lord save me from karishika
God red me van karishika
Ik zat vast aan de buit als een autosticker
Ik zat vast aan bress Like a brassière
Tot ze me een probleem geeft Zoals een wiskundeleraar
Deze meisjes mehn ik dey trust dem
Als je eenmaal chic bent, Den
Ze gaan van verliefdheid, Den
Dey go con rush mannen Into goedkeuring
Nu brandt ze je niet
Ze heeft vergoeding nodig
Aan God b de glorie Voor ma verhaal
Meisje wey dey hangen met mij en mijn hommie
Zeg dat ik je geld zal geven als je me kent
Begon te zweven Ze was hoger dan kpoli
Na al onze gebeden tot God
Ik beloof dat ik yansh helemaal nooit zal volgen
Ze verhoogde mijn bloeddruk en cholesterol
En ik spreek uit ervaring
Zoals pastoor jongen
Moordenaar met de stroom Cus niemand zieker
Het geld en de roem Komt nu sneller
Koningin van de kust Don dey vindt een nigga
Heer red me van karishika
Moordenaar met de stroom Cus niemand zieker
Het geld en de roem Komt nu sneller
Koningin van de kust Gedaan dey vinden een nigga
Heer red me van karishika
Ben in Dallas bezig met het vormen van olie- en gaskerel
Haar dikke buikbel behandelen Zoals waar je bent boo
Ik zie deze karishika's Tryna passeren
Dem dey form woman Me I just dey catch cruise
Moordenaar met d de stroom Raad eens wie
Flyest en de illest Noem het vogelgriep
Elke koningin van de kust, ik wijs je af
Omo Who b karishika naar een neptunus
Flashback Heb ik erop getikt Laat haar teruggaan?
Te veel karishika's op mijn snapchat
Probeer me in de war te brengen als ik die yansh klap zie
Maar is prematuur In en uit Scherp scherp
Rap kat
Vecht door lasgidi met mijn problemen
Just a Bells op mijn hielen
Heer Houd me op mijn hoede
Waarom ik geen tijd heb om te chillen
Je kunt zeggen dat ik het koud heb
Als ze zien dat je molens maakt
Ze beginnen voor je ziel te komen
Zoals, een karashika, twee karashika
Omo cool down Geen tijd om je te ontmoeten
Koningin van de Nacht
Kom uit monalisa
Dat is waarom falz een paar jongens belt
Kom dey-functie voor karishika
Oh Heer karishika, Karishika
Oh heer karishika
En ben terug met de
U kunt het aanraken, maar u voelt het
ZIE deze jongens, ik ben artillerie
En nu zijn we op het moordscherm
Deze karishika's voelen me
Ik zie dere geest levendig
Ze proberen mijn ziel te krijgen
Maar ik vervaag voordat ze me afmaken
Verminder mij
Dey gaan zuigen u droog Zoals sommige Kilishi
Omdat we dit uitvoeren
Ze oefenen gewoon nut uit
Oh heer karishika, oh heer
Moordenaar met de stroom Cus niemand zieker
Het geld en de roem Komt nu sneller
Koningin van de kust Don dey vindt een nigga
Heer red me van karishika
Moordenaar met de stroom Cus niemand zieker
Het geld en de roem Komt nu sneller
Koningin van de kust Don dey vindt een nigga
Heer red me van karishika
Ga roken
Wey dey geeft je het gevoel dat je een leeuwin bent
Koningin van de kust Oya
Herstel van uw hoogheid
Je denkt dat ik je laat komen En
Ga op mijn matras liggen
Ze beginnen een man
Naar de broederschap van de duisternis
Waarom zou je zeggen?
Elegushi strand Wees uw adres
Je ziet de geest Wey u cover
Onder die jurk Maar je zegt je puur
U dey form zus Agnes U dey try
U moet een Oscar U na actrice krijgen
Wey ogbanjeI dey bind mami water
Eyin iya aje Eh ma probeer gbabi koja
Zo'n schoonheidskoningin, ik trouw met adeshola
Tot ik kom kijken met mijn ogen Ze heeft een komma
Mo Dubbel kruis eh Kotomu Moh sarey frisdrank
Ik weet niet hoe chioma
Neem me voor een krappe hoek
Als we vallen voor d sexyness
Behandel ze met de nalatigheid
Heer, ontferm u
Red ons van de pest
Moordenaar met de stroom Cus niemand zieker
Het geld en de roem Komt nu sneller
Koningin van de kust Don dey vindt een nigga
Heer red me van karishika
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt