The Matter - Zlatan, PapiSnoop
С переводом

The Matter - Zlatan, PapiSnoop

Год
2020
Язык
`Engels`
Длительность
150620

Hieronder staat de songtekst van het nummer The Matter , artiest - Zlatan, PapiSnoop met vertaling

Tekst van het liedje " The Matter "

Originele tekst met vertaling

The Matter

Zlatan, PapiSnoop

Оригинальный текст

It’s Mansa Jabulani

Haha Wahala!

(Ibile) Court!

All Cases has being adjourned till next week (AAstala)

Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

Zlatan

Shey you don hear the matter?

Abi you no get data

They say pikin wey i born resemble Naira Marley

We dey on top the matter

As we dey on top the matter

Na hin we hear another matter

They say two papa post one pikin for children’s day

We dey solve the matter (Ah happy children’s day)

Say this one na big palava

Ah But we go solve the matter

Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter

We go solve the matter

Burna and David dey fight

KRF make you solve the matter

Dem say dem see condom for isolation center

NCDC solve the matter (ah Abba Kyari)

Igbo dey cure corona

Rahman Jago dey on top the matter

Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan?

Call me jor make we solve the matter

Dem say Mercy dey para

Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother)

Curfew meet Bobrisky for outside yesterday

Na one judge wan judge the two matter

Ah Wo!

see me see wahala

Na who go solve the matter

Too much Kasala

Lawyer Kunle go solve the matter

See me see wahala

I order Shawarma, i see akara

Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

Papisnoop

Haa!

Olosho fe wa wahala

Mo do, O cum O gbe raba

Shey mo jo Obi Cubanna

Abi mo jo Jowizaza

Yepaa

Wo!

E ye ma copy cat

Eyin omo ase e ye wa wahala

Haa, na only Zanku be the president wey get mind to change producer

Yepaa

Aunty fe ji Airpod (Matter)

Tenant do omo Landlord (Matter)

Police dog ge omo solider je (Matter)

Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Matter)

Uber driver n lo learner (Matter)

Street fighter la n so no be Wale Turner (Matter)

Oushe ton ni ko fiyin wire (Matter)

Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Matter)

Oh sniiiff

Zlatan

See me see wahala

Na who go solve the matter

Too much Kasala

Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle daa)

See me see wahala

I order Shawarma see akara

Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

You get bitcoin matter Patricia go solve the matter

Ibile!

Who go solve the matter?

Their papa, their mama

Kerewa, Kerejo

(Ah Matter)

Kereji, kerewa

(Ah, ah Matter)

Their papa, their mama

Перевод песни

Het is Mansa Jabulani

Haha Whaha!

(Ibile) Hof!

All Cases is verdaagd tot volgende week (AAstala)

Dey don dief rechter telefoon oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

Zlatan

Shey hoor je de zaak niet?

U krijgt geen gegevens

Ze zeggen dat pikin wey i geboren lijkt op Naira Marley

We vinden het belangrijk

Terwijl we er bovenop zitten

Na hin horen we een andere zaak

Ze zeggen dat twee papa's een pikin posten voor kinderdag

We lossen de kwestie op (Ah, fijne kinderdag)

Zeg deze na grote palava

Ah, maar we gaan de zaak oplossen

Omdat we de zaak niet oplossen, passeren we deze vriendelijke zaak

We gaan de zaak oplossen

Burna en David vechten niet

KRF laat je de zaak oplossen

Dem zegt dat ze condoom zien voor isolatiecentrum

NCDC lost de zaak op (ah Abba Kyari)

Igbo dey genezen corona

Rahman Jago dey bovenop de zaak

Wetin Broeder Jude Cynthia Morgan?

Bel me, zorg ervoor dat we de kwestie oplossen

Dem zeggen Mercy dey para

Zeg dat haar fans haar niet steunen (Eyan BigBrother)

Avondklok ontmoet Bobrisky voor buiten gisteren

Geen enkele rechter kan de twee zaken beoordelen

Ah Wo!

zie mij, zie wahala

Na wie gaan de zaak oplossen

Te veel Kasala

Advocaat Kunle los de zaak op!

Zie mij, zie wahala

Ik bestel Shoarma, ik zie akara

Te veel Palava, tante Yemisi, kom de zaak oplossen

Papisnoop

Ha!

Olosho fe wa wahala

Mo do, O cum O gbe raba

Shey mo jo Obi Cubanna

Abi mo joJowizaza

jaaa

Wauw!

Eeja, kopieer kat

Eyin omo ase ye wa wahala

Haa, alleen Zanku is de president die we kunnen bedenken om van producer te veranderen

jaaa

Tante fe ji Airpod (zaak)

Huurder doet omo Verhuurder (zaak)

Politiehond ge omo solider je (Materie)

Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Materie)

Uber-chauffeur geen leerling (zaak)

Straatvechter la n so no be Wale Turner (Matter)

Oushe ton ni ko fiyin draad (Materie)

Iyawo fi fo aso O sa sori draad (Materie)

Oh sniiff

Zlatan

Zie mij, zie wahala

Na wie gaan de zaak oplossen

Te veel Kasala

Advocaat Kunle los de zaak op (advocaat Kunle daa)

Zie mij, zie wahala

Ik bestel Shoarma zie akara

Te veel Palava, tante Yemisi, kom de zaak oplossen

Je krijgt bitcoin kwestie Patricia, los de kwestie op

Ibiel!

Wie gaan de zaak oplossen?

Hun papa, hun mama

Kerewa, Kerejo

(Ah, maakt niet uit)

Kereji, Kerewa

(Ah, ah zaak)

Hun papa, hun mama

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt