Hieronder staat de songtekst van het nummer Two Criminals , artiest - Erigga, Zlatan met vertaling
Originele tekst met vertaling
Erigga, Zlatan
Day break, everywhere burst
Abeg!
Kapaichumarimarichopaco
Wo!
I be badman original
If no be money matter biko don’t call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be V.I.P for this town na you be regular
Abeg
We be badman original
If no be money matter biko don’t call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be V.I.P for this town na you be regular
Ego
Kudi
Owo
Wrapper
Erigga
Zlatan
Pawon
Pelu Lampard
Wo!
Ego
Kudi
Owo
Wrapper
Erigga (Wahala)
Zlatan (Abeg)
Pawon
Pelu Lampard
Na who popo catch na him be criminal
Verse 1 Erigga
Who you know for the street wey dey carry talk (paper)
Voltage wey dey carry chalk
(Abeg)
Ask your girl who dey carry fork
But I dash you pack, your girl too dey carry chalk
I slack her pants run enter waf for side
For two weeks na my hotel she dey residents
Like stereo, she no wan let my nipple go
So addicted, you such say she dey sniff coco?
Eeh God money too sweet abeg
Rise her leg the kind style when I bean abeg
Quench her find join am, I no dey feel bad
Waka leave them go one side go smoke my laud
Warri crisis pikin, no shit in speaking
You thinking stinking
Fuck what you’ve been drinking
Professor Linkin toward this jogodo
Who wan jump if I hold am na kokoko
Badman
I be badman original
If no be money matter biko don’t call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be V.I.P for this town na you be regular
Abeg
We be badman original
If no be money matter abeg don’t call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be V.I.P for this town na you be regular
Ego
Kudi
Owo
Wrapper
Erigga
Zlatan
Pawon
Pelu Lampard
Wo!
Ego
Kudi
Owo
Wrapper
Erigga
Zlatan
Pawon
Pelu Lampard
Kapaichumarimarichopaco
Rapper bi temi bai wonri
Dagje pauze, overal barsten
Abeg!
Kapaichumarimarichopaco
Wauw!
I be badman original
Als er geen geld is, bel dan niet mijn mobiele telefoon
Na wie popo vangst na hem crimineel te zijn
Wij zijn v.I.P voor deze stad en jij bent regelmatig
Abeg
We zijn badman original
Als er geen geld is, bel dan niet mijn mobiele telefoon
Na wie popo vangst na hem crimineel te zijn
Wij zijn v.I.P voor deze stad en jij bent regelmatig
ego
Kudi
Owo
Wikkel
Erigga
Zlatan
Pawon
Pelu Lampard
Wauw!
ego
Kudi
Owo
Wikkel
Erigga (Wahala)
Zlatan (Abeg)
Pawon
Pelu Lampard
Na wie popo vangst na hem crimineel te zijn
Vers 1 Erigga
Wie je kent voor de straat wey dey carry talk (papier)
Spanning wey dey dragen krijt
(Abeg)
Vraag je meisje wie de vork draagt
Maar ik daag je uit, je meisje heeft ook geen krijt bij zich
Ik laat haar broek los rennen, ga waf voor kant in
Twee weken lang in mijn hotel ontkent ze de bewoners
Net als stereo, laat ze mijn tepel niet los
Zo verslaafd, zeg je dat ze coco snuift?
Eeh God geld te zoet abeg
Stijg haar been op de vriendelijke manier wanneer ik bean abeg
Quench haar vind join am, ik voel me niet slecht
Waka laat ze aan één kant gaan, rook mijn lof
Warri crisis pikin, no shit in speak
Denk je stinkend?
Fuck wat je hebt gedronken
Professor Linkin in de richting van deze jogodo
Wie wan springen als ik houd ben na kokoko
Slechte man
I be badman original
Als er geen geld is, bel dan niet mijn mobiele telefoon
Na wie popo vangst na hem crimineel te zijn
Wij zijn v.I.P voor deze stad en jij bent regelmatig
Abeg
We zijn badman original
Als er geen geld is, bel dan niet mijn mobiele telefoon
Na wie popo vangst na hem crimineel te zijn
Wij zijn v.I.P voor deze stad en jij bent regelmatig
ego
Kudi
Owo
Wikkel
Erigga
Zlatan
Pawon
Pelu Lampard
Wauw!
ego
Kudi
Owo
Wikkel
Erigga
Zlatan
Pawon
Pelu Lampard
Kapaichumarimarichopaco
Rapper bi temi bai wonri
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt