Hieronder staat de songtekst van het nummer Roforofo Fight , artiest - The Motet, Fela Kuti met vertaling
Originele tekst met vertaling
The Motet, Fela Kuti
Roforofo fight…
From Abeokuta city
Translation to original English:
She tear pata, he tear buba
She tear pata, he tear buba
She tear trouser, he tear pant
She tear trouser, he tear pant
She pull the thing commot, he tear the thing
She pull the thing commot, he tear the thing
All don scatter
From Abeokuta city
Get away
Fuck off
Who are you?
Go and die
Fuck away
Get away
Who are you?
Go and shit
You dey craze
I no craze
Fuck away
Who are you, eh?
Na two people dey yab so
Na two people dey yab so
Where them dey yab, roforofo dey
Where them dey yab, roforofo dey
Now listen to me now now
Huh!
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
If you dey among the crowd wey dey look
If you yourself
You yourself dey among the crowd wey dey look
And your friend
Your friend dey among the two wey dey yab
Tell am, tell am, tell am, tell am
Tell am make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because Roforofo dey
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
By and by
By and by the fight go start
By and by
By and by them go fall for roforofo o
Them face go be roforofo face
Them yansh go be roforofo yansh
Them body go be roforofo body
You no go know
You no go know who your friend be
You no go fit help your friend
Just because roforofo dey
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your face
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your yansh
You go tell am make him no vex
You don tell am before make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because roforofo dey
Now listen to me now now now now
Huh!
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
You no go know your friend from who
You don tell am before
Make him no fight o
Roforofo dey for there
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
Roforofo gevecht…
Van de stad Abeokuta
Vertaling naar origineel Engels:
Zij scheurt pata, hij scheurt buba
Zij scheurt pata, hij scheurt buba
Zij scheurt broek, hij scheurt broek
Zij scheurt broek, hij scheurt broek
Ze trekt het ding commot, hij scheurt het ding
Ze trekt het ding commot, hij scheurt het ding
Allemaal niet verstrooid
Van de stad Abeokuta
Ga weg
Rot op
Wie ben jij?
Ga en sterf
Fuck weg
Ga weg
Wie ben jij?
Ga en shit
Jij dey rage
Ik geen rage
Fuck weg
Wie ben jij, hè?
Na twee mensen dey yab dus
Na twee mensen dey yab dus
Waar ze dey yab, roforofo dey
Waar ze dey yab, roforofo dey
Luister nu nu naar me
Hé!
Twee mensen dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Twee mensen dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Ga je zien?
Roforofo vechten hé
Ga je horen?
Roforofo vechten hé
Als je onder de menigte wey dey kijkt
Als je zelf
Je bent zelf dey onder de menigte wey dey look
En je vriend
Je vriend dey tussen de twee wey dey yab
Vertel ben, vertel ben, vertel ben, vertel am
Zeg dat ik hem niet laat vechten
Laat hem niet vechten
Laat hem niet vechten omdat Roforofo dey
Je vriend hem don vex
Hem don vex patapata, hem niet gaan horen
Je vriend hem don vex
Hem don vex patapata, hem niet gaan horen
Door en door
Langzamerhand begint het gevecht
Door en door
Langzamerhand gaan ze vallen voor roforofo o
Ze worden geconfronteerd met een roforofo-gezicht
Ze yansh gaan roforofo yansh
Ze lichaam gaan worden roforofo lichaam
Je weet het niet
Weet je niet wie je vriend is
Je gaat niet passen, help je vriend
Gewoon omdat roforofo dey
Als je je vriend wilt helpen
Roforofo ga wrijven voor je gezicht
Als je je vriend wilt helpen
Roforofo ga wrijven voor je yansh
Ga je vertellen dat ik hem geen ergernis maak?
Je vertelt het me voordat je hem niet laat vechten
Laat hem niet vechten
Laat hem niet vechten omdat roforofo dey
Luister nu naar me nu nu nu nu
Hé!
Roforofo verander ze niet
Ze gaan eruit zien als een tweeling
Je weet niet wie wie is
Roforofo verander ze niet
Ze gaan eruit zien als een tweeling
Je weet niet wie wie is
Je kent je vriend niet van wie
Je vertelt het me niet eerder
Laat hem niet vechten
Roforofo dey voor daar
Twee mensen dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Ga je zien?
Roforofo vechten hé
Ga je horen?
Roforofo vechten hé
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt