Hieronder staat de songtekst van het nummer Kalakuta Show , artiest - The Motet, Fela Kuti met vertaling
Originele tekst met vertaling
The Motet, Fela Kuti
Make we talk something
We never talk before and
We dey see am everyday
(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)
Look de man he dey waka
Hungry dey run for him face
Him pepeye* cap for him head
Him khaki woolen shirt for him body
Him trouser dey fly above him knee
The people wey employ da man
Give him permit to carry the thing
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
Dem give him permit to carry tear-gas
Dem give him permit to carry bullet
Him fit carry basket for protection too
Na so we dey see am every day
No so he dey happen every day
One day
One day
The whole thing change
One day
One day
The whole thing change
One day
One day- Kalakuta Show
One day
One day
Kalakuta Show
Kalakuta Show
Dem make sure dem
Use tear-gas, baton & bullet
Dem use them basket
For protection too
Dem do one thing
Dem never do before
Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Look gate dem fall
Everybody dey run
Look head dem break
Look blood him dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Look loya** him dey come **(lawyer)
Him he loya him dey come
Look loya dem beat
Look loya him dey run
Look loya him dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Organ solo
Sax solo
End with bass/percussion under solo sax
Zorg dat we iets praten
We praten nooit eerder en
We zien het elke dag
(Ahh...Ohhh...Sh-sh-sh-sh-sh)
Kijk de man hij dey waka
Hongerige dey rennen voor hem gezicht
Hem pepeye* pet voor hem hoofd
Hem kaki wollen hemd voor hem body
Hem broek dey vliegen boven hem knie
De mensen die we in dienst hebben, da man
Geef hem toestemming om het ding te dragen
slecht?
Dem geeft hem toestemming om het stokje te dragen
Dem geeft hem toestemming om traangas te dragen
Dem geeft hem toestemming om kogel te dragen
Hij past ook in de draagmand voor bescherming
Na, dus we zien het elke dag
Nee, dus hij gebeurt elke dag
Op een dag
Op een dag
De hele zaak veranderen
Op een dag
Op een dag
De hele zaak veranderen
Op een dag
Op een dag - Kalakuta Show
Op een dag
Op een dag
Kalakuta-show
Kalakuta-show
Dem zorg ervoor dat dem
Gebruik traangas, wapenstok & kogel
Dem gebruik ze mand
Ook voor bescherming
Ze doen één ding
Dem nooit eerder gedaan
Dem-o huren ... bijl-o ... dem-o brengen ... machete
Kalakuta show-o-o
Kalakuta-show (una na na na na na na na na)
Kalakuta-show (2x)
Babu draad dem-o gesneden
Kijk omheining dem breken
Kijk gate dem fall
Iedereen dey run
Kijk hoofd dem breken
Kijk bloed hem dey flow
Kalakuta-show o-o
Kalakuta-show
Na na na na na na na
Kijk loya** hem dey come ** (advocaat)
Hem hij Loya hem dey come
Kijk loya dem beat
Kijk loya hem dey run
Kijk loya hem dey run
Kalakuta-show o-o
Kalakuta-show
orgel solo
Sax solo
Eindig met bas/percussie onder solo sax
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt