Whiskey - Ice Prince, Sunny Neji
С переводом

Whiskey - Ice Prince, Sunny Neji

Год
2017
Язык
`Engels`
Длительность
296430

Hieronder staat de songtekst van het nummer Whiskey , artiest - Ice Prince, Sunny Neji met vertaling

Tekst van het liedje " Whiskey "

Originele tekst met vertaling

Whiskey

Ice Prince, Sunny Neji

Оригинальный текст

Rose

Hennessy

Me I no dey see my enemies

Rose… aii.

aii

Iceprince Zamani

Sammy Gyang hey

Wanchan guy

Dan iskan guy

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

Help me say

Ah two thousand and four Bolaji was the main guy

My nigga no dey ever comot with the same tie

Fly nigga, cool Cat wey dey make friends

If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense

In two thousand and five Bolaji don dey finish school

The graduation party bad, omo pretty cool

See the girl, them a dress like Beyonce

If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?

In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag

He don dey roll among the niggas wey dey form swag

He don dey chill among the niggas wey dey pop pass

Last thing wey I hear was he was buried in a compound

Damn

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

All say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

I used to know a pretty lady called Elizabeth

She been dey jand and me I never get my Visa yet

I been dey see am like the apple of my eye

Any nigga come around and we go battle till we die… yes

If na my Lizzy, omo na she wey dey come first

And I’m attracted to the booty in the long dress

So if na catwalk

When she go the Plaza

Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex

E never tey wey Lizzy travel go America

And then I realised America was very far… yes

All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men

Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Aiiya mamama eh

Mamamama eh

Mamamama eh

Mama

Aii yai yai yai

Nobody dey do you brother

You better think well

Its you and now

Only one way

Aii yai yai yai

Many people dem don go

Where dem dey?

We no know

Hey

Aii yai yai yai

Aiiya mamama eh

Mamama eh

Mamamama eh

Mama eh

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

My generation

My generation

We take a girl to the room and we tell her

Baby undress yourself

YOLO

Brother YOLO no dey bring life back

True story

What an elder sees sitting down

You know the rest

Перевод песни

Roos

Hennessy

Ik, ik zie mijn vijanden niet

Roos... aii.

aii

IJsprins Zamani

Sammy Gyang hey

Wanchan man

Dan iskan kerel

Whisky whisky whisky whisky

Draag me

Aii yai yai yai yai

Whisky whisky whisky whisky

Draag me

Aii yai yai yai yai

Whisky whisky whisky whisky

Draag me

Aii yai yai yai yai

Whisky whisky whisky whisky

Draag me

Aii yai yai yai yai

Verhaal verhaal

We willen God eer geven

We moeten het leven langzaam leven

YOLO nee ze brengen het leven terug

Je hoort me zeggen

Verhaal verhaal

We willen God eer geven

We moeten het leven langzaam leven

YOLO nee ze brengen het leven terug

Help me zeggen

Ah tweeduizend en vier Bolaji was de belangrijkste man

Mijn nigga geen comot ooit met dezelfde stropdas

Vlieg nigga, coole Cat wey dey maakt vrienden

Als Bolaji de club niet doet, heeft het feest geen zin

Over tweeduizend vijf is Bolaji don dey klaar met school

Het afstudeerfeest slecht, omo best cool

Zie het meisje, ze hebben een jurk als Beyonce

Als Bolaji na je padi, e bedoel je zeggen dat je erbij hoort shey?

In tweeduizend acht Bolaji don dey komt Lag

Hij don dey roll onder de provence wey dey vorm swag

Hij don dey chill onder de niggas wey dey pop pass

Het laatste wat ik hoorde was dat hij werd begraven in een compound

Verdomd

Whisky whisky whisky whisky

Draag me

Aii yai yai yai yai

Whisky whisky whisky whisky

Draag me

Aii yai yai yai yai

Whisky whisky whisky whisky

Draag me

Aii yai yai yai yai

Whisky whisky whisky whisky

Draag me

Aii yai yai yai yai

Allemaal zeggen

Verhaal verhaal

We willen God eer geven

We moeten het leven langzaam leven

YOLO nee ze brengen het leven terug

Je hoort me zeggen

Verhaal verhaal

We willen God eer geven

We moeten het leven langzaam leven

YOLO nee ze brengen het leven terug

Ik kende een mooie dame die Elizabeth heette

Zij is dey jand en ik, ik krijg mijn visum nog nooit

Ik ben dey zie ik ben als de appel van mijn oog

Elke nigga komt langs en we gaan vechten tot we sterven ... ja

Als na mijn Lizzy, omo na, komt zij eerst

En ik voel me aangetrokken tot de buit in de lange jurk

Dus als je geen catwalk hebt

Wanneer ze naar de Plaza gaat

Lizzy go dey waka zoals zeggen na haar papa krijgt het complex

E nooit tey wey Lizzy travel go America

En toen realiseerde ik me dat Amerika heel ver was… ja

Plotseling doet Lizzy dey nack alle steden mannen

Het laatste wat ik hoor na de aankondiging van de begrafenis van Lizzy

Verhaal verhaal

We willen God eer geven

We moeten het leven langzaam leven

YOLO nee ze brengen het leven terug

Je hoort me zeggen

Verhaal verhaal

We willen God eer geven

We moeten het leven langzaam leven

YOLO nee ze brengen het leven terug

Je hoort me zeggen

Aiiya mamama eh

Mama eh

Mama eh

Mama

Aii yai yai yai

Niemand dey doe je broer

Je kunt maar beter goed nadenken

Jij bent het en nu

Maar op een manier

Aii yai yai yai

Veel mensen gaan niet

Waar dey?

We weten het niet

Hoi

Aii yai yai yai

Aiiya mamama eh

mama hé

Mama eh

mama hé

Verhaal verhaal

We willen God eer geven

We moeten het leven langzaam leven

YOLO nee ze brengen het leven terug

Je hoort me zeggen

Verhaal verhaal

We willen God eer geven

We moeten het leven langzaam leven

YOLO nee ze brengen het leven terug

Je hoort me zeggen

Mijn generatie

Mijn generatie

We nemen een meisje mee naar de kamer en we vertellen haar:

Baby kleed jezelf uit

YOLO

Broeder YOLO nee dey brengt het leven terug

Waargebeurd verhaal

Wat een ouderling ziet zitten

Jij kent de rest

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt