Soupé - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade
С переводом

Soupé - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade

Год
2015
Язык
`Engels`
Длительность
226060

Hieronder staat de songtekst van het nummer Soupé , artiest - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade met vertaling

Tekst van het liedje " Soupé "

Originele tekst met vertaling

Soupé

Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade

Оригинальный текст

Hehehehe

Falz the bad guy

Yemi Alade

Shaydee on the single

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

I dey mad oh

I dey craze oh

I fit die on top your case oh

E dey show I dey see for your face oh

You go still be my sweet potato

E be true I dey tire for the same old

Girls wey dey come for the fame oh

All the ones wey dey jump for the ego

Dem no dey shame oh

Dem be the same oh

I dey like when you smile I dey wait oh

E dey spark the plug in my brain oh

Blood no dey flow for my vein oh

You be angeli oh see you hail oh

I dey craze oh I don pick date oh

And I never even ask for your name oh

I dey shake oh Na your shape oh

I wan talk but liver dey fail oh

I don tire to dey sit down for corner

Dey wait for your love (Hey hey)

See if I get up and I ask you for your number

Would you give me your love (your love)

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

I am captured by your stature

I will search for everything you ask for

And you didn’t ask for

Give you green pasture

I dey see the bigger picture leave passport

All these other boys tryna be your guy but

Dem be cockroach Wey the camphor

Oma need real man to ni swag joh

To ma love eh till the day of rapture

If you gree for me I don hit jackpot

Girl I’ll get you back like Jazz pot

I’m still wishing that you will give me one shot

To take over your heart and be the landlord

I no know whether the love e no true

But you really make a nigga how to sow shoe

Cause I no know how I go approach you

If you know the kind trouble I dey go through

I don tire to dey sit down for corner

Dey wait for your love

Hey hey

See if I get up and I ask you for your number

Would you give me your love (your love)

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

Naijalricszone.com

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Eh le le le

Craze for you

Mayan for you oh

I dey craze for you

Eh lele eh le eh

I dey craze for you

Mayan for you oh

I dey craze for you

I dey craze for you

Перевод песни

hehehehe

Falz de slechterik

Yemi Alade

Shaydee op de single

Baby

Wey staat voor hoek

Haar lichaam zoals zeg dem

Draag je komt van daarginds

Oh baby

Wey staat voor hoek

Ik dey mayan voor jou

Ik ben gek op je

Ik ben gek oh

Ik dey rage oh

Ik pas sterf bovenop je koffer oh

E dey show ik dey zie voor je gezicht oh

Ga je nog steeds mijn zoete aardappel zijn

E wees waar, ik ben dol op dezelfde oude

Meisjes wey dey komen voor de roem oh

Al degenen die wey dey springen voor het ego

Dem geen schande oh

Dem hetzelfde zijn oh

Ik vind het leuk als je lacht, ik wacht, oh

E dey vonk de stekker in mijn hersenen oh

Bloed geen dey flow voor mijn ader oh

Je bent angeli oh zie je gegroet oh

I dey rage oh ik kies geen datum oh

En ik vraag zelfs nooit naar je naam oh

Ik schud oh nee, jouw vorm oh

Ik wil praten, maar de lever faalt oh

Ik ben moe om te gaan zitten voor de hoek

Wacht op je liefde (Hey hey)

Kijk of ik opsta en ik je om je nummer vraag

Zou je me je liefde willen geven (je liefde)

soep

Mijn lieve paprikasoep

Je hebt me zo heet als een

soep

Mijn lieve banaan

Je lichaam heet als een

soep

Mijn lieve paprikasoep

Je maakt me heet als een

soep

Mijn schat jollof rijst

Je lichaam heet als een

soep

Baby

Wey staat voor hoek

Haar lichaam zoals zeg dem

Draag je komt van daarginds

Oh baby

Wey staat voor hoek

Ik dey mayan voor jou

Ik ben gek op je

Ik word gevangen door je gestalte

Ik zal zoeken naar alles waar je om vraagt

En je hebt er niet om gevraagd

Geef je groene weide

Ik zie het grotere plaatje pas paspoort verlaten

Al deze andere jongens proberen jouw man te zijn, maar

Dem be kakkerlak Wey de kamfer

Oma heeft een echte man nodig om te swag joh

Om lief te hebben tot de dag van de opname

Als je naar me verlangt, win ik de jackpot

Meisje, ik krijg je terug als Jazz-pot

Ik wens nog steeds dat je me één kans geeft

Om je hart over te nemen en de verhuurder te zijn

Ik weet niet of de liefde niet waar is

Maar je maakt echt een nigga hoe je schoen moet zaaien

Want ik weet niet hoe ik je moet benaderen

Als je weet wat voor soort problemen ik moet doorstaan

Ik ben moe om te gaan zitten voor de hoek

Wacht op je liefde

Hoi hoi

Kijk of ik opsta en ik je om je nummer vraag

Zou je me je liefde willen geven (je liefde)

soep

Mijn lieve paprikasoep

Je hebt me zo heet als een

soep

Mijn lieve banaan

Je lichaam heet als een

soep

Mijn lieve paprikasoep

Naijalricszone.com

Je maakt me heet als een

soep

Mijn schat jollof rijst

Je lichaam heet als een

soep

Baby

Wey staat voor hoek

Haar lichaam zoals zeg dem

Draag je komt van daarginds

Oh baby

Wey staat voor hoek

Ik dey mayan voor jou

Ik ben gek op je

soep

Mijn lieve paprikasoep

Je hebt me zo heet als een

soep

Mijn lieve banaan

Je lichaam heet als een

soep

Mijn lieve paprikasoep

Je maakt me heet als een

soep

Mijn schat jollof rijst

Je lichaam heet als een

soep

Eh le le le

Gek op jou

Maya voor jou oh

Ik ben gek op je

Eh lele eh le eh

Ik ben gek op je

Maya voor jou oh

Ik ben gek op je

Ik ben gek op je

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt