
Hieronder staat de songtekst van het nummer Danger , artiest - P.Square met vertaling
Originele tekst met vertaling
P.Square
See me, see wahala dey
Eh
Wahala dey
As we dey enter
Na saw some people just mental
Cos them dey feel this instrument
Everybody to the center
Omo wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We come rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
I dey see danger
You go see danger
Omo, see danger
We dey see danger
Wahala dey
Wahala dey oh
If them dey talk our agenda
Make them go check our calender
Na different countries we
Dey enter
From january to december
Omo, wahala dey
So make remember
na baba god be the defender we no retreat, we no
Surrender
Make take them back to sender
Omo wahala dey
Wahala dey hala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force, we come dey rhyme again
From naija we do dey play away
Omo wahala dey
Repeat chorus
E don dey
Make we dey hustle make we enter
Them say them no go gree say we be stranger
Them say we we come from jail
We no remember
See where we dey today E no be today
Anything wey them like, make them do
Don’t let them get your way
All the bads things them do, dey fade away
Them say you
Na them go tire eh
We still dey hammer eh
See me see wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force we come dey rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
See danger 8x
Eh eh
Zie mij, zie wahala dey
Eh
Wahala dey
Terwijl we binnenkomen
Na zag sommige mensen gewoon gek
Omdat ze dit instrument voelen
Iedereen naar het centrum
Omo wahala dey
Wahala dey
Ze zeggen dat p-kwadraat we niet meer garen
We komen weer rijmen
Van naija spelen we niet weg
Omo wahala dey
Ik zie zeker gevaar
Je gaat gevaar zien
Omo, zie gevaar
We zien gevaar
Wahala dey
Wahala dey oh
Als ze onze agenda praten
Laat ze onze kalender bekijken
Na verschillende landen we
Ze komen binnen
Van januari tot december
Omo, wahala dey
Dus vergeet niet
na baba god is de verdediger, we trekken ons niet terug, we nee
Overgave
Breng ze terug naar de afzender
Omo wahala dey
Wahala dey hala dey
Ze zeggen dat p-kwadraat we niet meer garen
We hebben gewoon kracht, we komen weer op rijm
Van naija spelen we wel weg
Omo wahala dey
Herhaal refrein
E don dey
Zorg ervoor dat we de drukte maken dat we binnenkomen
Ze zeggen dat ze nee gaan, zeggen dat we vreemder zijn
Ze zeggen dat we uit de gevangenis komen
We herinneren het ons niet
Kijk waar we vandaag heen gaan en vandaag niet zijn
Alles wat ze leuk vinden, laat ze doen
Laat ze je zin niet krijgen
Alle slechte dingen die ze doen, vervagen
Ze zeggen jou
Ze worden moe he
We hameren nog steeds, hè
Zie mij, zie wahala dey
Wahala dey
Ze zeggen dat p-kwadraat we niet meer garen
We forceren gewoon dat we weer rijmen
Van naija spelen we niet weg
Omo wahala dey
Zie gevaar 8x
Eh eh
P.Square • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt