1999 - Olamide
С переводом

1999 - Olamide

Альбом
Street Ot.
Год
2014
Язык
`Engels`
Длительность
163280

Hieronder staat de songtekst van het nummer 1999 , artiest - Olamide met vertaling

Tekst van het liedje " 1999 "

Originele tekst met vertaling

1999

Olamide

Оригинальный текст

I start 2 dey think like man

But if dey no kill p-man

Let me take u back time

Wetin really ginger d grind

Omo na 1999

T’arm robber fepa daddy mi o

I start 2 dey think like man

But if dey no kill p-man

Omo na 1999

T’arm robber f’epa daddy mi o

Ma lowo ma kole

Ma kole ma rale

Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere

I hustle my music mo sa d’alapere

The hustle dey pay nw e k’aje ku kale

My papa dey hustle my papa dey try

My papa na driver my papa dey grind

My papa dey send all him pikin go skul

My papa no mind ko mu garri ko sun

My papa dey help as in money no reach

Sum pple 4 street dem go say he too rich

I no knw wetin my papa wnt me be

Until d day dat I almost lost d G

Dem break door

Dem carry gun

Me nd my siblings were very young

Oh my God

Dem shoot my dad

But he survive

Thank lord o

Let me take u back time

Wetin really ginger d grind

Omo na 1999

T’arm robber fepa daddy mi o

I start 2 dey think like man

But if dey no kill p-man

Omo na 1999

T’arm robber f’epa daddy mi o

O di dandan mo ma l’aluyo

B’oti ilekun waju mo ma gbeyin yo

B’oti ilekun teyin mo ma lo sense

Mi o ni relent mo ma fo fence ah

Se b’eyan lo bi Eleganza

Money must be made yes sir

Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)

B’oleku wo gboro mo ma dogo

Mo ma yo kele mo ma t’irogo

Cos I dey para am goin local

Won ni moti fa gbana moti fa choko

I no surrender if dem no retreat

Na money dey push me dey commit sin

Mo ti d’ehana mo di Gabazin

Most wanted e ma ri ni magazine yeah…

Let me take u back time

Wetin really ginger d grind

Omo na 1999

T’arm robber fepa daddy mi o

I start 2 dey think like man

But if dey no kill p-man

Omo na 1999

T’arm robber f’epa daddy mi o

I see people dey sympathize

I was traumatized

Na den I realize

Its time to organize myself…

Перевод песни

Ik begin 2 dey denken als man

Maar als ze nee vermoorden, p-man

Laat me je terug in de tijd nemen

Wetin echt ginger d grind

Omo na 1999

T'arm rover fepa papa mi o

Ik begin 2 dey denken als man

Maar als ze nee vermoorden, p-man

Omo na 1999

T'arm rover f'epa papa mi o

Ma lowo ma kole

Ma kole ma rale

Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere

Ik haast mijn muziek mo sa d'alapere

De drukte dey pay nw e k'aje ku kale

Mijn papa dey probeert mijn papa dey te proberen

Mijn papa na chauffeur mijn papa dey grind

Mijn papa dey stuur hem allemaal pikin go skul

Mijn papa geen gedachten ko mu garri ko sun

Mijn papa dey helpt als in geld geen bereik

Som pple 4 street dem go zeg dat hij te rijk is

Ik weet niet dat mijn vader me wil zijn

Tot d dag dat ik bijna d G . verloor

Dem breken deur

Dem draagt ​​pistool

Ik en mijn broers en zussen waren erg jong

O mijn God

Dem schiet mijn vader neer

Maar hij overleeft

Dank heer o

Laat me je terug in de tijd nemen

Wetin echt ginger d grind

Omo na 1999

T'arm rover fepa papa mi o

Ik begin 2 dey denken als man

Maar als ze nee vermoorden, p-man

Omo na 1999

T'arm rover f'epa papa mi o

O di dandan mo ma l'aluyo

B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo

B'oti ilekun teyin mo ma lo sense

Mi o ni meedogenloos mo ma fo hek ah

Se b'eyan lo bi Eleganza

Er moet geld verdiend worden ja meneer

Bloed in mijn ogen geen ergernis ah (nee ergerlijk ah)

B'oleku wo gboro mo ma dogo

Mo ma yo kele mo ma t'irogo

Want ik ga niet lokaal

Won ni moti fa gbana moti fa choko

Ik geef me niet over als ik me niet terugtrek

Na geld dey push me dey begaan zonde

Mo ti d'ehana mo di Gabazin

Meest gezochte e ma ri ni tijdschrift yeah…

Laat me je terug in de tijd nemen

Wetin echt ginger d grind

Omo na 1999

T'arm rover fepa papa mi o

Ik begin 2 dey denken als man

Maar als ze nee vermoorden, p-man

Omo na 1999

T'arm rover f'epa papa mi o

Ik zie mensen niet meeleven

Ik was getraumatiseerd

Na den ik realiseer me

Het is tijd om mezelf te organiseren...

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt