Hieronder staat de songtekst van het nummer Life of a Star , artiest - Lil Kesh, adekunle gold met vertaling
Originele tekst met vertaling
Lil Kesh, adekunle gold
Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh
Yeah!
If I start to yan you… If I start to yan you how the thing dey go
And if you’re feelin what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
Ha!
Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke, Omo no be joke
Ha!
I remember then when I use to crave the fame
Dey happy like pikin wey dem buy new game
Only if I knew the price that I have to pay
That the people will forget we are still the same
I may be looking fly
But my pocket dry
But the boys don’t care
You gas give them bar
Shebi you be kesh
And you drive a benz
Abeg drop something now
Make we flex
And sometimes I am backstage
Feeling down cos I kinda had a bad day
And I still turn up when I climb stage
It’s the life of a Star what will I say
What will I say.
Woo igbamii O re body o
But the fans still wanna take a Selfie o
Most of y’all don’t know what we go through
Its the life of a Star what will I do
What will I do… If I start to yan you…
If I start to yan you how the thing dey go
And you’re feeling what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
Ha!
Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh
MO fe dogun mo fe dogbon
MO fe dolokiki laye
I no know say it takes a lot to be a star
Them no tell me
Say e no easy o
Them go vex you for social network
Because you be star you no fit respond
Won ti gbagbe pe me self be human being oo
Them no tell me, Say e no easy o
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
Ha!
Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh
Ha!
Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh oh
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh
Ja!
Als ik je begin te zeggen... Als ik je begin te zeggen, hoe gaat het?
En als je voelt wat ik voel in mijn ziel
Ik leef het leven van een ster
Omo ko gemakkelijk rara
Maar ik blijf marcheren en ga met de stroom mee
Ha!
Shebi naam me Wan klap
Shebi Ik wil het deeg
Maar de prijs die ik betaal
Omo geen grap, Omo geen grap
Ha!
Ik herinner me toen ik hunkerde naar de roem
Dey blij als pikin wey dem nieuwe game kopen
Alleen als ik de prijs weet die ik moet betalen
Dat de mensen zullen vergeten dat we nog steeds dezelfde zijn
Ik zie er misschien vliegend uit
Maar mijn zak is droog
Maar de jongens geven er niet om
Je gas geef ze bar
Shebi jij bent Kesh
En je rijdt in een benz
Abeg laat nu iets vallen
Laat ons buigen
En soms ben ik backstage
Ik voel me down omdat ik een beetje een slechte dag had
En ik kom nog steeds opdagen als ik het podium beklim
Het is het leven van een ster, wat zal ik zeggen
Wat zal ik zeggen.
Woo igbamii O re lichaam o
Maar de fans willen nog steeds een selfie maken
De meesten van jullie weten niet wat we doormaken
Het is het leven van een ster, wat zal ik doen?
Wat zal ik doen... Als ik je begin te janken...
Als ik je begin te vertellen hoe het gaat?
En je voelt wat ik voel in mijn ziel
Ik leef het leven van een ster
Omo ko gemakkelijk rara
Maar ik blijf marcheren en ga met de stroom mee
Ha!
Shebi naam me Wan klap
Shebi Ik wil het deeg
Maar de prijs die ik betaal
Omo geen grapje
Omo nee grapje oh oh oh oh oh
MO fe dogun mo fe dogbon
MO fe dolokiki laye
Ik weet niet of er veel voor nodig is om een ster te zijn
Ze nee, vertel het me
Zeg e nee gemakkelijk o
Ze ergeren je aan een sociaal netwerk
Omdat je ster bent, kun je niet reageren
Won ti gbagbe pe me self be human being oo
Ze nee vertel het me, zeg nee makkelijk
Als ik je begin te vertellen hoe het gaat
Je gaat voelen wat ik voel in mijn ziel
Ik leef het leven van een ster
Omo ko gemakkelijk rara
Ik blijf marcheren en ga met de stroom mee
Ha!
Shebi naam me Wan klap
Shebi Ik wil het deeg
Maar de prijs die ik betaal
Omo geen grapje
Omo nee grapje oh
Ha!
Shebi naam me Wan klap
Shebi Ik wil het deeg
Maar de prijs die ik betaal
Omo geen grapje
Omo nee grapje oh oh oh oh oh oh
Als ik je begin te vertellen hoe het gaat
Je gaat voelen wat ik voel in mijn ziel
Ik leef het leven van een ster
Omo ko gemakkelijk rara
Ik blijf marcheren en ga met de stroom mee
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt