Hieronder staat de songtekst van het nummer It Is What It Is , artiest - adekunle gold met vertaling
Originele tekst met vertaling
adekunle gold
People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don’t get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
Money no dey bring happiness o
Na when I get money I realize o
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they’re lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am
It is what it is
It is what it is
Mensen wey no dey feed you
Altijd de eerste die over je leven praat
Kijk naar de ironie
Schaam je voor het publiek, kom om een kant smeken
Laat het niet verdraaien
Ik wil geen kont kussen
Die shit is niet gezond
Afstand houden
Sommige mensen zijn erger dan pandemie
Als e-go mijn rust kost
Den ik ga afscheid nemen
Als er geen geld is
Stoor me alsjeblieft niet
Als e-go mijn rust kost
Dat is een dure shit o
Als er geen geld is
Stoor me alsjeblieft niet
Majisoro
Hou vol
Het is wat het is
Mawobe
vertrek am
Majisoro
Hou vol
Het is wat het is
Mawobe
vertrek am
Geld nee dey brengt geluk o
Na wanneer ik geld krijg, realiseer ik me o
Maar ik ben niet hypocriet
Ik bid dat je ook je eigen krijgt
Zie slechte tijden zullen nooit duren
Elemi lo ma last
Het leven komt zo snel op je af
Kleine tijd dat je niet nat wordt, je haat
Rustig
Ze haten hun leven
En ze zijn eenzaam
Geen energie voor niemand
Wey no dey blij voor mij, voor mij
Rustig
Je haat je leven
En jij eenzaam
Geen energie voor niemand
Verspil geen tijd
Man ik zie je niet
Als e-go mijn rust kost
Den ik ga afscheid nemen
Als er geen geld is
Stoor me alsjeblieft niet
Als e-go mijn rust kost
Dat is een dure shit o
Als er geen geld is
Stoor me alsjeblieft niet
Majisoro
Hou vol
Het is wat het is
Mawobe
vertrek am
Majisoro
Hou vol
Het is wat het is
Mawobe
vertrek am
Het is wat het is
Het is wat het is
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt