Hieronder staat de songtekst van het nummer Godwin , artiest - Korede Bello met vertaling
Originele tekst met vertaling
Korede Bello
Ma.
Mavin
Eehhh… Eehhh
Korede Bello, Don Jazzy Again o
Omo olope MegaSuperstar O Oh nana
I don get alert Godwin…, and I don pay my rent Godwin
Them be wan fall my hand but Godwin, Them be wan kill my joy but GodWin
I say anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Anything them do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
I don change my name to Godwin and omo I don buy Motor Godiwin
Them say my market no go sell but Godiwin, and them be say I no go blow but
Godiwin (yeah oh my Brother)
Make them try their luck my God go wiiiiin o my God wiiiiin o My lord go win O
Anything them do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
As you don pass exam na GodiWin (Ehen), and them be say you no go pass but
GodiWin (Ehen)
You wake up see today Na Godiwin (ahaa)
Robbers dey rob them no see you Brother (na GodiWin) dem no see you my sister
Oya Bellovers
Na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
As na your wedding day Na GodiWin, and e don tey wey you dey find but
Godiwin (ehen)
See we go pop champagne today Godiwin (ahaa) and we go dey dance e dance e
dance cos GodiWiiin O
Elelele Anything you win Na GodiWin and if you win election my brother GodiWin
Like If you wini contract my friend na GodiWin and if you check the countdown
my brother GodiWin
And if your market Selelelele
Na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Why you no go dance na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
GodiWin
ma.
Mavin
Eehhh... Eehhh
Korede Bello, Don Jazzy Again o
Omo olope MegaSuperstar O Oh nana
Ik word niet gewaarschuwd Godwin... en ik betaal mijn huur niet Godwin
Ze mogen mijn hand vallen, maar Godwin, Ze worden mijn vreugde vermoord, maar GodWin
Ik zeg alles dem do na GodiiWiiiinn O... Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O
Alles wat ze doen na GodiiWiiiinn O... Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O
Ik verander mijn naam niet in Godwin en omo koop ik Motor Godiwin niet
Ze zeggen dat mijn markt niet gaat verkopen, maar Godiwin, en ze zeggen dat ik nee ga verkopen, maar
Godiwin (ja oh mijn broer)
Laat ze hun geluk beproeven mijn God ga wiiiiin o mijn God wiiiiin o Mijn heer ga winnen O
Alles wat ze doen na GodiiWiiiinn O... Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O
Als je slaagt voor het examen na GodiWin (Ehen), en ze zeggen dat je niet slaagt, maar
GodiWin (Ehen)
Je wordt wakker zie vandaag Na Godiwin (ahaa)
Rovers dey beroven ze nee zie je broer (na GodiWin) dem nee zie je mijn zus
Oya Bellovers
Na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Alles wat ze doen na GodiiWiiiinn O... Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O
Als na je trouwdag Na GodiWin, en e don tey wey je dey vinden maar
Godiwin (ehen)
Zie we gaan champagne knallen vandaag Godiwin (ahaa) en we gaan dey dance e dance e
dans cos GodiWiiin O
Elelele Alles wat je wint Na GodiWin en als je de verkiezingen wint, mijn broer GodiWin
Like Als je mijn vriend wint na GodiWin en als je het aftellen controleert
mijn broer GodiWin
En als uw markt Sellelele
Na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Alles wat ze doen na GodiiWiiiinn O... Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O
Waarom ga je niet dansen na GodiiWiiiinn O... Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O
Alles wat ze doen na GodiiWiiiinn O... Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O
GodiWin
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt