Hieronder staat de songtekst van het nummer Paper , artiest - Falz, Chillz met vertaling
Originele tekst met vertaling
Falz, Chillz
Dem say see danger oh
You no dey see danger oh
No go lose your center oh
All because of paper oh
Dem say see danger oh
You no dey see danger
No go lose your center oh
All because of paper oh
Yeah
Check
All because you want to live the faaji life
You ready to pay the price
Do the sacrifice
You ready to pay the price
Take your mama life
And even you no fit explain this your appetite
You want the benz
You no wan take the taxify
You wan order gold bottles
Maybe 35
You wan halla «private jet things»
When you catch flight
Now you don dey shey weyrey lonso
You don dey bark for night
Skeleton is in your closet
You murder to chow suppper
All the wraps of powder
You swallow to pass border
All the person pikin you carry for tight corner
I see you when you collect
Ekun je Oga olokpa
Dem say you talk say you dey find raba
Na say you go and dip your two hands in foul matter
Oga this one you dey do
E pass arm robber
You turn criminal
Because you want to chow dollar
Dem say see danger oh
You no dey see danger oh
No go lose your center oh
All because of paper oh
Dem say see danger oh
You no dey see danger
No go lose your center oh
All because of paper oh
Yeah
Check
Ah
All because they offer you a little dollar
Na which kind foolish marriage wey you throw your daughter
Small girl pikin wey her hero still be Dora
Small pikin dem wey never suppose leave the mother
You need to hammer
You need to get the dough
E dey important
You want to chop national cake
You dey pray for contract
Dem give you Ghana must go
Make you change the number
Voting never start
You don dey say your congrats
Why your people no fit hide this long throat
No go use your dirty hand stain the white for my cloth
Mouth full of jokes
Hand full of notes
Oh I hear your people collect rice for some votes
Dem say you talk say you no like suffer
Na so you go and deep your two hands in our coffers
Oga this one you dey do e pass arm robber
Throway moral
Because you want to chow dollar
Dem say see danger oh
You no dey see danger oh
No go lose your center oh
All becasue of paper oh
Dem say see danger oh
You no dey see danger
No go lose your center oh
All because of paper oh
Dem zeggen zie gevaar oh
Je ziet geen gevaar oh
Nee, verlies je centrum oh
Allemaal vanwege papier oh
Dem zeggen zie gevaar oh
Je ziet geen gevaar
Nee, verlies je centrum oh
Allemaal vanwege papier oh
Ja
Controleren
Allemaal omdat je het faaji-leven wilt leiden
U bent klaar om de prijs te betalen
Doe het offer
U bent klaar om de prijs te betalen
Neem je mama leven
En zelfs jij bent niet geschikt, leg dit uit je eetlust
U wilt de benz
U wilt de taxi niet nemen
Wil je gouden flessen bestellen?
Misschien 35
Je wan halla "privé jet dingen"
Wanneer je vlucht haalt
Nu don dey shey weyrey lonso
Je blaft niet voor de nacht
Skelet ligt in je kast
Je moordt om het avondeten te eten
Alle wraps van poeder
Je slikt om de grens te passeren
De hele persoon die je draagt voor een krappe bocht
Ik zie je als je ophaalt
Ekun je Oga olokpa
Dem zegt dat je praat, zegt dat je raba vindt
Zeg niet dat je gaat en je twee handen in vuile materie dompelt
Oga deze doe je
E-pass arm overvaller
Je wordt crimineel
Omdat je de dollar wilt eten
Dem zeggen zie gevaar oh
Je ziet geen gevaar oh
Nee, verlies je centrum oh
Allemaal vanwege papier oh
Dem zeggen zie gevaar oh
Je ziet geen gevaar
Nee, verlies je centrum oh
Allemaal vanwege papier oh
Ja
Controleren
Ah
Allemaal omdat ze je een kleine dollar bieden
Na welk soort dwaas huwelijk gooi je je dochter weg?
Klein meisje pikin wey haar held nog steeds Dora
Kleine pikin dem wey veronderstel nooit dat je de moeder verlaat
Je moet hameren
Je moet het deeg halen
E dey belangrijk
U wilt nationale cake hakken
U dey bidden voor contract
Dem geef je Ghana moet gaan
Laat je het nummer veranderen
Stemmen begint nooit
Je zegt niet gefeliciteerd
Waarom je mensen niet passen om deze lange keel te verbergen
Nee, gebruik je vuile hand, bevlek het wit voor mijn doek
Mond vol grappen
Hand vol aantekeningen
Oh, ik hoor dat je mensen rijst verzamelen voor wat stemmen
Dem zegt dat je praat, zegt dat je niet wilt lijden
Dus ga je maar en steek je twee handen in onze schatkist
Oga deze je dey do e pass arm rover
wegwerp moraal
Omdat je de dollar wilt eten
Dem zeggen zie gevaar oh
Je ziet geen gevaar oh
Nee, verlies je centrum oh
Allemaal vanwege papier oh
Dem zeggen zie gevaar oh
Je ziet geen gevaar
Nee, verlies je centrum oh
Allemaal vanwege papier oh
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt