Hieronder staat de songtekst van het nummer My Load , artiest - Fabian met vertaling
Originele tekst met vertaling
Fabian
Na who geti loadi wey you dey carry?
Na who geti loadi wey you dey carry eee e?!
Na who geti loadi wey you dey carry brother?
Call: Jesus You carry my load for me eee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my loadi for me yeeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me
Some people dey carry wetin no be dem own
Dem dey take their mouth dey talk am
I geti this, I geti that
That thing no be your portion ee
Call: I no geti work e
Res: Jesus e carry
Call: When I’m broke eee
Res: Jesus e carry
Call: When I’m down ee e
Res: Jesus e carry
Call: When I’m lonely eee
Res: Jesus e carry
Call: You brake my heart
Res: Jesus e carry
Call: Eh!
E carry e
Res: E carry
Call: All my troubles
Res: Jesus e carry
Call: All my trouble eee
Res: Jesus e carry
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me
Call: If I try narrate the things You do eee
Res: Oga agbakam isi
Call: the way You dey carry me like baby o o o
Res: Ime dalam obim le
Call: chim idi ebube
Res: okoko o
Call: The way You dey do me
Res: I never know
Carry me comot for makoko
You tush my life from head to toe
The way You dey bless me double o e e!
Res: Ewee chime e
Call: you comot my life from trouble o, le le!
Res: Chime e, eee
Call: Daddy You carry my loadi for me, ya ya yaeee
Res: you carry my loadi for me
Call: I say You carry carry carry carry carry carry eee
Res: You carry my loadi for me
Call: You carry o, my loadi ee
Res: you carry my loadi for me
Call: Eee Jesus you carry my load for me e e e
Res: you carry my loadi for me
My blessing is not of this world e e e
My success is not of this world yeee e
Touch not my anointed
Do my prophet no harm
For who God has blessed
No man no man can curse
Call: Anything I do e
Res: Jesus e carry
Call: Any song I sing ee
Res: Jesus e carry
Call: Anywhere I go
Res: I’m blessed, I’m blessed, I’m blessed
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me
Call: Eee Jesus You carry my load for me
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry eee, You carry eee, You carry eee
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my load for me ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry my load ey, You carry my load e, papa ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry, you carry, you carry, you carry my load e
Res: you carry my loadi for me…
Na wie krijg je loadi wey wey dey dragen?
Na wie geti loadi wey you dey carry eee e?!
Na wie krijg je loadi wey je dey carry broer?
Oproep: Jezus U draagt mijn last voor mij eee
Res: Jij draagt mijn lading voor mij
Oproep: Papa Jij draagt mijn lading voor mij yeee
Res: Jij draagt mijn lading voor mij
Oproep: Jezus U draagt mijn lading voor mij yeeee
Res: Jij draagt mijn lading voor mij
Oproep: Papa Jij draagt mijn lading voor mij yeee
Res: Jij draagt mijn lading voor mij
Sommige mensen kunnen niet nat worden, ze zijn niet hun eigendom
Dem dey nemen hun mond dey talk am
Ik snap dit, ik snap dat
Dat ding is niet jouw portie ee
Oproep: ik heb geen werk e
Res: Jesus e-carry
Oproep: Als ik blut ben eee
Res: Jesus e-carry
Oproep: Als ik down ben ee e
Res: Jesus e-carry
Oproep: Als ik eenzaam ben eee
Res: Jesus e-carry
Oproep: je remt mijn hart
Res: Jesus e-carry
Oproep: euh!
E dragen e
Res: E-carry
Oproep: al mijn problemen
Res: Jesus e-carry
Oproep: al mijn problemen eee
Res: Jesus e-carry
Na Jezus Christus zij die ene
Wey dey draagt mijn lading voor mij
Na Jezus Christus zij die ene
Wey dey draagt mijn lading voor mij
Hij kwam om te sterven aan het kruis
Gewoon om mijn lading voor mij te dragen
Hij kwam om te sterven aan het kruis
Gewoon om mijn lading voor mij te dragen
Oproep: als ik probeer de dingen die je doet te vertellen eee
Res: Oga agbakam isi
Oproep: de manier waarop je me draagt als baby o o o
Res: Ime dalam obim le
Oproep: chim idi ebube
Res: okoko o
Oproep: zoals u mij doet
Res: ik weet het nooit
Draag me comot voor makoko
Je stuurt mijn leven van top tot teen
De manier waarop U me zegent, dubbel o e e!
Res: Ewee gong e
Oproep: je haalt mijn leven uit de problemen o, le le!
Res: Chime e, eee
Oproep: Papa, je draagt mijn lading voor mij, ya ya yaeee
Res: jij draagt mijn lading voor mij
Oproep: ik zeg u dragen dragen dragen dragen dragen dragen eee
Res: Jij draagt mijn lading voor mij
Oproep: je draagt o, mijn ladingi ee
Res: jij draagt mijn lading voor mij
Roep: Eee Jezus, je draagt mijn last voor mij e e e
Res: jij draagt mijn lading voor mij
Mijn zegen is niet van deze wereld e e e
Mijn succes is niet van deze wereld yeee e
Raak niet mijn gezalfde aan
Doe mijn profeet geen kwaad
Voor wie God heeft gezegend
Geen mens kan geen mens vervloeken
Oproep: alles wat ik doe e
Res: Jesus e-carry
Oproep: elk nummer dat ik zing ee
Res: Jesus e-carry
Bellen: waar ik ook ga
Res: ik ben gezegend, ik ben gezegend, ik ben gezegend
Na Jezus Christus zij die ene
Wey dey draagt mijn lading voor mij
Na Jezus Christus zij die ene
Wey dey draagt mijn lading voor mij
Hij kwam om te sterven aan het kruis
Gewoon om mijn lading voor mij te dragen
Hij kwam om te sterven aan het kruis
Gewoon om mijn lading voor mij te dragen
Roep: Eee Jezus U draagt mijn last voor mij
Res: jij draagt mijn lading voor mij
Roep: Jezus, jij draagt eee, jij draagt eee, jij draagt eee
Res: jij draagt mijn lading voor mij
Oproep: Jezus U draagt mijn last voor mij ee
Res: jij draagt mijn lading voor mij
Oproep: jij draagt mijn last ey, Jij draagt mijn last e, papa ee
Res: jij draagt mijn lading voor mij
Oproep: jij draagt, jij draagt, jij draagt, jij draagt mijn lading e
Res: jij draagt mijn lading voor mij...
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt