Jamina - Emma Nyra, Harmonize
С переводом

Jamina - Emma Nyra, Harmonize

Год
2017
Язык
`Engels`
Длительность
212550

Hieronder staat de songtekst van het nummer Jamina , artiest - Emma Nyra, Harmonize met vertaling

Tekst van het liedje " Jamina "

Originele tekst met vertaling

Jamina

Emma Nyra, Harmonize

Оригинальный текст

ohimi baby were u dey

say you dey scatter my head and you don dey cause gobe, ee ee eeeeeh!

boy you be the one ah love before

ah no dey lie when i tell you ah love you for sure

if i like to smoke ah for don dey smoke am with you

if i like to dance i for done dey dance am with you

if i like to shake body i for shake am for you oo

if i like to do i for don dey rorororo oo

cos you dey make me say

jamina jamina were you dey

cos you dey make me say

jamina jamina were you dey

odoyewu ma baby boo were you dey ee

jamina jamina were you dey

i go fight for you

for your sake i go learn confu

u see dis love e no go fit harm you

only me wey dey handle you

oo

dats why we dey fire fire

love like say we dey manya manya

nah u be d plug to my wire wire

you dey do me like say we no go tire tire

ooo

dats why we dey fire fire

love like say we dey manya manya

nah u be d plug to my wire wire

you dey do me like say we no go tire tire

ooo

dats why we dey

boy you be the one i love before oo

(girl i want to make you mine)

i no dey lie when i tell you i love u for sure oo

(you dey make me fear)

if i like to smoke i for done dey smoke am with you

if i love to dance i for done dey dance am with you oo

if i like to shake body i for shake am to you oo

if i love to do i for don dey rorororo oo

oooo you dey make me say

jamina jamina were you dey

jamina jamina were you dey

odoyewu ma baby boo were you dey ee

jamina jamina were you dey

…(end)

Перевод песни

ohimi schat was je dey

zeg dat je mijn hoofd verstrooit en dat je gobe niet veroorzaakt, ee ee eeeeeh!

jongen, jij bent degene ah liefde voor

ah nee ik lieg als ik je zeg dat ik zeker van je hou

als ik graag rook ah want don dey smoke ben met je mee

als ik graag dans, dan ben ik bij je

als ik graag het lichaam schud, ik voor shake ben voor jou oo

als ik het leuk vind, doe ik voor don dey rorororo oo

omdat je me laat zeggen

jamina jamina was je dey

omdat je me laat zeggen

jamina jamina was je dey

odoyewu ma baby boo was je dey ee

jamina jamina was je dey

ik ga voor je vechten

voor jou ga ik confu leren

je ziet dis love e no go fit je kwaad doen

alleen ik wey dey omgaan met jou

ooo

dat is waarom we vuur maken

liefde zoals zeggen we dey Manya Manya

nee, sluit aan op mijn draaddraad

je wilt me ​​zeggen dat we geen bandenband gaan

ooo

dat is waarom we vuur maken

liefde zoals zeggen we dey Manya Manya

nee, sluit aan op mijn draaddraad

je wilt me ​​zeggen dat we geen bandenband gaan

ooo

dat is waarom we dey

jongen, jij bent degene van wie ik eerder hou oo

(meisje, ik wil je van mij maken)

ik lieg niet als ik je zeg dat ik zeker van je hou oo

(je maakt me bang)

als ik graag rook, ik ben klaar met roken ik ben bij je

als ik graag dans, dan ben ik bij je oo . voor done dey dance

als ik het leuk vind om het lichaam te schudden, ik voor shake ben voor jou oo

als ik graag doe, doe ik voor don dey rorororo oo

oooo je laat me zeggen

jamina jamina was je dey

jamina jamina was je dey

odoyewu ma baby boo was je dey ee

jamina jamina was je dey

…(einde)

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt