As I Dey Go - D'Banj
С переводом

As I Dey Go - D'Banj

Год
2017
Язык
`Engels`
Длительность
289900

Hieronder staat de songtekst van het nummer As I Dey Go , artiest - D'Banj met vertaling

Tekst van het liedje " As I Dey Go "

Originele tekst met vertaling

As I Dey Go

D'Banj

Оригинальный текст

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go

Open doors in all my ways everyday as I dey go

If dem like make dem do anyhow I go still make my money

Some of them dey ask question na God write my story, my series

If at all dem jealous us we still sweet like honey, like sugar

Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye

Oh oh oh

Kokanye

Kokanye Kokanye

Ah ah ah ah

Kokanye Kokanye

Listen

God sef don forbid for me to be loser

Anywhere we go na we be the shakers and the movers

But if you don’t know you will never know, tan ba so jekin je ko mo,

maa duro jaye yii kale

As I dey go (x10)

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go

Open doors in all my ways everyday as I dey go

If dem like make dem do anyhow I go still make my money

Some of them dey ask question na God write my story my series

If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar

Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye

Oh oh oh

Kokanye

Kokanye

Kokanye Kokanye

Ah ah ah ah

Kokanye Kokanye

God sef go forbid for you to be loser

Shey na you shey na you and you want to be a super, superstar

But if you don’t try you no go know, bo n se pawo bo n se lola Ko de duro jaye

yii kale

As I dey go (x10)

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go

Open doors in all my ways everyday as I dey go

If dem like make dem do anyhow I go still make my money

Some of them dey ask question na God write my story my series

If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar

Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye

Oh oh oh

Kokanye

Kokanye

Kokanye Kokanye

Ah ah ah ah

Kokanye Kokanye

Перевод песни

Veel zegeningen, volg me overal als ik ga

Open elke dag deuren op al mijn manieren terwijl ik ga

Als ze het leuk vinden om ze hoe dan ook te laten doen, verdien ik nog steeds mijn geld

Sommigen van hen stellen geen vraag na God schrijft mijn verhaal, mijn serie

Als ze jaloers op ons zijn, zijn we nog steeds zoet als honing, als suiker

Dollar zoals na duizend we gaan nog steeds Ferrari pelu Bugatti kopen

Kokanye Kokanye

Oh Oh oh

Kokanye

Kokanye Kokanye

AH ah ah ah

Kokanye Kokanye

Luister

God sef verbied me om loser te zijn

Overal waar we gaan, zijn we de shakers en de verhuizers

Maar als je het niet weet, zul je het nooit weten, tan ba so jekin je ko mo,

maa duro jaye yii boerenkool

Zoals ik ga (x10)

Veel zegeningen, volg me overal als ik ga

Open elke dag deuren op al mijn manieren terwijl ik ga

Als ze het leuk vinden om ze hoe dan ook te laten doen, verdien ik nog steeds mijn geld

Sommigen van hen stellen geen vraag na God, schrijf mijn verhaal, mijn serie

Als ze jaloers op ons zijn, zijn we nog steeds zoet als honing als suiker

Dollar zoals na duizend we gaan nog steeds Ferrari pelu Bugatti kopen

Kokanye Kokanye

Oh Oh oh

Kokanye

Kokanye

Kokanye Kokanye

AH ah ah ah

Kokanye Kokanye

God sef verbied je om loser te zijn

Shey na you shey na you en je wilt een super, superster zijn

Maar als je het niet probeert, weet je het niet, bo se pawo bo n se lola Ko de duro jaye

yii boerenkool

Zoals ik ga (x10)

Veel zegeningen, volg me overal als ik ga

Open elke dag deuren op al mijn manieren terwijl ik ga

Als ze het leuk vinden om ze hoe dan ook te laten doen, verdien ik nog steeds mijn geld

Sommigen van hen stellen geen vraag na God, schrijf mijn verhaal, mijn serie

Als ze jaloers op ons zijn, zijn we nog steeds zoet als honing als suiker

Dollar zoals na duizend we gaan nog steeds Ferrari pelu Bugatti kopen

Kokanye Kokanye

Oh Oh oh

Kokanye

Kokanye

Kokanye Kokanye

AH ah ah ah

Kokanye Kokanye

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt