Work - adekunle gold
С переводом

Work - adekunle gold

Альбом
Gold
Год
2017
Язык
`Engels`
Длительность
203550

Hieronder staat de songtekst van het nummer Work , artiest - adekunle gold met vertaling

Tekst van het liedje " Work "

Originele tekst met vertaling

Work

adekunle gold

Оригинальный текст

Ole;

alapa ma s’ise

O o l’owo, o fe flex o

No food for lazy man

Padi, double your work ohh

Anything wey you want ohh

You go get am if you work ohh

Ma a w’ago alago s’ise o

Stop living fake life!

Ororo no be crude-oil

Pussycat no be tiger

Monkey ya’to si Chimpanzee

Work eoo!

Work eoo

Burger no be for monkey o

Iwo na fe se big-boy

Swagger o n se fun ole o

Work eoo Work eoo

Ore mi t’epa m’ose o

Work eoo Work eoo

Cut your coat to fit your body o

Work eoo Work eoo

Ore mi mu’ra s’ise o

Work eoo Work eoo

Cut your coat to fit your body ohh (fit your body oh)

Cut your coat to fit your body o (fit your body oh)

You say you want expensive shiz

O fe ma f’ara wey Wizzy

You wey you never hammer

O fe ma ba won wo Prada

You go rock am and run-down

Padi mi double your hustle oh, oh, oh

Respect yourself oh, oh, oh

Stop living fake life!

Ororo no be crude-oil

Pussycat no be tiger

Monkey ya’to si Chimpanzee

Work eoo Work eoo

Burger no be for monkey o

Iwo na fe se big-boy

Swagger o n se fun ole o

Work eoo Work eoo

Ore mi t’epa m’ose o

Work eoo Work eoo

Cut your coat to fit your body o

Work o!

Work o!

Ore mi mu’ra s’ise o

Work eoo Work eoo

Cut your coat to fit your body o (fit your body o)

Na you dem go see for club drinking

Iwo lo ma wo taxi

O de r’owo jeun;

Na only you dey make mouth every time

Say you get the things wey your money no fit buy

Stop living fake life!

Ororo no be crude-oil

Pussycat no be tiger

Monkey ya’to si Chimpanzee

Work eoo Work eoo

Burger no be for monkey o

Iwo na fe se big-boy

Swagger o n se fun ole o

Work eoo Work eoo

Ore mi t’epa m’ose o

Work eoo Work eoo

Cut your coat to fit your body o

Work eoo Work eoo

Ore mi mu’ra s’ise o

Work eoo Work eoo

Cut your coat to fit your body o (fit your body o)

Hustle no fit kill anybody oh, oh, oh

Hustle!!!

Перевод песни

Olé;

alapa ma s'ise

O o l'owo, o fe flex o

Geen eten voor luie man

Padi, verdubbel je werk ohh

Alles wat je wilt ohh

Ga je halen als je werkt ohh

Ma a w'ago alago s'ise o

Stop met nep leven!

Ororo geen ruwe olie

Pussycat geen tijger

Monkey ya'to si Chimpansee

Werk euh!

werk ooo

Burger is niet voor aap o

Iwo na fe se big-boy

Swagger o n se fun ole o

Werk eoo Werk oo

Ore mi t'epa m'ose o

Werk eoo Werk oo

Knip je jas op maat van je lichaam

Werk eoo Werk oo

Ore mi mu'ra s'ise o

Werk eoo Werk oo

Knip je jas om bij je lichaam te passen ohh (pas bij je lichaam oh)

Knip je jas om bij je lichaam te passen o (pas bij je lichaam oh)

Je zegt dat je dure shiz wilt

O fe ma f'ara wey Wizzy

Jij wey, je hamert nooit

O fe ma ba won wo Prada

Je gaat rock am en run-down

Padi mi verdubbel je drukte oh, oh, oh

Respecteer jezelf oh, oh, oh

Stop met nep leven!

Ororo geen ruwe olie

Pussycat geen tijger

Monkey ya'to si Chimpansee

Werk eoo Werk oo

Burger is niet voor aap o

Iwo na fe se big-boy

Swagger o n se fun ole o

Werk eoo Werk oo

Ore mi t'epa m'ose o

Werk eoo Werk oo

Knip je jas op maat van je lichaam

Werk o!

Werk o!

Ore mi mu'ra s'ise o

Werk eoo Werk oo

Knip je jas naar je lichaam o (pas je lichaam o)

Nee, ga jij maar eens kijken voor het drinken van een club

Iwo lo ma wo taxi

O de r'owo jeun;

Nee, alleen jij maakt elke keer een mond

Stel dat je de dingen krijgt die je geld niet passen kopen

Stop met nep leven!

Ororo geen ruwe olie

Pussycat geen tijger

Monkey ya'to si Chimpansee

Werk eoo Werk oo

Burger is niet voor aap o

Iwo na fe se big-boy

Swagger o n se fun ole o

Werk eoo Werk oo

Ore mi t'epa m'ose o

Werk eoo Werk oo

Knip je jas op maat van je lichaam

Werk eoo Werk oo

Ore mi mu'ra s'ise o

Werk eoo Werk oo

Knip je jas naar je lichaam o (pas je lichaam o)

Hustle no fit iemand doden oh, oh, oh

Drukte!!!

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt