Sweet Me - adekunle gold
С переводом

Sweet Me - adekunle gold

Альбом
Gold
Год
2017
Язык
`Engels`
Длительность
195030

Hieronder staat de songtekst van het nummer Sweet Me , artiest - adekunle gold met vertaling

Tekst van het liedje " Sweet Me "

Originele tekst met vertaling

Sweet Me

adekunle gold

Оригинальный текст

Oya now

Sawa lelele

I dey one party, I see one lady

She dey dance like say tomorrow no dey

She dey whine her waist, asa nwa lady

She dey shake am o, roll am o

This girl fine, she too fine o

Her body na fire, she too hot ooo

She dey whine her waist, roll her waist

She dey shake am o, roll am ooo

She dey sweety me for belle o (oh for my belle o)

She dey sweety me for my body o (oh for my body o)

Dance for me my baby o (dance for me my baby o)

Shaky for me my baby o (shake it for me my baby o)

E dey sweety me for my belle o (oh for my belle o)

E dey sweety me for my body o (oh for my body o)

Dance for me my baby o (dance for me my baby o)

Shake it for me my baby o (shake it for me my baby o)

I finish money on top this girl o

I just dey spray I no dey worry

Ikebe super make me loose my sense oo

Fine ebony baby o, oh baby dance (dance o)

Omo whine for me, you dey make me craze (craze o)

Dance for me, oh baby dance (dance o)

Omo whine for me (whine o)

You dey make me craze o (craze o)

Dance for me

You dey sweety me for my belle o

You dey sweety body o (oh for my body ooo)

Dance for me my baby o (dance for me my baby o)

Shake it for my baby o (shake it for me my baby ooo)

You dey sweety me for my belle o (oh for my belle o)

You dey sweety me for my body o (oh for my body ooo)

Dance for me my baby o (dance for me my baby o)

Shake it for me my baby o (shake it for me my baby o)

Mase Ba’i, ijo yi poju owo titan

Mase ba’i (Mase ba’i o), o de saanu mi o baby

You just dey whine (you just dey whine o)

Ijo yi poju owo titan

Mase ba’i (Mase ba’i o)

Ode saanu mi o baby

You dey sweety mi for my belle o (oh for my belle ooo)

You dey sweety for my body ooo (oh for my body ooo)

Dance for me my baby o (dance for me baby o)

Shake it for me my baby o (shake it for me my baby o)

E dey sweety me for my body ooo (oh for my belle o)

E dey jolly me for my belle o (oh for my body oo)

Dance for me my baby (dance for me my baby o)

Take your body for me my baby o

Перевод песни

Oja nu

Sawa lelele

Ik weiger een feestje, ik zie een dame

Ze dey dans als zeg morgen nee dey

Ze dey zeurt haar taille, als een nwa lady

Ze dey schudden ben o, roll ben o

Dit meisje prima, zij ook prima o

Haar lichaam na vuur, ze is te heet ooo

Ze zeurt haar middel, rolt haar middel

Ze dey shake am o, roll am ooo

Ze dey sweety me voor belle o (oh voor mijn belle o)

Ze dey sweety me voor mijn lichaam o (oh voor mijn lichaam o)

Dans voor mij mijn baby o (dans voor mij mijn baby o)

Shaky voor mij mijn baby o (schud het voor mij mijn baby o)

E dey sweety me voor mijn belle o (oh voor mijn belle o)

E dey sweety me voor mijn lichaam o (oh voor mijn lichaam o)

Dans voor mij mijn baby o (dans voor mij mijn baby o)

Schud het voor mij mijn baby o (schud het voor mij mijn baby o)

Ik eindig geld bovenop dit meisje o

Ik dey spray ik maak me geen zorgen

Ikebe super laat me mijn verstand verliezen oo

Fijne ebbenhouten baby o, oh baby dans (dans o)

Omo zeur voor mij, je maakt me gek (rage o)

Dans voor mij, oh schat dans (dans o)

Omo zeur voor mij (zeur o)

Je maakt me gek o (gekte o)

Dans voor me

Je dey sweety me voor mijn belle o

Jij dey sweety body o (oh voor mijn lichaam ooo)

Dans voor mij mijn baby o (dans voor mij mijn baby o)

Schud het voor mijn baby o (schud het voor mij mijn baby ooo)

Je dey sweety me voor mijn belle o (oh voor mijn belle o)

Je dey sweety me voor mijn lichaam o (oh voor mijn lichaam ooo)

Dans voor mij mijn baby o (dans voor mij mijn baby o)

Schud het voor mij mijn baby o (schud het voor mij mijn baby o)

Mase Ba'i, ijo yi poju owo titan

Mase ba'i (Mase ba'i o), o de saanu mi o baby

Je dey gewoon dey janken (je gewoon dey janken o)

Ijo yi poju owo titan

Mase ba'i (Mase ba'i o)

Ode saanu mi o baby

Je dey sweety mi voor mijn belle o (oh voor mijn belle ooo)

Je dey sweety voor mijn lichaam ooo (oh voor mijn lichaam ooo)

Dans voor mij mijn baby o (dans voor mij baby o)

Schud het voor mij mijn baby o (schud het voor mij mijn baby o)

E dey sweety me voor mijn lichaam ooo (oh voor mijn belle o)

E dey jolly me for my belle o (oh for my body oo)

Dans voor mij mijn baby (dans voor mij mijn baby o)

Neem je lichaam voor mij, mijn baby,

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt