Hieronder staat de songtekst van het nummer Pablo Alakori , artiest - adekunle gold met vertaling
Originele tekst met vertaling
adekunle gold
Dem no born me with silver spoon
My beginning rough o chale
I no enjoy my life other children at all
I grow myself
I hustle taya
Person why get ambition no dey wait for manner
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
You siddon for house
Dey beg beg for money
Pablo alakori padi jawo fine bara
No dey rush
Somethings dey take time
To be a man my brother ko easy
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Ireje osi nu foto (Take a photo as you are)
Oun o se lomagba (And that’s what you get)
You no do anything
But you want to hammer
I’m sorry for you
I’m sorry for you my brother
No play yourself
Time dey run o
Away
Wuru wuru to the answer
(Wuru wuru to the answer)
Mago mango no be the way
Wayo no be the answer
Stop wasting your time
No play with your future
All man for hin sef o
No shortcut o abeg
Abeg
Ik ben niet geboren met een zilveren lepel
Mijn begin ruige o chale
Ik geniet helemaal niet van mijn leven andere kinderen
Ik groei zelf
ik druk taya
Persoon waarom ambitie krijgen, nee wacht op manier
Wuru wuru naar het antwoord
(Wuru wuru naar het antwoord)
Mago mango is niet de manier
Wayo nee, wees het antwoord
Stop met het verspillen van je tijd
Speel niet met je toekomst
Alle man voor hin sef o
Geen sneltoets o abeg
Abeg
Jij siddon voor huis
Dey smeken om geld
Pablo alakori padi jawo fijne bara
Geen haast
Iets heeft tijd nodig
Om een man te zijn, mijn broer ko easy
Wuru wuru naar het antwoord
(Wuru wuru naar het antwoord)
Mago mango is niet de manier
Wayo nee, wees het antwoord
Stop met het verspillen van je tijd
Speel niet met je toekomst
Alle man voor hin sef o
Geen sneltoets o abeg
Abeg
Ireje osi nu foto (Maak een foto zoals je bent)
Oun o se lomagba (En dat is wat je krijgt)
Je doet niets
Maar je wilt hameren
Het spijt me voor u
Het spijt me voor je, mijn broer
Nee, speel zelf
De tijd loopt af
Weg
Wuru wuru naar het antwoord
(Wuru wuru naar het antwoord)
Mago mango is niet de manier
Wayo nee, wees het antwoord
Stop met het verspillen van je tijd
Speel niet met je toekomst
Alle man voor hin sef o
Geen sneltoets o abeg
Abeg
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt