
Hieronder staat de songtekst van het nummer Keep On Rocking , artiest - 2face Idibia, Lil Seal, Native met vertaling
Originele tekst met vertaling
2face Idibia, Lil Seal, Native
Yes o!
Nothing dey happen!
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling
What I have is what I am giving
I really don’t try to keep the love on line
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking baby
Tell me your man that you are wheeling
Keep on rocking darling
What I have is what I am giving
Keep on rocking baby
I really don’t try to keep the love on line
As I dey walka dey go Wetin dey happen na e funky so After the show, na the party o The party go happen for my end o Even if you no be my friend
Come and party with my friends o Shika la koku lepassa yo So they point and kill, you go carry dey go But to say, the blood, and the blood dey go Police protection essential o Police protection go plenty o Wey even if you ready,
you go pon dey go You go start to dey show yourself o Come to the center and start a kolo
Start to be feeling like a monkey o Hey, jay, jay, like a donkey o Jump and touch the ceiling o Help to sing the singing o I go spread all my money o I go spread till the end of the party o Cuz this kind
party, you no know when they go You no go know say some joint dey show
This kind party no dey end o This kind party they must pursue you o Okay, as we plan before
Na in we commot from gipsy o Hey, jai, check your time e o The party dey start my end on the dot e o You no fit afford to be late e ei Na we suppose to arrange the place e o Hey kena, na true
talk na you dey talk e o I check my time for the thing, eget e faulty o Make you see as the thing dey delay o You go think say na 8 edey knack e o Oya, enter modo make we start dey go Before 2Face start dey
bore me o Oga friend, take the phone, make you call am o Make I call am, tell am, say we dey come e o Make he no be like say we don lost e o Tubaba, nolele, he go sing the show
But the hoda be plenty for road e o Which kind yawa be this e o Thank God, we don reach the party o Just in time, which you tell us, them start the show
All the boys be the dem, dey flex o I leke leke dey play for the kwan di yo Oya, pass me the bottle and suck the yaro
Make I start dey quaff e o Quaff and quaff till the end e o Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite
But you got, you got to do your God some glory
Try to come without a gun
Do you God some glory, try to come without a gun
Get yourself a partner, do just what you wanna
Do you God some glory, try to come without a gun
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling
Ja o!
Er gebeurt niets!
Vang de sfeer, krijg het gevoel
Ja o!
Vang de sfeer en krijg het gevoel
Vertel me je man dat je aan het rijden bent
Wat ik heb is wat ik geef
Ik probeer echt niet om de liefde online te houden
Vang de sfeer en krijg het gevoel
Blijf schommelen schat
Vertel me je man dat je aan het rijden bent
Blijf rocken lieverd
Wat ik heb is wat ik geef
Blijf schommelen schat
Ik probeer echt niet om de liefde online te houden
Zoals ik dey walka dey go Wetin ze gebeuren na e funky zo na de show, na het feest o Het feest gaat gebeuren voor mijn einde o Zelfs als je niet mijn vriend bent
Kom en feest met mijn vrienden o Shika la koku lepassa yo Dus ze wijzen en doden, jij gaat dragen de ze gaan Maar om te zeggen, het bloed, en het bloed dey go Politiebescherming essentieel o Politiebescherming gaat genoeg o Wey, zelfs als je er klaar voor bent,
je gaat pon dey go Je gaat beginnen om jezelf te laten zien o Kom naar het centrum en begin een kolo
Begin je als een aap te voelen o Hé, gaai, gaai, als een ezel o Spring en raak het plafond aan o Help om het zingen te zingen o Ik ga al mijn geld verdelen o Ik ga verspreid tot het einde van het feest o Omdat dit soort
feest, je weet niet wanneer ze gaan. Je weet niet, zeg maar een gezamenlijke show
Er komt geen einde aan dit vriendelijke feest o Dit vriendelijke feest moeten ze achtervolgen o Oké, zoals we eerder plannen
We hebben geen communicatie van zigeuner o Hey, jai, controleer je tijd e o Het feest begint mijn einde op de stip e o Je kunt het je niet veroorloven om te laat te komen e ei Na we veronderstellen de plaats te regelen e o Hey kena, nee waar
praat na je praat e o ik controleer mijn tijd voor het ding, eget e defect o Laat je zien als het ding dey vertraging o Ga je denken zeg na 8 edey knack e o Oya, enter modo make we start dey go Before 2Face start dey
verveel me o Oga vriend, neem de telefoon, laat je bellen ben o Laat ik bel ben, vertel ben, zeg dat we komen e o Laat hem niet zijn zoals zeg dat we niet verloren e o Tubaba, nolele, hij gaat de show zingen
Maar de hoda is genoeg voor de weg e o Wat voor soort yawa is dit e o Godzijdank bereiken we het feest o Net op tijd, wat je ons vertelt, ze beginnen de show
Alle jongens zijn de dem, dey flex o I leke leke dey spelen voor de kwan di yo Oya, geef me de fles en zuig de yaro
Laat ik beginnen met dey quaff e o Quaff en quaff tot het einde e o Kolo, quaff, me sef, ik ga quaff e o Zie, het is toegestaan om ondeugend te worden in deze plantage, tonite
Maar je moet, je moet je God eer bewijzen
Probeer te komen zonder een pistool
God, wat eer, probeer te komen zonder pistool
Zoek een partner, doe precies wat je wilt
God, wat eer, probeer te komen zonder pistool
Vang de sfeer en krijg het gevoel
Vertel me je man dat je aan het rijden bent
2face Idibia • 2004
2face Idibia • 2019
2face Idibia • 2017
2face Idibia • 2004
2face Idibia, Free Style • 2004
2face Idibia • 2004
2face Idibia, Natives, Lil Seal • 2004
2face Idibia • 2004
Larry Gaaga, 2face Idibia • 2019
2face Idibia, M.I • 2017
2face Idibia • 2006
2face Idibia • 2018
2face Idibia • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt