4 Instance - VIP, 2face Idibia

4 Instance - VIP, 2face Idibia

  • Jaar van uitgave: 2006
  • Taal: Engels
  • Duur: 3:47

Hieronder staat de songtekst van het nummer 4 Instance , artiest - VIP, 2face Idibia met vertaling

Tekst van het liedje " 4 Instance "

Originele tekst met vertaling

4 Instance

VIP, 2face Idibia

Originele tekst

Na who?

Wetin dem talk?

Eh eh?

Wetin dem talk?

Eh!

Chineke me!

Eew!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

See

For instance

Say na me be one wey dey give chance

Say na me be one wey dey make plans

For all man to benefit abi

To make we disagree

To agree to create chance

But now I am not of importance

Cos now I am looking from a distance

That’s why you give them the chance

To do us and turn us to victim of circumstance

Them just dey ignore our existence

Them get us use do excuse to buy chance

Ai

Them no wan know say we dey

Them dey use us dey play

All we get is a pursing glance

Anytime we stand for resistance

When them in the act of exploitance

Abi we just be living in a trance

Lord!

Oh mah God!

Ala Oyi e!

The thing what I’m feeling

Is a feeling of love

And you know say it so

Ala Oyi e!

In your house o

Or you in a motor

And you dey a go slow

Ala Oyi e!

This thing is affecting your being

And its killing your soul

Ala Oyi e!

Ala Oyi eh for the thing wey we see

Dey make you want to dey

See this type of thing we we dey feel

They make me dey want to dey

Ala Oyi e!

Even if I want to dey cheat

I go still dey want to dey

Ala Oyi e!

Stand look around you

I bet you go dey want to dey

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

For the thing wey you see wey make you

Ala Oyi e!

For instance

Say emi ni Baale of Nigerians

Shey I go dey respect your own stance

Shey I go create the scenery

For better to plenty

To dey Make we dey give chance

Instead of to dey pack the money go France

Dey make suffer to full in abundance

Dey make me to wan run away

To a place wey e be say

I go dey feel like to break dance

Where dem go respect my skills for instance

Where dem go no go just dey

Dey play pranks

On top the people

Wey work the way

Wey give them the key

To the door to the substance

Wey dem just dey use with freelance

Their looting no dey give us assurance

Repentance no dey their plans eh

Create annoyance for my heart

So Ala Oyi e!

See what am feeling

Is a feeling of love

And then you know say is so

So… Ala Oyi e!

In your house so

Or you in a moto

And you dey a go slow so… Ala

Oyi e!

Feel like This thing is

Affecting your being

And is killing your soul… Ala

Oyi e!

Ala oyi e for the thing wey you

See

Wey make you Ala oyi e

Ala oyi e

See this type of thing we we dey

Feel ing

Dey make me dey want to dey to

Dey… Ala Oyi e!

Even if I want to dey cheat

I go still go dey want to dey to

Dey… Ala Oyi e!

Stand look around you

And I bet you, you go want to

Dey to dey… Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

for the thing wey u

See wey make you Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e!

Ala Oyi e e e…

Make we dey give chance…

Instead of gather money dey

France…

Ai!

hmnn Not to dey come

Dance…

Ei, bale of Nigerians

Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e

E… Ala Oyi e e e e!

Chineke me

Ala Oyi e e e e!

Liedvertaling

Na wie?

Wetin dem praten?

Euh?

Wetin dem praten?

eh!

Chinezen mij!

oei!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Zie je wel

Bijvoorbeeld

Zeg noem me maar een wey dey give kans

Zeg me, wees een wey dey plannen maken

Waar alle mannen van profiteren

Om te zorgen dat we het niet eens zijn

Om akkoord te gaan om kans te creëren

Maar nu ben ik niet van belang

Want nu kijk ik vanaf een afstand

Daarom geef je ze de kans

Om ons te doen en ons tot slachtoffer van omstandigheden te maken:

Ze negeren gewoon ons bestaan

Ze laten ons gebruik maken van het excuus om kans te kopen

Ai

Ze weten het niet, zeggen dat we dey

Ze gebruiken ons dey play

Het enige wat we krijgen is een spurtende blik

Elke keer dat we staan ​​voor weerstand

Wanneer ze in de handeling van uitbuiting

Abi we leven gewoon in trance

Heer!

Oh, god!

Ala Oyi e!

Het ding wat ik voel

Is een gevoel van liefde

En je weet zeg het zo

Ala Oyi e!

In je huis o

Of jij in een motor

En je gaat langzaam

Ala Oyi e!

Dit ding heeft invloed op je wezen

En het doodt je ziel

Ala Oyi e!

Ala Oyi eh voor het ding dat we zien

Dey zorgen ervoor dat je wilt dey

Zie je dit soort dingen die we voelen?

Ze maken me dey willen dey

Ala Oyi e!

Zelfs als ik wil vals spelen

Ik ga nog steeds dey willen dey

Ala Oyi e!

Sta kijk om je heen

Ik wed dat je gaat dey wil dey

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Voor het ding dat we je zien, maken we je

Ala Oyi e!

Bijvoorbeeld

Zeg emi ni Baale van Nigerianen

Shey ik ga dey respecteer je eigen standpunt

Shey, ik ga het landschap maken

Voor beter tot veel

Om dey Maken we dey kans geven

In plaats van het geld in te pakken, ga je naar Frankrijk

Dey laten lijden tot vol in overvloed

Ze zorgen ervoor dat ik wegloop

Naar een plek waar we kunnen zeggen

Ik ga, ze hebben zin om te breakdansen

Waar ze heen gaan, respecteer bijvoorbeeld mijn vaardigheden

Waar dem naartoe gaat, nee, ga gewoon weg

Ze spelen grappen

Bovenop de mensen

We werken de weg

Wey geef ze de sleutel

Naar de deur naar de substantie

Wey dem gewoon gebruiken met freelance

Hun plundering geeft ons geen zekerheid

Berouw, nee, ze zijn van plan eh

Zorg voor ergernis voor mijn hart

Dus Ala Oyi e!

Kijk wat ik voel

Is een gevoel van liefde

En dan weet je zeggen is zo

Dus... Ala Oyi e!

In je huis dus

Of jij in een manche

En je gaat langzaam, dus ... Ala

Oei e!

Voel je als Dit ding is

Je wezen beïnvloeden

En is je ziel aan het doden... Helaas

Oei e!

Ala oyi e voor het ding dat we jij

Zie je wel

Wey make you Ala oyi e

Ala oyi e

Zie je dit soort dingen die we doen?

Gevoel

Ze maken me dey willen dey to

Dey... Ala Oyi e!

Zelfs als ik wil vals spelen

Ik ga nog steeds gaan dey willen dey to

Dey... Ala Oyi e!

Sta kijk om je heen

En ik wed dat je dat wilt

Dey to dey... Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

voor het ding wey u

Zie wey je maken Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e!

Ala Oyi e e e…

Zorg dat we dey kans geven...

In plaats van geld in te zamelen de

Frankrijk…

Ai!

hmnn Niet te komen

Dans…

Ei, baal Nigerianen

Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e... Ala Oyi e e

E... Ala Oyi e e e e!

Chineke mij

Ala Oyi e e e e!

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt