
Hieronder staat de songtekst van het nummer Rotate , artiest - Wande Coal met vertaling
Originele tekst met vertaling
Wande Coal
Come on la la la la la la la ladies
For now make you rotate W. C
Girl yeah yeah yeah yeah yeah
It’s Don Jazzy
I’m new in town
I like when you rotate
Baby rotate (For now make you rotate)
See I’m new in town
Because of you girl I relocate
Make you dey rotate
Na you I dey locate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Dey rotate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Na you I dey locate
Dey rotate
Hmmm why you rotate
Girl I dey like when you rotate
See with your yansh just dey fluctuate
And everything me I no hate
O ma ri me and corporate
I get money like Bill Gates
If I meet your father I go prostrate
And if he no gree we go debate
Ahhh
For your informate
Come make I give you the update
I be dating the girls wey educate
No be illiterate
Wey dey frustrate
Come baby girl make we relate
Anything wey you want I orchestrate
Blue pali
Red pali
Anywhere where you wan go we go migrate
Whether you like it or not
Hear the gbedu you be shaking your butt
Dance if you no wan dance commot I believe if you like it or not
When you hear the gbedu you be shaking your butt
Dance if you no wan dance commot
Why you come dey hear dey block my dormot commot
Heart desire
That is why I set my soul on fire
My love for you no go expire heeey
That is why
You my desire
You be the one I require
O de gbe mi saya
I’m new in town
I like when you rotate
Baby rotate (For now make you rotate)
See I’m new in town
Because of you girl I relocate
Make you dey rotate
Na you I dey locate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Dey rotate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Na you I dey locate
Dey rotate
Hey
Fine fine girl
I like that girl with the fine fine hair
Ehh
Fine fine girl
I like my girl with the bow bow leg
Ehhh
Fine fine girl
Call that girl with the fine fine girl
She is my girl with the big big ***
I like my girl with the big big ***
Whether you whether you like it or not
Hear the gbedu you be shaking your butt
Dance if you no wan dance commot I believe if you like it or not
When you hear the gbedu you be shaking your butt
Dance if you no wan dance commot
Why you com dey here dey block my dormot commot
Guan guan guan guan guan
Guan guan guan
Who dey enter for mummy’s house
Na W. C wey come this house
Na where your daddy ohh
Daddy
I beg make you leave am for me
I want make she be my honey
See this your daughter leave am for me (for me)
I’m new in town
I like when you rotate
Baby rotate (For now make you rotate)
See I’m new in town
Because of you girl I relocate
Make you dey rotate
Na you I dey locate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Dey rotate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Na you I dey locate
Dey rotate
Hmmm why you rotate
Girl I dey like when you rotate
See with your yansh just dey fluctuate
And everything me I no go hate
O ma ri me and corporate
I get money like Bill Gates
If I meet your father I go prostrate
And if he no gree we go debate
Mavin… mavin…mavin…
Kom op la la la la la la la la dames
Voor nu laat je W draaien. C
Meisje ja ja ja ja ja
Het is Don Jazzy
Ik ben nieuw in de stad
Ik vind het leuk als je roteert
Baby roteren (laat je nu draaien)
Zie ik ben nieuw in de stad
Door jou meisje verhuis ik
Laat je draaien
Na jou ik lokaliseer niet
Ik ben nieuw in de stad
Door jou meisje verhuis ik
Baby roteren
Dey roteren
Ik ben nieuw in de stad
Door jou meisje verhuis ik
Baby roteren
Na jou ik lokaliseer niet
Dey roteren
Hmmm waarom draai je?
Meisje ik vind het leuk als je roteert
Zie met je yansh gewoon fluctueren
En alles wat mij ik niet haat
O ma ri ik en zakelijk
Ik krijg geld zoals Bill Gates
Als ik je vader ontmoet, ga ik knielen
En als hij niet gretig gaat, gaan we debatteren
Ahhh
Ter informatie
Kom en ik geef je de update
Ik ga uit met de meisjes die we leren
Nee, wees analfabeet
Wey dey frustreert
Kom, schatje, zorg dat we een relatie hebben
Alles wat je maar wilt, ik orkestreer
blauwe pali
rode pali
Overal waar u heen wilt, gaan we migreren
Of je het leuk vindt of niet
Hoor de gbedu die je met je reet schudt
Dans als je niet wilt dansen, ik geloof of je het leuk vindt of niet
Als je de gbedu hoort, schud je met je reet
Dans als je geen zin hebt in dansen commot
Waarom kom je, hoor, blokkeer mijn slaapzaalcommot
Hartenwens
Daarom steek ik mijn ziel in vuur en vlam
Mijn liefde voor jou no go expire heeey
Dat is de reden
Jij mijn wens
Jij bent degene die ik nodig heb
O de gbe mi saya
Ik ben nieuw in de stad
Ik vind het leuk als je roteert
Baby roteren (laat je nu draaien)
Zie ik ben nieuw in de stad
Door jou meisje verhuis ik
Laat je draaien
Na jou ik lokaliseer niet
Ik ben nieuw in de stad
Door jou meisje verhuis ik
Baby roteren
Dey roteren
Ik ben nieuw in de stad
Door jou meisje verhuis ik
Baby roteren
Na jou ik lokaliseer niet
Dey roteren
Hoi
Fijn fijn meisje
Ik vind dat meisje met dat fijne fijne haar leuk
Ehh
Fijn fijn meisje
Ik hou van mijn meisje met het boogbeen
Ehhh
Fijn fijn meisje
Noem dat meisje met het fijne fijne meisje
Ze is mijn meisje met de grote grote ***
Ik hou van mijn meisje met de grote grote ***
Of je het nu leuk vindt of niet
Hoor de gbedu die je met je reet schudt
Dans als je niet wilt dansen, ik geloof of je het leuk vindt of niet
Als je de gbedu hoort, schud je met je reet
Dans als je geen zin hebt in dansen commot
Waarom kom je hier, blokkeer mijn slaapzaalcommot
Guan guan guan guan guan
Guan guan guan
Wie komen er binnen voor mama's huis
Na W. C we komen dit huis
Na waar je vader ohh
Papa
Ik smeek je om te vertrekken, ik ben voor mij
Ik wil dat ze mijn schat is
Zie dit je dochter laat ben voor mij (voor mij)
Ik ben nieuw in de stad
Ik vind het leuk als je roteert
Baby roteren (laat je nu draaien)
Zie ik ben nieuw in de stad
Door jou meisje verhuis ik
Laat je draaien
Na jou ik lokaliseer niet
Ik ben nieuw in de stad
Door jou meisje verhuis ik
Baby roteren
Dey roteren
Ik ben nieuw in de stad
Door jou meisje verhuis ik
Baby roteren
Na jou ik lokaliseer niet
Dey roteren
Hmmm waarom draai je?
Meisje ik vind het leuk als je roteert
Zie met je yansh gewoon fluctueren
En alles wat mij ik niet ga haten
O ma ri ik en zakelijk
Ik krijg geld zoals Bill Gates
Als ik je vader ontmoet, ga ik knielen
En als hij niet gretig gaat, gaan we debatteren
Mavin... mavin... mavin...
Wande Coal • 2020
Wande Coal • 2023
Wande Coal, WizKid • 2015
Wande Coal • 2020
Flavour N'abania, Wande Coal • 2015
Wande Coal • 2016
Wande Coal • 2016
Wande Coal • 2016
Wande Coal • 2016
Wande Coal, R2Bees • 2017
Wande Coal • 2017
Wande Coal • 2020
D'Banj, Gucci Mane, Wande Coal • 2017
D'Banj, Wande Coal, Harrysong • 2017
Wande Coal • 2016
Wande Coal, LeriQ • 2018
Wande Coal, Olamide, Phyno • 2018
Wande Coal, LeriQ • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt