Hieronder staat de songtekst van het nummer Ekelebe , artiest - Soti met vertaling
Originele tekst met vertaling
Soti
Charley wetin dey sup o
Fresh outta kitchen, e dey hot o
Shaking your body is a must o
If I say it’s a hit no be brainwash ooo
As e dey hot o, go tell your friends and your neighbors o
Say your girl soti is a boss o
And I like to party a lot o.
The way that me whine am well, whine am well, whine am go low
Dey make all the boys dem gel, boys dem gel, boys dem kolo
Charley pause, the way that move that thing to the floor,
Makes me say, Charley wow,
I dey see things when you move to the sound.
Eh eh.
O di ekelebe kelebe, o di ekelebe kelebe,
o di ekelebe kelebe, cos the way that I shake kelebe kelebe.
Right now I dey ja Naira
I dey do the shoki and the al-qeada
If you you no Sabi dance you be
outsider but me I can’t shout like a town crier
Oshe baddest
Songwriter, making more hits than a sure sniper.
You dey form for the people that are much wiser.
So I carry them along like a bus driver.
The way that me whine am well, whine am well, whine am go low
Dey make all the boys dem gel, boys dem gel, boys dem kolo
Charley pause, the way that move that thing to the floor,
Makes me say, Charley wow,
I dey see things when you move to the sound.
Eh eh.
O di ekelebe kelebe, o di ekelebe kelebe,
o di ekelebe, cos the way that I shake kelebe kelebe
Ah ah ah oh oh oh
Charley wetin dey sup o
Vers uit de keuken, e dey hot o
Schudden met je lichaam is een must o
Als ik zeg dat het een hit is, dan is het geen hersenspoeling ooo
Als het goed is, ga het je vrienden en je buren vertellen o
Stel dat je meisje Soti een baas is o
En ik hou van veel feesten o.
De manier waarop ik janken ben goed, janken ben goed, janken ben laag
Ze maken alle jongens dem gel, jongens dem gel, jongens dem kolo
Charley pauze, de manier waarop dat ding naar de vloer wordt verplaatst,
Laat me zeggen, Charley wauw,
Ik zie dingen als je naar het geluid beweegt.
Eh eh.
O di ekelebe kelebe, o di ekelebe kelebe,
o die ekelebe kelebe, want de manier waarop ik kelebe kelebe schud.
Op dit moment ben ik dey ja Naira
Ik doe de shoki en de al-qeada
Als je geen Sabi bent, dans je dat
buitenstaander maar ik kan niet schreeuwen als een stadsomroeper
Oze gemeenste
Songwriter, die meer hits maakt dan een zekere sluipschutter.
Je vorm voor de mensen die veel wijzer zijn.
Dus ik draag ze mee als een buschauffeur.
De manier waarop ik janken ben goed, janken ben goed, janken ben laag
Ze maken alle jongens dem gel, jongens dem gel, jongens dem kolo
Charley pauze, de manier waarop dat ding naar de vloer wordt verplaatst,
Laat me zeggen, Charley wauw,
Ik zie dingen als je naar het geluid beweegt.
Eh eh.
O di ekelebe kelebe, o di ekelebe kelebe,
o die elebe, want de manier waarop ik kelebe kelebe schud
Ah ah ah oh oh oh oh
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt