If E Happen For Lagos - Runtown
С переводом

If E Happen For Lagos - Runtown

Год
2020
Язык
`Engels`
Длительность
211300

Hieronder staat de songtekst van het nummer If E Happen For Lagos , artiest - Runtown met vertaling

Tekst van het liedje " If E Happen For Lagos "

Originele tekst met vertaling

If E Happen For Lagos

Runtown

Оригинальный текст

If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still

Dey japa

If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Gats keep am on a low

Eyes on my money gats keep am on the low

Cuz gidi gidi gada gada no Dey win fight

So we bring the fire brother me I can’t shout

Shey cos you see me in a Bentley

You want to friend me, just to end me

Shey na my fault say God Dey bless me

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still

Dey japa

If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing

Перевод песни

Als je geen grote man kent, ken je nooit een persoon

Je schijnt niet met je ogen, je ziet nooit iets

Je feest nooit voor eko, omo je doet nooit niets

Overheid na yawa, dem no Dey doen niets

Na zo dem waka, waka, waka

Iedereen op zoek naar het antwoord

De zaak, zaak, zaak

Als je het mij vraagt, wie ik ga vragen

Omo Wetin Dey pa pa pa

Gouverneur praat zeg na federaal

Dezelfde reden waarom de rijken rijker worden, maar de reden waarom de arme nog steeds

Dey japa

Als het gebeurt voor Lagos

Maak e Dey in Lagos

En zoals het geval is voor Lagos

Gats houden me op een laag pitje

Ogen op mijn geldgats houden het laag

Cuz gidi gidi gada gada no Dey wint gevecht

Dus we brengen het vuur, broer, ik kan niet schreeuwen

Shey want je ziet me in een Bentley

Je wilt vrienden met me worden, gewoon om me te beëindigen

Shey na mijn schuld zeg God Dey zegene me

Na zo dem waka, waka, waka

Iedereen op zoek naar het antwoord

De zaak, zaak, zaak

Als je het mij vraagt, wie ik ga vragen

Omo Wetin Dey pa pa pa

Gouverneur praat zeg na federaal

Dezelfde reden waarom de rijken rijker worden, maar de reden waarom de arme nog steeds

Dey japa

Als het gebeurt voor Lagos

Maak e Dey in Lagos

En zoals het geval is voor Lagos

Maak e Dey in Lagos

Als je geen grote man kent, ken je nooit een persoon

Je schijnt niet met je ogen, je ziet nooit iets

Je feest nooit voor eko, omo je doet nooit niets

Overheid na yawa, dem no Dey doen niets

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt