Sugar Baby - Reekado Banks
С переводом

Sugar Baby - Reekado Banks

Год
2015
Язык
`Engels`
Длительность
185450

Hieronder staat de songtekst van het nummer Sugar Baby , artiest - Reekado Banks met vertaling

Tekst van het liedje " Sugar Baby "

Originele tekst met vertaling

Sugar Baby

Reekado Banks

Оригинальный текст

eh eh

Reekado noni

Mavin

Don Jazzy

yeah

girls of nowadays dem no believe yeah

sumtyms I wonder y dem no dey see yeah

confess all your love dem no go gree

dem no go gree Uwa!

dem no just wan believe di love na real yeah

what da…

is wrong wit me?

why do I keep falling for this kind of girls O

what da…

is wrong with you?

can’t u see my love e no be lie aye!

My sugar baby, you sweet my belly no be lie oo

if i dey lie make water carry me go o my love

My sugar baby i love you daily no be lie o

If i dey lie make thunder fire my yansh o, i say

if i should tumbo, tumbo baskalaba

Na you i still want oo

if i dey lie buhari go take it up oo mogbe!

if i do tumbo tumbo baskalaba, na u i still choose ooo

Na only u dey make me tuya like dis e oh my love

u give me joy u give me peace

i no go lie i can’t deny, can’t deny, yeah

i want to know ya, i like to know Ma

oloomi joor' i need to know ya i like to know ya

Baby when you go believe (believe)

shey na until i commit (commit) shey na den u go believe

girl i needi ur permit oo

Baby when you go believe

shey na until i commit shey na den u go believe me

mama je gbara mi si olorun' eh

Chai!

what da…

is wrong with me, why do i keep falling for this kind of girls

My sugar baby, u sweet my belly no be lie o

if i dey lie make water carry me go my love

My sugar baby, i love u daily no be lie oo

if i dey lie make thunder fire my yansh oo i say

if i do tumbo tumbo baskalaba, na u i still want oo

if i dey lie buhari go take it up oo mogbe!

if i do tumbo tumbo baskalaba na u i still choose oo

na only u dey make me tuya like dis oo

oo my love

Designer Designer eh

owo o tole', if you give me body

amara le, atu ma kole' O

laaleyi Ghana, tomorrow Las vegas

Tonight is my baby, u give me jedi jedi oo

sugar baby, u sweet my belly no be lie oo

if i dey lie make water carry me go my love

my sugar baby, i love u dearly no be lie oo

if i dey lie make thunder fire my yansh oo i say

if i do tumbo tumbo baskalaba

na you i still want oo

if i dey lie buhari go take it up oo mogbe!

if i do tumbo tumbo baskalaba

Na u i still choose oweh oo

na only u dey make me tuya like dis oo my love

Перевод песни

eh eh

Reekado noni

Mavin

Don Jazzy

ja

meisjes van tegenwoordig dem nee geloof yeah

sumtyms ik vraag me af y dem no dey see yeah

beken al je liefde dem no go gree

dem no go gree Uwa!

dem nee gewoon wan geloof di love na real yeah

wat de…

is er iets mis met mij?

waarom val ik steeds op dit soort meisjes O

wat de…

is er mis met je?

kan je mijn liefde niet zien, nee lieg!

Mijn suiker schat, jij lieve mijn buik nee lieg oo

als ik lieg, laat water me dragen, ga mijn liefste

Mijn suiker schat ik hou elke dag van je nee lieg niet

Als ik lieg maak dondervuur ​​mijn yansh o, zeg ik

als ik moet tumbo, tumbo baskalaba

Nee, ik wil nog steeds oo

als ik lieg, buhari, pak het dan op oo mogbe!

als ik tumbo tumbo baskalaba doe, na u kies ik nog steeds ooo

Na alleen jij maakt me tuya zoals dis e oh my love

jij geeft me vreugde jij geeft me vrede

ik ga niet liegen, ik kan het niet ontkennen, ik kan het niet ontkennen, yeah

ik wil je leren kennen, ik vind het leuk om Ma te kennen

oloomi joor' ik moet je kennen ik wil je graag leren kennen

Baby wanneer je gaat geloven (geloven)

shey na totdat ik commit (commit) shey na den u go geloven

meisje ik heb je vergunning nodig oo

Schat als je gaat geloven

shey na totdat ik toezeg shey na den u go geloof me

mama je gbara mi si olorun' eh

Chai!

wat de…

is er mis met mij, waarom val ik steeds op dit soort meisjes?

Mijn suiker schat, je lief mijn buik nee lieg o

als ik lieg, laat water me dragen, ga mijn liefste

Mijn suiker schat, ik hou dagelijks van je nee lieg oo

als ik lieg maak donder vuur mijn yansh oo ik zeg

als ik tumbo tumbo baskalaba doe, na u wil ik nog steeds oo

als ik lieg, buhari, pak het dan op oo mogbe!

als ik tumbo tumbo baskalaba na u doe, kies ik nog steeds oo

na alleen jij dey maakt me tuya zoals dis oo

oo mijn liefde

Ontwerper Ontwerper hé

owo o tole', als je me lichaam geeft

amara le, atu ma kole' O

laaleyi Ghana, morgen Las vegas

Vanavond is mijn baby, je geeft me jedi jedi oo

suiker schat, je bent lief mijn buik nee lieg oo

als ik lieg, laat water me dragen, ga mijn liefste

mijn suiker schat, ik hou zielsveel van je nee lieg oo

als ik lieg maak donder vuur mijn yansh oo ik zeg

als ik tumbo tumbo baskalaba doe

nee jij ik wil nog steeds oo

als ik lieg, buhari, pak het dan op oo mogbe!

als ik tumbo tumbo baskalaba doe

Na u ik kies nog steeds ohh oo

na alleen jij maakt me tuya zoals dis oo mijn liefde

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt