
Hieronder staat de songtekst van het nummer Koré , artiest - Kore met vertaling
Originele tekst met vertaling
Kore
Hmmm
Shey na me be this
See my life don better
See the shame don waka
Dem no go know say you don suffer
Dem dey Cal you ajebutter
But you be real ajepako
See the levels don dey change
E makes me wanna give again
Wanna love again
No be today, e don tey
Na because I believe
Na because I believe, because I believe
Na because I believe, because I believe
Ohhhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Somebody wey believe go say
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Mummy no be you be this
Remember say Dem no believe say
You go marry
happily
You and daddy
Raise your pikin, raise your pikin_pikin
And all of them go be super-pikin, super-pikin, super-pikin
Just like me
Uhh ohhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Ohhhh uhhh
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
I believe in you (because you believe)
You believe in me
We believe in God o (because you believe)
Imagine say, you no dey play lotto
You still dey drive correct motor
Imagine say, you no do magomago
Take commot for ajepako
Imagine say, I go die one day
But my name go remain, reigning
So great yeah
In Jesus I believe, believe uhhh
Na because I believe, because I believe
Na because I believe, because I believe
Na because you believe, because you believe
Na because you believe, because you believe
Yea yea uhhh
Sing with me
Na because you believe, because you believe
I believe in you, you believe in me
Na because I believe, because you believe
We believe in God o
Na because I believe, because you believe
Mummy believe, daddy believe, brother believe, sister believe (Na because you
believe, because you believe)
Igbagbo o gbogun, Igbagbo o ma gbogun o
What you believe you get, you get what you believe
Abegiiii, stop to vex o
I can’t repent o
Baa mi loni, loni
O ni kin woke, o ni kin woke
O fe somi doge
If I believe, o fe somi d’osha
Yes indeed
Laye ti mo wa
I believe, I will live, I’ll be rich
Yes indeed, I believe
Hmmm
Shey noem me dit
Zie hoe mijn leven beter wordt
Zie de schaamte don waka
Dem no go know, zeg dat je niet lijdt
Dem dey Cal jij ajebutter
Maar wees een echte ajepako
Zie de niveaus niet veranderen
E zorgt ervoor dat ik weer wil geven
Wil je weer liefhebben
Nee, wees vandaag, e don tey
Na omdat ik geloof
Na omdat ik geloof, omdat ik geloof
Na omdat ik geloof, omdat ik geloof
Ohhhh
Na omdat je gelooft, omdat je gelooft
Na omdat je gelooft, omdat je gelooft
Iemand die we geloven, ga zeggen
Na omdat je gelooft, omdat je gelooft
Na omdat je gelooft, omdat je gelooft
Mama nee, jij bent dit
Denk eraan, zeg Dem nee, geloof zeg
Je gaat trouwen
gelukkig
Jij en papa
Hef je pikin, hef je pikin_pikin
En ze worden allemaal superpikin, superpikin, superpikin
Net zoals mij
Uhh ohhh
Na omdat je gelooft, omdat je gelooft
Na omdat je gelooft, omdat je gelooft
Ohhhh uhh
Na omdat je gelooft, omdat je gelooft
Na omdat je gelooft, omdat je gelooft
Ik geloof in jou (omdat jij gelooft)
Jij gelooft in mij
Wij geloven in God o (omdat jij gelooft)
Stel je voor, zeg, je speelt geen lotto
Je rijdt nog steeds de juiste motor
Stel je voor zeg, je doet magomago niet
Neem commot voor ajepako
Stel je voor, zeg, ik ga op een dag dood
Maar mijn naam blijft, regerend
Zo geweldig ja
In Jezus geloof ik, geloof uhhh
Na omdat ik geloof, omdat ik geloof
Na omdat ik geloof, omdat ik geloof
Na omdat je gelooft, omdat je gelooft
Na omdat je gelooft, omdat je gelooft
Ja ja uhh
Zing met me
Na omdat je gelooft, omdat je gelooft
Ik geloof in jou, jij gelooft in mij
Na omdat ik geloof, omdat jij gelooft
Wij geloven in God o
Na omdat ik geloof, omdat jij gelooft
Mama geloven, papa geloven, broer geloven, zus geloven (Na omdat jij
geloven, omdat je gelooft)
Igbagbo o gbogun, Igbagbo o ma gbogun o
Wat je gelooft dat je krijgt, krijg je wat je gelooft
Abegiii, stop om te ergeren
Ik kan me niet bekeren
Baa mi loni, loni
O ni kin wakker, o ni kin wakker
O fe somi doge
Als ik geloof, o fe somi d'osha
Ja inderdaad
Laye ti mo wa
Ik geloof, ik zal leven, ik zal rijk zijn
Ja inderdaad, ik geloof dat
Рыночные Отношения, Kore • 2019
Рыночные Отношения, Дубас, Kore • 2019
Kery James, SKALP, Kore • 2016
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt