
Hieronder staat de songtekst van het nummer Tempted To Steal , artiest - Kizz Daniel met vertaling
Originele tekst met vertaling
Kizz Daniel
Ko ko ko
Ko ko ko
Ko ko ko
So many times I Dey wonder why
I Dey do the things I dey do
All because of love
And the babe suppose appreciate
Was I ready to be shot in the head?
Was I ready to be jailed for life?
No No No
Omo everyday I Dey think of you
How I wan take meet you
But the money na the main issue
But the issue na zero clue
Was I ready to be shot in the head?
Was I ready to be jailed for life?
No No No
You go tire for me
If I no get money
You go run away
To another man baby
Girl I am tempted to steal
Just to give you all you need
You go run away
To another man baby
Omo na wetin I dey find for the store
Holding a goddamn gun
Put the money in the yellow polytene bag
Make I no shoot gun
If I shoot I go kill somebody
And I don’t want to kill somebody
No No No
One person wan form a hero
Na so I shoot am for chest
Ni se lo la le gan ni o
Dead on the spot
Was I ready to be shot in the head?
Was I ready to be jailed for life?
No No No
You go tire tire tire for me
If I no get money money
You go run away
Baby
Ko ko ko
Ko ko ko
Ko ko ko
Zo vaak vraag ik me af waarom?
Ik doe de dingen die ik doe
Allemaal vanwege liefde
En de schat veronderstel dat waarderen
Was ik klaar om door mijn hoofd te worden geschoten?
Was ik klaar om levenslang te krijgen?
Nee nee nee
Omo elke dag, ik denk aan je
Hoe ik je wil ontmoeten
Maar het geld is het belangrijkste probleem
Maar het probleem heeft geen idee
Was ik klaar om door mijn hoofd te worden geschoten?
Was ik klaar om levenslang te krijgen?
Nee nee nee
Je gaat moe voor mij
Als ik geen geld krijg
Jij gaat wegrennen
Aan een andere man schat
Meisje, ik kom in de verleiding om te stelen
Gewoon om je alles te geven wat je nodig hebt
Jij gaat wegrennen
Aan een andere man schat
Omo na wetin die ik vind voor de winkel
Een verdomd pistool vasthoudend
Doe het geld in de gele plastic zak
Maak ik geen schietgeweer
Als ik schiet, ga ik iemand vermoorden
En ik wil niet iemand vermoorden
Nee nee nee
Eén persoon kan een held vormen
Na, dus ik schiet voor de borst
Ni se lo la le gan ni o
Ter plaatse dood
Was ik klaar om door mijn hoofd te worden geschoten?
Was ik klaar om levenslang te krijgen?
Nee nee nee
Je gaat banden voor mij banden
Als ik geen geld krijg
Jij gaat wegrennen
Baby
Kizz Daniel, Philkeyz • 2018
Kizz Daniel, Otile Brown • 2021
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel, Davido • 2024
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2021
Major Lazer, Kizz Daniel, Kranium • 2018
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel, Davido, Tiwa Savage • 2015
adekunle gold, Kizz Daniel • 2020
Kizz Daniel, Sarkodie • 2018
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2019
Kizz Daniel, Wretch 32 • 2018
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel, FLYBOY I.N.C • 2018
Kizz Daniel, Diamond Platnumz • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt