
Hieronder staat de songtekst van het nummer Eh God (Barnabas) , artiest - Kizz Daniel met vertaling
Originele tekst met vertaling
Kizz Daniel
Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah!
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for 'Port
Make dem no mind me yanga
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah!
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Beste vader in de hemel
'Tijd om over te nemen'
E don tey wey ik val je lastig
Terug naar beneden o Lucifer
Ik dey volg pastoor dey beef imam
Vader Na vader
Zeg me dat ik niet bezig ben met bellen
Ik won de focus op jou, op GOD
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Ik, ik begrijp het
Ik houd God vast
ik kom eerst
ik heb geen baas
Veel gepraat
Veel lawaai
Veel mensen
Don con rapport
Ah!
Eh God o
Nee laat me vallen
Deze ene dingen kosten dey
Ik wil nog steeds ballen
Ik wil nog steeds tanotano
Eh God o
Nee laat me vallen
Deze ene dingen kosten dey
Ik wil nog steeds ballen
Ik wil nog steeds tanotano
Beste vader in de hemel
Soms vang ik je zegeningen
E dey tey om te laten zien voor gezicht
Wees net als HIV
Kerk voor club
Gucci voor doek
Land voor 'Port'
Maak dem niet op mij yanga
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Ik, ik begrijp het
Ik houd God vast
ik kom eerst
ik heb geen baas
Veel gepraat
Veel lawaai
Veel mensen
Don con rapport
Ik, ik begrijp het
Ik houd God vast
ik kom eerst
ik heb geen baas
Veel gepraat
Veel lawaai
Veel mensen
Don con rapport
Ah!
Eh God o
Nee laat me vallen
Deze ene dingen kosten dey
Ik wil nog steeds ballen
Ik wil nog steeds tanotano
Eh God o
Nee laat me vallen
Deze ene dingen kosten dey
Ik wil nog steeds ballen
Ik wil nog steeds tanotano
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Kizz Daniel, Philkeyz • 2018
Kizz Daniel, Otile Brown • 2021
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel, Davido • 2024
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2021
Major Lazer, Kizz Daniel, Kranium • 2018
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel, Davido, Tiwa Savage • 2015
adekunle gold, Kizz Daniel • 2020
Kizz Daniel, Sarkodie • 2018
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2019
Kizz Daniel, Wretch 32 • 2018
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel, FLYBOY I.N.C • 2018
Kizz Daniel, Diamond Platnumz • 2018
CDQ, Kizz Daniel • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt