Hieronder staat de songtekst van het nummer Defender , artiest - Frank Edwards met vertaling
Originele tekst met vertaling
Frank Edwards
Defender
Na you be my defender
I go sing my song you go raise my music
Oh nanana nene, defender
T’ojo ba ro na you dey cover me
When I pray na you dey answer me o
Age to age you no dey koba me o
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Na you be my defender /2x
Them say with your name I no go sell my music
I tell am say why I no go call my jesus
But everywhere them don dey play my music o e e
Na you be my defender
Your love for me still dey make me wonder
Hale hale glory glory to your name
Everyday na you dey mark me correct o baba
Na you be my defender
From glory to glory
You don change my story oh
Goodness and mercy dey follow me o
Na the thing wey my God dey do
Na you cover me cover me cover me
From when I was a little boy, baba
Na you be my defender
My Love for you dem no dey talk am finish
When dem gather na you dey scatter them
Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh
Na you be my defender
Repeat chorus and verse 2
Verdediger
Nee, jij bent mijn verdediger
Ik ga mijn lied zingen, jij gaat mijn muziek verheffen
Oh nanana nene, verdediger
T'ojo ba ro na you dey cover me
Als ik bid dat je me antwoordt o
Leeftijd tot leeftijd je no dey koba me o
Nee, jij bent mijn verdediger
Mijn liefde voor jou dem no dey talk am finish
Als ze zich verzamelen, verstrooi je ze niet
Chianyi ndima kaanyi yeya ekele eh
Nee, jij bent mijn verdediger
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Ogo ogo ogo ogo
Hallelujah
Na jij bent mijn verdediger /2x
Ze zeggen met jouw naam dat ik mijn muziek niet ga verkopen
Ik vertel me waarom ik niet mijn Jezus ga bellen
Maar overal draaien ze mijn muziek niet
Nee, jij bent mijn verdediger
Je liefde voor mij doet me nog steeds verwonderen
Hale hale glorie glorie aan uw naam
Elke dag als je me correct markeert o baba
Nee, jij bent mijn verdediger
Van glorie tot glorie
Je verandert mijn verhaal niet, oh
Goedheid en barmhartigheid volgen mij o
Na het ding dat mijn God dey doet
Nee, je dekt me, dek me, dek me
Van toen ik een kleine jongen was, baba
Nee, jij bent mijn verdediger
Mijn liefde voor jou dem no dey talk am finish
Als ze zich verzamelen, verstrooi je ze niet
Chi anyi ndima kaanyi yeya ekele eh
Nee, jij bent mijn verdediger
Herhaal refrein en couplet 2
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt