Grace - Dem, Jegz

Grace - Dem, Jegz

Год
2019
Язык
`Engels`
Длительность
220280

Hieronder staat de songtekst van het nummer Grace , artiest - Dem, Jegz met vertaling

Tekst van het liedje " Grace "

Originele tekst met vertaling

Grace

Dem, Jegz

This Life Feels so cool

Even thou it have no part two

U may not be there today

But believe it you go be there tomorrow

Aimasiko loundamu eda

Oluwa ti MO how you go make am

So just tepamose and pray for grace o

Graceee… I say gracceee

Just pray for Graceeeeee

And everything go turn up oooo

Graceee… I say gracceee

Just pray for Graceeeeee

And everything go turn up oooo

Oga tepa Mose yemo se ole

No be only you want blessing

So no dey sleep on it

No dey fine for face, fine for pocket too

Tori ninu aye yi na competition

So wake up

Rise up

So you can meet up

Do what is best for you and pray

It may not be easy today

But ayo bo lowuro o cos

Time is coming

You go build your house

Time is coming

You ride the latest

Dangote kolori meji

So it’s certain

Just believe Eee.

This Life Feels so cool

Even thou it have no part two

U may not be there today

But believe it you go be there tomorrow

Aimasiko loundamu eda

Oluwa ti MO how you go make am

So just tepamose and pray for grace e

Graceee… I say gracceee

Just pray for Graceeeeee

And everything go turn up oooo

Graceee… I say gracceee

Just pray for Graceeeeee

And everything go turn up

Ogbon no fit finish for this life kawa dorun

Eyan o le shishe koni oun fedanu

But ourself do ourself

As you dey hustle pray for Grace nothing else woo

Ise keke re make money enter big time

Make everything tune up just like a big bang

Everything change at the same time

Kosi timw calculate e lopo Lo e

My brother do the math

Grace wey you go turn dollar to rizller

Grace wey EFCC no go train your matter

Anu toju anu Lo

Oluwa oden komiyo

Grace wey you go turn dollar to rizller

Grace wey EFCC no go train your matter

Anu toju anu Lo

Oluwa oden komiyo

Graceee… I say gracceee

Just pray for Graceeeeee

And everything go turn up oooo

Graceee… I say gracceee

Just pray for Graceeeeee

And everything go turn up

Graceee… I say gracceee

Just pray for Graceeeeee

And everything go turn up oooo

Graceee… I say gracceee

Just pray for Graceeeeee

And everything go turn up

This Life Feels so cool

Even thou it have no part two

U may not be there today

But believe it you go be there tomorrow

Aimasiko loundamu eda

Oluwa ti MO how you go make am

So just tepamose and pray for grace e

Graceee… gracceee

Graceeeeee

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt