
Hieronder staat de songtekst van het nummer Jo , artiest - Banky W. met vertaling
Originele tekst met vertaling
Banky W.
Yes, you are far from the regular
The life of the party, I wanna be exactly where you are (yeah yeah yeah)
E be you wey dey burst my medulla
As you dey totori mi with the vibe wey dey sweet me pass sugar (kai)
As you dey kill me wit the gbas
Kill me wit the gbos
On the dance floor, murder she wrote (yeah)
This your fire dance, dey make me catch cold (cold)
Girl you get th talent, go ahead and let it show
Cuz I lov the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to measure to my baby
Patewo for my baby
Yes I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to demo for my baby
Patewo for my baby
My baby good, baby bad oh
If you see the way she move e be mad oh
Oya enter the groove issa jam oh
I dey the mood, make we do the collabo
Me tell her, me tell her «Who's your Zaddy?»
I’m feeling good cuz my boo’s a baddie
I’m feeling nice cuz my wife’s a hottie
Any other kind, them be photocopy
Oh my Lordi
And me no send nobody, no
You look takeaway and I go carry, go
Aye mi temi ba mi, wo
I don hit the lotto, issa goal
With the gbas, kill me with the gbos
On the dance floor, murder she wrote (yeah)
This your fire dance, dey make me catch cold (cold)
Girl you get the talent, go ahead and let it show
Cuz I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to measure to my baby
Patewo for my baby
Yes I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to demo for my baby
Patewo for my baby
She no dey hinder the ginger
She got me tripping, I don’t even need a visa
I need her now, need her later
Ma lo faraway my baby eh
She no dey hinder the ginger
She got me tripping, I don’t even need a visa
I need her now, no be later
Omo don’t go far
Cuz I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to measure to my baby
Patewo for my baby
Yes I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Them no fit to demo for my baby
Patewo for my baby
My baby good, baby bad oh
If you see the way she move e be mad oh
Oya enter the groove issa jam oh
I dey the mood, make we do the collabo
Ja, je bent verre van de gewone
Het leven van het feest, ik wil precies zijn waar jij bent (yeah yeah yeah)
E wees je wey dey barstte mijn medulla
Als je totori mi met de vibe wey dey sweet me pass suiker (kai)
Als je me vermoordt met de gbas
Dood me met de gbo's
Op de dansvloer, moord schreef ze (ja)
Dit is jouw vuurdans, ze maken me koud (koud)
Meid, je krijgt het talent, ga je gang en laat het zien
Want ik hou van de manier waarop je jo, jo, jo
Leuk, zoals zo, zo, zo
Ze passen niet bij mijn baby
Patewo voor mijn baby
Ja, ik hou van de manier waarop je jo, jo, jo
Leuk, zoals zo, zo, zo
Ze passen niet om te demonstreren voor mijn baby
Patewo voor mijn baby
Mijn baby goed, baby slecht oh
Als je ziet hoe ze beweegt, wees dan boos oh
Oya komt in de groove issa jam oh
Ik daag de stemming uit, zorg ervoor dat we de samenwerking doen
Ik vertel haar, ik vertel haar "Wie is je Zaddy?"
Ik voel me goed, want mijn boe is een slechterik
Ik voel me goed, want mijn vrouw is een hottie
Elke andere soort, ze zijn fotokopie
Oh mijn heer
En ik nee stuur niemand, nee
Je ziet eruit als afhaalmaaltijden en ik ga dragen, gaan
Aye mi temi ba mi, wo
Ik doe niet mee aan de lotto, issa goal
Met de gba's, vermoord me met de gbo's
Op de dansvloer, moord schreef ze (ja)
Dit is jouw vuurdans, ze maken me koud (koud)
Meid, je hebt het talent, ga je gang en laat het zien
Want ik hou van de manier waarop je jo, jo, jo
Leuk, zoals zo, zo, zo
Ze passen niet bij mijn baby
Patewo voor mijn baby
Ja, ik hou van de manier waarop je jo, jo, jo
Leuk, zoals zo, zo, zo
Ze passen niet om te demonstreren voor mijn baby
Patewo voor mijn baby
Ze hindert de gember niet
Ze liet me struikelen, ik heb niet eens een visum nodig
Ik heb haar nu nodig, heb haar later nodig
Ma lo ver weg mijn baby eh
Ze hindert de gember niet
Ze liet me struikelen, ik heb niet eens een visum nodig
Ik heb haar nu nodig, niet later
Omo ga niet ver
Want ik hou van de manier waarop je jo, jo, jo
Leuk, zoals zo, zo, zo
Ze passen niet bij mijn baby
Patewo voor mijn baby
Ja, ik hou van de manier waarop je jo, jo, jo
Leuk, zoals zo, zo, zo
Ze passen niet om te demonstreren voor mijn baby
Patewo voor mijn baby
Mijn baby goed, baby slecht oh
Als je ziet hoe ze beweegt, wees dan boos oh
Oya komt in de groove issa jam oh
Ik daag de stemming uit, zorg ervoor dat we de samenwerking doen
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt