Hieronder staat de songtekst van het nummer Lya , artiest - Aṣa, Keziah Jones met vertaling
Originele tekst met vertaling
Aṣa, Keziah Jones
We just dey die for nothing
too much disease for this land
Every day we go dey pray
God, help us save us
Too much money pass my eyes
All we dey do na smell am
Man must work and yet survive
Yet illusions plenty
K’omode ma seru lojo o
Iya ni, Iya ni oo
K’emi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni, iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni, iya ni oo
Ai mo ye eyan t’o rise se
Iya ni iya ti o da oo
Brothers dey kill eachother age sef dey fry our people
Corpse e just dey flow like water
In and out this fruitful nation
Brothers, sisters make we wake up
and see the way this world dey turn round
Waging war no be wetin we want
cuz peace na wetin we need
K’omode ma seru lojo o,
Iya ni, Iya ni oo
K’emi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni, iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni, iya ni oo
Ai mo ye eyan t’o o ri ise se
Iya ni oo
Ladies and gentlemen
i’ll like to invite a wonderful
hmm brother
on stage
I’ll let him speak for himself
are you there,
yeah yeah yeah
Mr
come, make them see you now
make them see you now
I dey here o Asa, i dey here o
I say i dey here, i dey here o, my sister
i dey here o, idey here o
Everybody say
yeah brother,
wetin i dey talk now, na serious business ypu know
serious business dey for town
serious business, e pass my power brother, tell them make dem hear
To ba fe se bo se fe si mi,
orun a wo oo ko le ya,
ko ya ko le dogun, ko dogun oojo pe ewe ikoko oh
ojo pe ewe ikoko
oh …
ko le ya ko ya, to ba tete ya ko ya
ojo pe we ikoko
people
you hear what im saying to you now
ojo pe we ikoko
ani ojo pe we ikoko …
We gaan gewoon voor niets dood
te veel ziekte voor dit land
Elke dag gaan we bidden
God, help ons ons te redden
Er gaat te veel geld aan mijn ogen voorbij
Alles wat we doen en niet ruiken ben
De mens moet werken en toch overleven
Toch illusies genoeg
K'omode ma seru lojo o
Iya ni, Iya ni oo
K'emi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni, iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni, iya ni oo
Ai mo ye eyan t'o rise se
Iya ni iya ti o da oo
Broers dey vermoorden elkaar leeftijd sef dey bak onze mensen
Lijk e gewoon stromen als water
In en uit deze vruchtbare natie
Broers, zussen maken dat we wakker worden
en zie hoe deze wereld zich omdraait
Oorlog voeren, nee, we willen niet!
want vrede na wetin die we nodig hebben
K'omode ma seru lojo o,
Iya ni, Iya ni oo
K'emi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni, iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni, iya ni oo
Ai mo ye eyan t'o o ri ise se
Iya ni oo
Dames en heren
ik wil graag een geweldige . uitnodigen
hmm broer
op het podium
Ik laat hem voor zichzelf spreken
ben je daar,
ja ja ja
Dhr
kom, laat ze je nu zien
zorg dat ze je nu zien
Ik daag hier o Asa, ik wijs hier o
Ik zeg ik doe hier, ik doe hier o, mijn zus
ik dey hier o, idey hier o
Iedereen zegt
ja broer,
wetin ik praat nu, na serieuze zaken weet je
serieuze zaken voor de stad
serieuze zaak, geef mijn kracht door, broer, vertel ze, laat ze horen
Om ba fe se bo se fe si mi,
orun a wo oo ko le ya,
ko ya ko le dogun, ko dogun oojo pe ewe ikoko oh
ojo pe ewe ikoko
oh …
ko le ya ko ya, om ba tete ya ko ya
ojo pe weikoko
mensen
je hoort wat ik nu tegen je zeg
ojo pe weikoko
ani ojo pe weikoko …
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt