One Life - Maleek Berry
С переводом

One Life - Maleek Berry

Год
2019
Язык
`Engels`
Длительность
212160

Hieronder staat de songtekst van het nummer One Life , artiest - Maleek Berry met vertaling

Tekst van het liedje " One Life "

Originele tekst met vertaling

One Life

Maleek Berry

Оригинальный текст

Berry, Berry killing this one

Berry murder this, Berry pound this (hey yaa)

Berry Berry, Berry and Wizzy…

Maleek Berry yeh…

Whine on d’beat Wizzy baby yeh

Aro o o o… Badman… Go down

See, I got one life to live, so I go rock am

And I live am on the low-oh-oh

Moving everyday I no go slow-oh-oh

Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh

One life to live, I get plenty gbedu

And plenty dough-oh-oh

Starboy we no dey slow-oh-oh

Killing the game everyday we no dey go-oh-oh

Man na real badman no need to prove nothing

Killin' every beat we are here e don tey

Shebi na first street wey I dey

Wey I hustle for the pay now god don bless my day

Now I denge pose…

Girls dem love my koboko

Guys say my music make dem dey choko

Starboy takeover the street don dey kolo

My music giving them flavour, flavour

See I gat the flavour, flavour

See I dey scatter their brain

Say I dey burst their brain

Say when I enter the place

Say I got flavour flavour

See I dey giving them flavour, flavour

See I dey scatter the place

See I dey mash up the place

Say I dey burst their brain

See, I got one life to live, so I go rock am

And I live am on the low-oh-oh

Moving everyday I no go slow-oh-oh

Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh

One life to live, I get plenty gbedu

And plenty dough-oh-oh

Starboy we no dey slow-oh-oh

Killing the game everyday we no dey go-oh-oh

Everyday me and money grind

I say na money, me I just dey fine

I like the party me I no dey fat

Everyday, me I like to shine

I get the couple girls wey go die for me

And the couple girls wey no dey smile

And the girls dem dey steady die for me

Dem dey tell me na me dem dey find

My music giving them flavour, flavour

See I gat the flavour, flavour

See I dey scatter their brain

Say I dey burst their brain

Say when I enter the place

Say I got flavour flavour

See I dey giving them flavour, flavour

See I dey scatter the place

See I dey mash up the place

Say I dey burst their brain

See, I got one life to live, so I go rock am

And I live am on the low-oh-oh

Moving everyday I no go slow-oh-oh

Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh

One life to live, I get plenty gbedu

And plenty dough-oh-oh

Starboy we no dey slow-oh-oh

Killing the game everyday we no dey go-oh-oh

Ika poju ninu omo araye

So when I hustle I dey keep am on the low-oh

When you chop don’t let anybody know-oh

Cos no be everybody happy for your show-oh

Перевод песни

Berry, Berry vermoordt deze

Berry vermoordt dit, Berry slaat dit (hey yaa)

Bes Bes, Bes en Wizzy...

Maleek Berry ja...

Zeur op d'beat Wizzy baby yeh

Aro o o o… Badman… Ga naar beneden

Kijk, ik heb nog één leven te leven, dus ik ga rock am

En ik woon ben op de lage-oh-oh

Elke dag verhuizen, ik ga niet langzaam-oh-oh

Het doden van het spel 20 jaar we no dey go-oh-oh

Eén leven om te leven, ik krijg genoeg gbedu

En genoeg deeg-oh-oh

Starboy we nee dey slow-oh-oh

Elke dag doden we het spel

Man na echte slechterik, je hoeft niets te bewijzen

Killin' elke beat we zijn hier e don tey

Shebi na eerste straat wey ik dey

Wey ik haast me nu voor het loon, god zegene mijn dag

Nu ik denge pose...

Meisjes houden van mijn koboko

Jongens zeggen dat mijn muziek dem dey choko maakt

Starboy neemt de straat over don dey kolo

Mijn muziek geeft ze smaak, smaak

Zie ik heb de smaak, smaak

Kijk, ik verstrooi hun hersens

Stel dat ik hun hersens heb laten barsten

Zeg wanneer ik de plaats betreed

Stel dat ik een smaaksmaak heb

Kijk, ik geef ze geen smaak, smaak

Kijk, ik zal de plaats verstrooien

Kijk, ik verpulver de plek

Stel dat ik hun hersens heb laten barsten

Kijk, ik heb nog één leven te leven, dus ik ga rock am

En ik woon ben op de lage-oh-oh

Elke dag verhuizen, ik ga niet langzaam-oh-oh

Het doden van het spel 20 jaar we no dey go-oh-oh

Eén leven om te leven, ik krijg genoeg gbedu

En genoeg deeg-oh-oh

Starboy we nee dey slow-oh-oh

Elke dag doden we het spel

Elke dag ik en geld vermalen

Ik zeg nee geld, ik doe het gewoon goed

Ik hou van het feest, ik ben niet dik

Elke dag, ik, ik wil graag schitteren

Ik krijg de paar meisjes, we gaan voor me sterven

En de paar meisjes wey no dey smile

En de meisjes dem dey steady sterven voor mij

Dem dey vertel me noem me dem dey find

Mijn muziek geeft ze smaak, smaak

Zie ik heb de smaak, smaak

Kijk, ik verstrooi hun hersens

Stel dat ik hun hersens heb laten barsten

Zeg wanneer ik de plaats betreed

Stel dat ik een smaaksmaak heb

Kijk, ik geef ze geen smaak, smaak

Kijk, ik zal de plaats verstrooien

Kijk, ik verpulver de plek

Stel dat ik hun hersens heb laten barsten

Kijk, ik heb nog één leven te leven, dus ik ga rock am

En ik woon ben op de lage-oh-oh

Elke dag verhuizen, ik ga niet langzaam-oh-oh

Het doden van het spel 20 jaar we no dey go-oh-oh

Eén leven om te leven, ik krijg genoeg gbedu

En genoeg deeg-oh-oh

Starboy we nee dey slow-oh-oh

Elke dag doden we het spel

Ika poju ninu omo araye

Dus als ik druk, blijf ik op de low-oh

Wanneer je hakt, laat het dan aan niemand weten-oh

Want nee, wees iedereen blij met je show-oh

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt