Maria - Willi

Maria - Willi

  • Jaar van uitgave: 2019
  • Taal: Engels
  • Duur: 3:16

Hieronder staat de songtekst van het nummer Maria , artiest - Willi met vertaling

Tekst van het liedje " Maria "

Originele tekst met vertaling

Maria

Willi

Originele tekst

I ain’t gonna put that part in the song but no

Girl you dey make a man wan take you

Girl you dey make a man wan take you

Girl you dey make a man wan touch you u u u

Take you home tonight make you mine gyal

Lady make you follow me no time gyal

Watin dem dey talk e no concern we

My gyal you sexy you dey counter me eh

You dey show when me alone

Girl you be calling my phone

Girl I go show some love

Gyal be asking for more (for more)

Your Body O ya bo

Say na maria ma maria

I like the way you dancing

Say ma Maria ma Maria

Your body so inviting

Say ma Maria ma Maria

I gat you ma baby

Say ma Maria ma Maria

Ayayaya Oyoyoyo

Ayayaya Oyoyoyo

Ayayaya Oyoyoyo (sho sho sho sho)

Ayayaya Oyoyoyo (sho sho shokurubale sho)

Take you downtown for the night

Give you everything that you want

Make you no dey shy away

Make I take you for the night

Make you gimme that your touch

Wey make a man wan reset o

Hook

Say my gyal for you (for you)

I go do things wey you no go ever imagine

For you (for you)

Ama take it slow but give you ma loving babe

For you

Ama take down every man wey try to follow you play

For you (for you)

Skkrr bang skkrr bang

Skkrr ban ban bang

Your Body O ya bo

Say na maria ma maria

I like the way you dancing

Say ma Maria ma Maria

Your body so inviting

Say ma Maria ma Maria

I gat you ma baby

Say ma Maria ma Maria

Say take it from me

I’ve never seen anybody be like you Odo o

Watin I don see

Say no man fit see and no man fit to touch o

Take you downtown for the night

Give you everything that you want

Make you no dey shy away

Make I take you for the night

Make you gimme that your touch

Wey make a man wan reset o

Hook

Take you home tonight make you mine gyal

Lady make you follow me no time gyal

Watin dem dey talk e no concern we

My gyal you sexy you dey counter me eh

You dey show when me alone

Girl you be calling my phone

Girl I go show some love

Gyal be asking for more

Your Body O ya bo

Say na maria ma maria

I like the way you dancing

Say ma Maria ma Maria

Your body so inviting

Say ma Maria ma Maria

I gat you ma baby

Say ma Maria ma Maria

Liedvertaling

Ik ga dat deel niet in het nummer stoppen, maar nee

Meisje, je zorgt ervoor dat een man je neemt

Meisje, je zorgt ervoor dat een man je neemt

Meisje, je zorgt ervoor dat een man je aanraakt u u u

Breng je vanavond naar huis, maak je de mijne gyal

Dame laat je me volgen, geen tijd gyal

Waar ze over praten, we maken ons geen zorgen

My gyal you sexy you dey counter me eh

Je laat ze zien als ik alleen ben

Meisje, je belt mijn telefoon

Meisje, ik ga wat liefde tonen

Gyal vraagt ​​om meer (voor meer)

Je lichaam O ya bo

Zeg na maria ma maria

Ik hou van de manier waarop je danst

Zeg ma Maria ma Maria

Je lichaam is zo uitnodigend

Zeg ma Maria ma Maria

Ik heb je liefje

Zeg ma Maria ma Maria

Ayayaya Oyoyoyo

Ayayaya Oyoyoyo

Ayayaya Oyoyoyo (sho sho sho sho)

Ayayaya Oyoyoyo (sho sho shokurubale sho)

Breng je naar het centrum voor de nacht

Geef je alles wat je wilt

Laat je niet terugdeinzen

Zorg dat ik je meeneem voor de nacht

Laat je me dat je aanraking geven

Wey make a man wan reset o

Haak

Zeg mijn gyal voor jou (voor jou)

Ik ga dingen doen die je je nooit kunt voorstellen

Voor jou (voor jou)

Ik doe het rustig aan, maar geef je een liefhebbende schat

Voor jou

Ik schakel elke man uit die we je proberen te volgen

Voor jou (voor jou)

Skkrr knal skkrr knal

Skkrr ban ban bang

Je lichaam O ya bo

Zeg na maria ma maria

Ik hou van de manier waarop je danst

Zeg ma Maria ma Maria

Je lichaam is zo uitnodigend

Zeg ma Maria ma Maria

Ik heb je liefje

Zeg ma Maria ma Maria

Zeg, neem het van mij aan

Ik heb nog nooit iemand gezien zoals jij, Odo o

Wat ik niet zie

Zeg dat niemand geschikt is om te zien en geen mens geschikt is om aan te raken o

Breng je naar het centrum voor de nacht

Geef je alles wat je wilt

Laat je niet terugdeinzen

Zorg dat ik je meeneem voor de nacht

Laat je me dat je aanraking geven

Wey make a man wan reset o

Haak

Breng je vanavond naar huis, maak je de mijne gyal

Dame laat je me volgen, geen tijd gyal

Waar ze over praten, we maken ons geen zorgen

My gyal you sexy you dey counter me eh

Je laat ze zien als ik alleen ben

Meisje, je belt mijn telefoon

Meisje, ik ga wat liefde tonen

Gyal vraagt ​​om meer

Je lichaam O ya bo

Zeg na maria ma maria

Ik hou van de manier waarop je danst

Zeg ma Maria ma Maria

Je lichaam is zo uitnodigend

Zeg ma Maria ma Maria

Ik heb je liefje

Zeg ma Maria ma Maria

Andere nummers van deze artiest:

1

Condo

Willi • 2019

2

Gum Body

Willi • 2019

3

Angelina

Willi • 2019

Nieuwe teksten en vertalingen op de site:

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt