Loke - SHiiKANE

Loke - SHiiKANE

  • Jaar van uitgave: 2019
  • Taal: Engels
  • Duur: 4:39

Hieronder staat de songtekst van het nummer Loke , artiest - SHiiKANE met vertaling

Tekst van het liedje " Loke "

Originele tekst met vertaling

Loke

SHiiKANE

Hook:

Everyday I dey celebrate Ah! Ah!

I dey celebrate

Everyday I dey celebrate Ah! Ah!

I dey celebrate

Everyday an jaiye

Je ka shaye

Baba God don elevate us we no dey deliberate

Loke loke

Loke loke

Loke loke

Eh! I dey celebrate

Loke loke

Loke loke

Loke loke

Eh! I dey celebrate

Blessings dey come my way ah!

Naso everything dey fall in place ah!

Na Je Je I come this place ah!

Na em make this boy wan dey come my way ah!

Na na na na na na

Mr lover lover we no dey love undercover cover

Boy I’m from the streets, yeah I’m gutter gutter

So no dey look me like ajebutter yeah!

Hope you’re ready now

Na we get the bar wey dey run the town

I no dey look your face if you ain’t me now

Na only baba God wey dey bless me now

Hook:

Everyday I dey celebrate Ah! Ah!

I dey celebrate

Everyday I dey celebrate Ah! Ah!

I dey celebrate

Everyday an jaiye

Je ka shaye

Baba God don elevate us we no dey deliberate

Loke loke

Loke loke

Loke loke

Eh! I dey celebrate

Loke loke

Igotell.com

Loke loke

Loke loke

Eh! I dey celebrate

Oya get down make we bend low forget your worries

I say e no matter weather fast or slow Wahala no dey (x2)

Mr lover lover we no dey love undercover cover

Boy I’m from the streets, yeah I’m gutter gutter

So no dey look me like ajebutter yeah!

Hope you’re ready now

Na we get the bar wey dey run the town

I no dey look your face if you ain’t me now

Na only baba God wey dey bless me now

Hook:

Everyday I dey celebrate Ah! Ah!

I dey celebrate

Everyday I dey celebrate Ah! Ah!

I dey celebrate

Everyday an jaiye

Je ka shaye

Baba God don elevate us we no dey deliberate

Loke loke

Loke loke

Loke loke

Eh! I dey celebrate

Loke loke

Loke loke

Loke loke

Eh! I dey celebrate

Till fade

Andere nummers van deze artiest:

1

Christmas Day

SHiiKANE • 2018

Nieuwe teksten en vertalingen op de site:

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt