Carry Go - Sammy
С переводом

Carry Go - Sammy

Год
2015
Язык
`Engels`
Длительность
198730

Hieronder staat de songtekst van het nummer Carry Go , artiest - Sammy met vertaling

Tekst van het liedje " Carry Go "

Originele tekst met vertaling

Carry Go

Sammy

Оригинальный текст

I no fit let you go,

You don turn my cargo

Carry you where I go, I don jonce

Tell me is this the way

To the come do am way (one way)

Tell me say I don craze for ur Lane (Oh babe)

Dem say na L O V E go kill me some day

I don’t mind baby, Carry go

Dem say na L O V E go kill me some day

I don’t mind baby, Carry go (Carry go)

Bridge: You want dey make me see right now, My Mind

I for like to dey by your side (by your side)

Nothing fit buy this feeling

This is Spiritual Healing

Soteh I high pass Ceiline

You dey do me like,

You dey do me like

(Carry go, Carry go)

You dey do me like

You dey do me like

Carry go, Carry go

Girl ur body na wire

e dey burn me like fire

but am wanting more please come nearer

Take all my Naira

They call me don Dada

but am with u I feel higher

I go roll to u just like tyre

To chase another girl

Nada, nada

You the only girl I want

You the only, you the only girl I want

I don’t wanna chase anymore Nah never Nah never

You the only girl I want

You the only, you the only girl I want

I don’t wanna chase anymore Nah never Nah never

Bridge: You want dey make me see right now, My Mind

I for like to dey by your side (by your side)

Nothing fit buy this feeling

This is Spiritual Healing

Soteh I high pass Ceiline

You dey do me like,

You dey do me like

(Carry go, Carry go)

You dey do me like

You dey do me like

Carry go, Carry go

Перевод песни

Ik kan je niet laten gaan,

Je draait mijn vracht niet om

Draag je waar ik ga, ik don jonce

Vertel me, is dit de manier?

Naar de come do am way (enkele reis)

Zeg me dat ik gek ben op je Lane (Oh schat)

Dem zeggen na L O V E ga me op een dag vermoorden

Ik vind het niet erg schat, Carry go

Dem zeggen na L O V E ga me op een dag vermoorden

Ik vind het niet erg schat, Carry go (Carry go)

Bridge: Je wilt dat ik het nu zie, My Mind

Ik wil graag aan je zijde staan ​​(aan je zijde)

Niets past dit gevoel kopen

Dit is geestelijke genezing

Soteh I high pass Ceiline

Je vindt me leuk,

Vind je me leuk?

(Draag gaan, dragen gaan)

Vind je me leuk?

Vind je me leuk?

Carry go, Carry go

Meisje, je lichaam na draad

ze verbranden me als vuur

maar ik wil meer, kom alsjeblieft dichterbij

Neem al mijn Naira

Ze noemen me don Dada

maar ben bij jou ik voel me hoger

Ik ga naar je rollen, net als banden

Om een ​​ander meisje te achtervolgen

Nada, nada

Jij bent het enige meisje dat ik wil

Jij de enige, jij het enige meisje dat ik wil

Ik wil niet meer achtervolgen Nee nooit Nee nooit

Jij bent het enige meisje dat ik wil

Jij de enige, jij het enige meisje dat ik wil

Ik wil niet meer achtervolgen Nee nooit Nee nooit

Bridge: Je wilt dat ik het nu zie, My Mind

Ik wil graag aan je zijde staan ​​(aan je zijde)

Niets past dit gevoel kopen

Dit is geestelijke genezing

Soteh I high pass Ceiline

Je vindt me leuk,

Vind je me leuk?

(Draag gaan, dragen gaan)

Vind je me leuk?

Vind je me leuk?

Carry go, Carry go

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt