
Hieronder staat de songtekst van het nummer Redefined , artiest - Redefined met vertaling
Originele tekst met vertaling
Redefined
why you dey ask me if i love you
after all of the things wey u don do
you suppose know by now
why you dey ask me if i miss you
if you no dey by my side, e dey do me like say i wan die
you suppose know by now say
na only you wey get my heart
even though you no go talk am
i know say you dey think am
baby baby
oh oh baby, why you come dey fear
say one day i go disappear
baby baby
oh oh baby, why you come dey fear
say one day i go disappear
you suppose know by now
why you dey worry why you dey vex
this love we get nobody fit contest
you suppose know by now say
na only you wey get my heart
even though you no go talk am
i know say you dey think am
baby baby
oh oh baby, why you come dey fear
say one day i go disappear
baby baby
oh oh baby, why you come dey fear
say one day i go disappear
you suppose know by now
i go be your man
i go be your man
every second every day of the year oh oh
i go be your man
i go be your man
every second every day of the year oh oh
baby baby
oh oh baby, why you come dey fear
say one day i go disappear
baby baby
oh oh baby, why you come dey fear
say one day i go disappear
baby baby
oh oh baby, why you come dey fear
say one day i go disappear
baby baby
oh oh baby, why you come dey fear
say one day i go disappear
you suppose know by now
for this my life i go always love you
everything wey i don promise i go do
you suppose know by now
you suppose know by now
waarom vraag je me of ik van je hou?
na alle dingen die je niet doet
je veronderstelt dat je het nu weet
waarom vraag je me of ik je mis
als je niet aan mijn zijde staat, willen ze me zeggen dat ik dood ga
je veronderstelt dat je het nu weet
na alleen jij krijgt mijn hart
ook al ga je niet praten
ik weet dat je denkt dat het zo is
liefje liefje
oh oh baby, waarom kom je dey angst
zeg dat ik op een dag ga verdwijnen
liefje liefje
oh oh baby, waarom kom je dey angst
zeg dat ik op een dag ga verdwijnen
je veronderstelt dat je het nu weet
waarom maak je je zorgen, waarom erger je je
deze liefde krijgen we niemand fit wedstrijd
je veronderstelt dat je het nu weet
na alleen jij krijgt mijn hart
ook al ga je niet praten
ik weet dat je denkt dat het zo is
liefje liefje
oh oh baby, waarom kom je dey angst
zeg dat ik op een dag ga verdwijnen
liefje liefje
oh oh baby, waarom kom je dey angst
zeg dat ik op een dag ga verdwijnen
je veronderstelt dat je het nu weet
ik ga je man zijn
ik ga je man zijn
elke seconde elke dag van het jaar oh oh
ik ga je man zijn
ik ga je man zijn
elke seconde elke dag van het jaar oh oh
liefje liefje
oh oh baby, waarom kom je dey angst
zeg dat ik op een dag ga verdwijnen
liefje liefje
oh oh baby, waarom kom je dey angst
zeg dat ik op een dag ga verdwijnen
liefje liefje
oh oh baby, waarom kom je dey angst
zeg dat ik op een dag ga verdwijnen
liefje liefje
oh oh baby, waarom kom je dey angst
zeg dat ik op een dag ga verdwijnen
je veronderstelt dat je het nu weet
voor dit mijn leven ga ik altijd van je houden
alles wat ik niet beloof ga ik doen
je veronderstelt dat je het nu weet
je veronderstelt dat je het nu weet
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt