Hieronder staat de songtekst van het nummer Hi , artiest - R2Bees met vertaling
Originele tekst met vertaling
R2Bees
Iyeh iye
Rain day come, rain dey go
After rain day go, e be the rainbow
When e dey play for the joint
Say you for know say the light no dey shine for your front o
See am a well so well na gudu I dey try to move too well ooh eh
If you no be hot
No dey vex no dey try to throw caterport ooh
If na cry you dey cry it’ll be well ooh eeh
Say na music abi
Me I still dey do what I like ah
E be the love we dey share wey dey make all the girls dey turn up
Some dey seti garri
Me I still dey look I dey laf halla
You go hear wantana mera
See all the girls weydey halla «ehe»
Hi eeh, how you feelin' eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
Nse m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
See any time you come around I be well oh eeeh
Tonight, tuwonsa
Koswa aniyi keche
Wanmikap, piasa, Jopalogo neke
Afei s) ne sisi, anadwo yi gyegigyegi
Ntoma yi ye printex;
maaso m’ahy3 bi
Wo car yi y3 latex kala ma me twi bi
Dem be debate us, yeah) mo b3twitwa bi
Rain dey come, rain dey go
We just dey feel alright
Everythin' poppin' we just wan dance
Everythin' poppin' we just wan dance
As sun dey shine, rain dey go, we just dey feel alright
Everybody poppin' we just wan dance
Everybody poppin' we just wan dance
Hi eeh, how you feelin' eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
Nse m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin' eeh
See anytime you come around I be well oh eeeh
Oh na na, oh na na na na na na
Hear them a say, say
Sin' the melody make I feel alright
«make I feel»
Give me the vibe make I feel alright
You know the deal alright
Girl I want love
Plenty bubby wey dey come to my door
They no dey form no dey pose eh
Ready to wave when I wave ooh eh
Hi eeh, how you feelin' eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji oh eeh haai!
Hi eeh, how you feelin' eeh
See everytime you come around I be
Oh na na, oh na na na na na na
Hear them a say, Hear them a say
Hi eeh, how you feelin' eeh
Oh na na, oh na na
Hear them a say, Hear them a say
Iyeh iye
Regen dag kom, regen dey go
Ga na regendag, wees de regenboog
Wanneer ze voor de joint spelen
Zeg dat je het weet, zeg het licht nee dey shine voor je voorkant o
Zie ik ben een goed zo goed na gudu ik probeer te goed te bewegen ooh eh
Als je niet heet bent
No dey vex no dey probeer caterport te gooien ooh
Als je niet huilt, huil je, dan is het goed ooh eeh
Zeg na muziek abi
Ik doe nog steeds wat ik leuk vind ah
E wees de liefde die we delen, we laten alle meisjes opduiken
Sommige dey seti garri
Ik, ik kijk nog steeds, ik dey laf halla
Je gaat horen wantana mera
Zie alle meisjes weydey halla «ehe»
Hoi eeh, hoe voel je je eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hoi eeh, hoe voel je je eeh
Nse m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hoi eeh, hoe voel je je eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hoi eeh, hoe voel je je eeh
Zie wanneer je langskomt, ik ben goed oh eeeh
Vanavond, Tuwonsa
Koswa aniyi keche
Wanmikap, piasa, Jopalogo neke
Afei s) ne sisi, anadwo yi gyegigyegi
Ntoma yi ye printex;
maaso m'ahy3 bi
Wo auto yi y3 latex kala ma me twi bi
Dem be debat us, yeah) mo b3twitwa bi
Regen dey kom, regen dey go
We voelen ons gewoon goed
Alles poppin' we gewoon wan-dansen
Alles poppin' we gewoon wan-dansen
Als de zon schijnt, de regen gaat, voelen we ons gewoon goed
Iedereen poppin' we gewoon wan-dansen
Iedereen poppin' we gewoon wan-dansen
Hoi eeh, hoe voel je je eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hoi eeh, hoe voel je je eeh
Nse m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hoi eeh, hoe voel je je eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
Hoi eeh, hoe voel je je eeh
Zie wanneer je langskomt, ik ben goed oh eeeh
Oh na na, oh na na na na na na
Hoor ze zeggen, zeggen
Door de melodie voel ik me goed
«laat ik voelen»
Geef me de sfeer zodat ik me goed voel
Je kent de deal goed
Meisje ik wil liefde
Veel bubby wey dey komen naar mijn deur
Ze vormen geen dey vormen geen pose eh
Klaar om te zwaaien als ik zwaai ooh eh
Hoi eeh, hoe voel je je eeh
Misi m' eni bawusuala mi miaji oh eeh haai!
Hoi eeh, hoe voel je je eeh
Zie elke keer dat je in de buurt komt, ik ben
Oh na na, oh na na na na na na
Hoor ze zeggen, hoor ze zeggen
Hoi eeh, hoe voel je je eeh
Oh na na, oh na na
Hoor ze zeggen, hoor ze zeggen
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt